Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (21164) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15683929 Views)
1 2 3 ... 21161 21162 21163 21164 21165 21166 21167 ... 23177 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:22pm On Jun 16, 2025 |
Madueke you fit cross dat ball for Neto na |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 8:23pm On Jun 16, 2025 |
Madueke should replace Neto at that left wing. Popizaino that left wing thing no work. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:24pm On Jun 16, 2025 |
Nice try Palmer... we need to score abeg .. i no wan hear story atall |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:26pm On Jun 16, 2025 |
airmark:I don hear na epe Ijebu i wan go bring ,for Seun why una go dey frustrate us wey dey give una money ... una no do well atall.. I go bring Grri for you you no deserve epe ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Realtord43: 8:27pm On Jun 16, 2025 |
diggz:Some one here said Enzo should always sit for Lavia. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:27pm On Jun 16, 2025 |
This mumu Madueke no fit dribble him man. E go lose ball finish… then go stand still dey zuzu make men dey pursue ball to recover am. Nonsense player |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by zeusis(m): 8:27pm On Jun 16, 2025 |
See sanchez . ... .... Omo make seun go sleep with him 40 characters abeg |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:29pm On Jun 16, 2025 |
We get two ineffective wingers for pitch. Both can’t dribble anyone. Just vibes and Isha allah Nonsense players |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by swiz123(m): 8:29pm On Jun 16, 2025 |
Be like this ref no sabi wetin be foul…. Haba!!! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 8:30pm On Jun 16, 2025 |
Madueke is the most mentioned name on the field,you wilk think he's the MVP, but nah. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by swiz123(m): 8:30pm On Jun 16, 2025 |
diggz:Omoo Neto and Mmadueke na very rubbish players. Talent no just Dey. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:32pm On Jun 16, 2025 |
swiz123:Make dem just remove both of them make my eye stop dey pepper me because of them. Especially that Aba Ronaldo make him come out make dem try someone else |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by PDPGuy: 8:32pm On Jun 16, 2025 |
diggz:Na why Nico Williams go make sense for this team |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:36pm On Jun 16, 2025 |
PDPGuy:One of Neto or Nadueke need to go this window sha. Preferably Madueke. Goal ball neto |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by zeusis(m): 8:36pm On Jun 16, 2025 |
Neto A very lovely goal I hope no be offside |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 8:36pm On Jun 16, 2025 |
Goal ![]() Neto 40 nonsense |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BikeMan: 8:37pm On Jun 16, 2025 |
I was shocked Neto thought well there. LMAO. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:37pm On Jun 16, 2025 |
Netooooooooooooooooooooooooooooo Net it |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Realtord43: 8:38pm On Jun 16, 2025 |
Neto has net a goal ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlewMahn: 8:38pm On Jun 16, 2025 |
Nice one Netoooooooooooooooooooooooooo Lovely play once again by Jackson |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 8:38pm On Jun 16, 2025 |
Where this ref come from? Nonsense 40 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:39pm On Jun 16, 2025 |
Refeee wetin be this na .. hows that a yellow card |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by lordfalcao(m): 8:39pm On Jun 16, 2025 |
Competition go too choke this season for each position |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 8:40pm On Jun 16, 2025 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:41pm On Jun 16, 2025 |
Na Hackson throw that pass . Wow thats good o .. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Maimakawa1: 8:41pm On Jun 16, 2025 |
Maimakawa1:That is why I said our main problem is the wing forwards. The earlier they changed them, the better for the team |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Realtord43: 8:42pm On Jun 16, 2025 |
Well done Cucurella for winning that ball. Jackson, that what a Palmer like Assist. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Maimakawa1: 8:44pm On Jun 16, 2025 |
diggz:Yes Neto is slightly better than Madueke, only that He's not consistent enough but his pace alone is a weapon if used brilliantly |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:44pm On Jun 16, 2025 |
When we go see our new players? I wan see something different abeg |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by PDPGuy: 8:48pm On Jun 16, 2025 |
diggz:I agree. Madueke has been underwhelming all season |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 8:49pm On Jun 16, 2025 |
See the look on Tosin when he was issue a yellow card It's like you wey no qualify to be a ball boy and u call yourself ref ![]() |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: raumdeuter, NinjaMetahuman, AirBay, Thecassanova, akwesenana, Whizlight(m), tshabalala, PDPGuy, odizeey(m), Sportsweb, Darkseidreloade, MorataFC, Nemesis0147(m), nateevs(m), AirBere, OkpaNsukkaisBae(m), BlueRayDick, AbokiWam, andrewbaba44, patrickmuf(m), afrodoc2, islamics(m), Bluelines69, fredoooooo, Demolz and 43 guest(s)

