Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 - Sports (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 (48910 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 18 Reply (Go Down)
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by akpumping7720(m): 9:00pm On Jul 13, 2025 |
bigdaddyxyz:You are not dreaming baami. This is Chelsea!!! Pride of London! |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by SimpleGuy001: 9:00pm On Jul 13, 2025 |
dominique:Give credit to chelsea. They were too underrated |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by prinsam30: 9:00pm On Jul 13, 2025 |
Aswear PSG una fvck up big time with all this una noise wey una don make and all the goals wey una don score teams for this tournament sotay una humiliate a whole Real Madrid, now na ordinary chelshit dey beat una anyhow na wa ooo, aswear this people don sell this match oh my ticket oooo |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Yampotatocarrot(m): 9:01pm On Jul 13, 2025 |
I don't even understand this match again... Any time Livesports is hanging from my end, I go refresh see say Chelsea don score |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by euniself: 9:01pm On Jul 13, 2025 |
This is good to know. Up Chelsea. Keep scoring. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by mankan2k7(m): 9:01pm On Jul 13, 2025 |
If Chelsea win this night, I will dance naked |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by OBIDIENTNAIJA: 9:01pm On Jul 13, 2025 |
As a Liverpool fan, this scoreline dey sweet my belle. Chai e dey sweet me 😋😋😋😋😋😋😋😋 Chelsea pls make it 5 nil. Una don see am why EPL is a top league. Nah EPL team dey always humble this guy's. Same thing they did to Bayern Munich 😎😎😎😀 So sweet |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Emco1: 9:02pm On Jul 13, 2025 |
This is wonderful 👍 go on Chelsea |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by akpumping7720(m): 9:02pm On Jul 13, 2025 |
Sonnobax15:No be only you ooooh. And this year makes it 25 years that I have been supporting Chelsea. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by kings59: 9:02pm On Jul 13, 2025 |
mankan2k7:You must dance naked |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Landowner101(m): 9:02pm On Jul 13, 2025 |
Up chelseaaaaaaaaaa |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by zaksman1960(m): 9:02pm On Jul 13, 2025 |
Who they be .... They no they fear fear ... Up blues |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by GoldenJAT(m): 9:03pm On Jul 13, 2025 |
You see football eh!!! We no de talk am finish for mouth. But football fans no de ever learn!!! |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by akpumping7720(m): 9:03pm On Jul 13, 2025 |
mankan2k7:Where you go like dance naked? Onitsha market, Alaba market or Gbagi market ? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Nobody: 9:03pm On Jul 13, 2025 |
Portable Olalomi should just buy PSG. It’s a show of shame. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by rapheal5(m): 9:03pm On Jul 13, 2025 |
No more 40 words |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by polymaths(m): 9:04pm On Jul 13, 2025*. Modified: 9:25pm On Jul 13, 2025 |
Now I believe in ORGANIZED MATCH FIXING, This is possible, even if CHELSEA WILL WIN, not like this. FRANCE 1998 SELF WAS FIXED BY FIFA. SO I AM NOT SURPRISED. MILLIONS WILL IN ALL CURRENCIES WILL BE LOST. because PSG IS THE FAVORITE. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Kingsley123456(m): 9:04pm On Jul 13, 2025 |
Una dey give Chelsea mouth to talk because of silly mistake |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by lenghtinny(m): 9:04pm On Jul 13, 2025 |
The problem with clubs like PSG is the fact that they can be unpredictable and unreliable |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by akpumping7720(m): 9:04pm On Jul 13, 2025 |
prinsam30:Underate Chelsea in finals at your own peril. Better switch to boxing. You go know say if your ticket cut, the person wey make am cut sef don chop better beating be that.😂😂😂 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by geoworldedu: 9:06pm On Jul 13, 2025 |
E jowo my broda my sister. Mo lo mu shekpe, mo wa lose bi won se n so geesi.
|
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Landowner101(m): 9:06pm On Jul 13, 2025 |
This Cole palmer and Joao Pedro combination go deadly next Season ![]() |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by akpumping7720(m): 9:06pm On Jul 13, 2025 |
O boy. This stadium over full ooooooh. |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by danietohbadt(m): 9:06pm On Jul 13, 2025 |
acmev2:How market? |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by missionmex(m): 9:06pm On Jul 13, 2025 |
prinsam30:Na the lasr sentence dey make you cry. Next time don't underate the blue boys |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by saintbillion(m): 9:07pm On Jul 13, 2025 |
MichaelSokoto:Biter biter how far na |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by ChrisblaOffurum: 9:07pm On Jul 13, 2025 |
No body alive saw this coming, even most Chelsea fans are shocked 😦😦 |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by orohbiro(f): 9:08pm On Jul 13, 2025 |
Pep gaurdiola be like he like like I was. Go like 2yr without an EPL title I for just go after winning that treble
|
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by Johnsinia(m): 9:08pm On Jul 13, 2025 |
Epl is the best league in the world. There is no doubt about that. 3 major European competitions epl won 2 and now the world club cup will also come to epl. PSG thought they are playing laliga or serie A teams. If they like make they go beat Barca and Madrid 10 nil, if they no prepare very hard and put extra effort, epl team will disgrace them |
| Re: Chelsea Vs PSG: FIFA Club World Cup Final At (3 - 0) On 13th July 2025 by missionmex(m): 9:08pm On Jul 13, 2025 |
Kingsley123456:Haba chairman mistake 3 times? |
4 Nigerians Lead The 100m Final At The Stratford Grand Prix (pictures) • Nigeria Vs Morocco: 2024 WAFCON Finals (3 - 2) On 26th July 2025 • Nigeria Vs Algeria: WAFCON 2024 (0 - 0) On 13th July 2025 • 2 • 3 • 4
Top 7 Nigerian Flops In English Premier League History • Victor Osimhen Surprised By Napoli Fans At AFCON 2024 • U-20 Female Star Asisat Oshoala (Pictures)


