BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (23) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (513183 Views)
1 2 3 ... 20 21 22 23 24 25 26 ... 1116 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 7:18pm On Jul 27, 2025 |
Another Pageant king. Daniel Olatunji 'Danboshkid' |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 7:18pm On Jul 27, 2025 |
Seems this show go sweet this year... Meaning physical auditions is the way to go... Loving koyin's vibe |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Lovebliss2(f): 7:18pm On Jul 27, 2025 |
Danbos wetin? Ha! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:19pm On Jul 27, 2025 |
This one is tall with muscle. Pageant king Wey no dey chase woman? ![]() I want drama not fake promises please ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by a4turitoroman: 7:19pm On Jul 27, 2025 |
Lol the second guy |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 7:19pm On Jul 27, 2025 |
Redpiller in the house? Oyah nah |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 7:19pm On Jul 27, 2025 |
Kọyin finer than Danboskid |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:19pm On Jul 27, 2025 |
genius43: damiviolet:Thank you guys |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Chidozianu(m): 7:19pm On Jul 27, 2025 |
I agree with the guy. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by damiviolet: 7:20pm On Jul 27, 2025 |
Orishirisi ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:20pm On Jul 27, 2025 |
Na this one wey be like Eléte say na woman dey rush am? ![]() Giel, na true? Get him giel. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Chidozianu(m): 7:20pm On Jul 27, 2025 |
bentenny:I hope he makes Brotherhood proud. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 7:20pm On Jul 27, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 7:20pm On Jul 27, 2025 |
Indaboski ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Froshloaded: 7:20pm On Jul 27, 2025 |
This guy na delawood |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Clement1111(m): 7:20pm On Jul 27, 2025 |
davodyguy:With plenty miles sef |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 7:20pm On Jul 27, 2025 |
Let us see if you will not chase woman. Na so the streeze boys talk last year |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 7:20pm On Jul 27, 2025 |
bentenny:Pahose |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Chidozianu(m): 7:21pm On Jul 27, 2025 |
Can't these girls stand up and greet Join properly? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Froshloaded: 7:21pm On Jul 27, 2025 |
Danboskid giving Eric lockdown vibe |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 7:22pm On Jul 27, 2025 |
Clement1111:Same Danboskid making mouth that women come for him. 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KaptainAfrika: 7:22pm On Jul 27, 2025 |
I have the feeling that this post is filled with DSTV employees tasked with making BBN look alive... ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Twoclans(f): 7:22pm On Jul 27, 2025 |
bentenny:He will cry last last . |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by seunmsg(m): 7:22pm On Jul 27, 2025 |
This Kanyin na bolo. All mouth and no action. He just went in and sat quietly. As the first guy, I expected so much action. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by damiviolet: 7:23pm On Jul 27, 2025 |
Froshloaded:I be dey think say na my. Eyes ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:23pm On Jul 27, 2025 |
FIGARO00:You see fine girls you say Dem no follow Now Dem don show you man you gree ![]() FIGARO00 why🤣🤣 Why you no just gree this season? 🤣 But he gets muscle na? And he get height. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Clement1111(m): 7:23pm On Jul 27, 2025 |
This girls dey kill me😂😂😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ladygracy: 7:23pm On Jul 27, 2025 |
What's with the cold reception. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by QueenJazz(f): 7:24pm On Jul 27, 2025 |
Dem nor just send this Koyin boy. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 7:24pm On Jul 27, 2025 |
I have seen Vina big brother Africa lookalike here and Biola of big brother naija lookalike but I don't know their names ..abi na my eyes? ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:24pm On Jul 27, 2025 |
See as Dem open mouth as danoskid enter. One even say sit with me but he went to sit with Isabella and they started fighting over him 🤣🤣Danos don't mind FIGARO00 He doesn't believe in your height and muscles 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Twoclans(f): 7:24pm On Jul 27, 2025 |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Post All TV/Movie Audition Notices Here • Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO
Viewing this topic: 2 guest(s)
