BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (26) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (516466 Views)
1 2 3 ... 23 24 25 26 27 28 29 ... 1117 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:35pm On Jul 27, 2025 |
Giel:Babe ko babe ni. This one look like pesin wey fit keep body? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:36pm On Jul 27, 2025 |
Dey calm down, nah wetin dem plan be that Giel: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:36pm On Jul 27, 2025 |
QueenJazz:You no even allow the guy land ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:36pm On Jul 27, 2025 |
damiviolet:She’s not even looking at him as they chat |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DGOODLYF: 7:36pm On Jul 27, 2025 |
Imisi don get husband 🤣🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Clement1111(m): 7:36pm On Jul 27, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 7:36pm On Jul 27, 2025 |
QueenJazz:He is across gender |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Lovebliss2(f): 7:37pm On Jul 27, 2025 |
Wahala wahala wahala wahala |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 100naira(m): 7:37pm On Jul 27, 2025 |
Rooboy energy ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 7:37pm On Jul 27, 2025 |
Rooboy has vibes sha. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by QueenJazz(f): 7:37pm On Jul 27, 2025 |
genius43:Where you take hear this one? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Froshloaded: 7:37pm On Jul 27, 2025 |
I love rooboy omg🥹😂😂😂🫢🫢 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Omicron007: 7:37pm On Jul 27, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by damiviolet: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Obesere get vibes |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Be like say Alhaji Rooboy, go get vibes |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Rooboy don carry madness enter house 🤣 Energy!!! koyin matched his energy sha 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Imisi don see rival😂😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 7:38pm On Jul 27, 2025 |
I talk am say this guy nah wahala child ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DGOODLYF: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Omo rooboy.... I don get fave like dis |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Omicron007: 7:38pm On Jul 27, 2025 |
![]() IMISI DON GET HUSBAND. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Clement1111(m): 7:38pm On Jul 27, 2025 |
Rooboy🔥🔥🔥 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Twoclans(f): 7:38pm On Jul 27, 2025 |
This wahala wahala guy should keep up the energy he might just go far with it. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by a4turitoroman: 7:39pm On Jul 27, 2025 |
Roboboy you better maintain this energy o, and not turn furniture later |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by blackgold2018(m): 7:39pm On Jul 27, 2025 |
a4turitoroman:exactly my thoughts. As he said his dad is in transportation. I knew immediately na agbero pikin be this. His dad or Mc oluomo put him there free of charge |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by thatigboman: 7:39pm On Jul 27, 2025 |
Twitter people are not nice. One say "agbero don enter biggie house" |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Omicron007: 7:39pm On Jul 27, 2025 |
Twoclans:HE HAD A COMMANDING APPEARANCE. THE HOUSE FELT IT. I HOPE HE SUSTAINS IT |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 7:40pm On Jul 27, 2025 |
Biggy I still dey wait like this .. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Omicron007: 7:40pm On Jul 27, 2025 |
blackgold2018: ![]() PROUDLY SPONSORED BY NIGERIAN UNION OF ROAD TRANSPORT WORKERS |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 7:40pm On Jul 27, 2025 |
blackgold2018:Una Don start |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 100naira(m): 7:41pm On Jul 27, 2025 |
Housemate 5 Faith |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Post All TV/Movie Audition Notices Here • Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO



