BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (179) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (522124 Views)
1 2 3 ... 176 177 178 179 180 181 182 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by kowema(f): 7:08pm On Aug 07, 2025 |
Christlike01:Absolutely |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:12pm On Aug 07, 2025 |
These housemates get their own wahala abeg Who rooboy wan fight for stage. Na so him own modeling be Dem call Tracy rooboy say na she was a fairy 🤣 rooboy!!!!! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:12pm On Aug 07, 2025 |
Olatara:After the poor girl had wondered which song biggie will play for her 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:13pm On Aug 07, 2025 |
Why is Victory hailing Single moms? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:14pm On Aug 07, 2025 |
KNIGHTBlaed:❤️ I no dey use x play. Na there serious video update dey. All the videos of all angles of any fight or issue dey always full ground. ![]() But if I no see video I no dey too take am serious because Agenda full ground🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:18pm On Aug 07, 2025 |
Isabella dey walk for runway camera dey show kaybobo then biggie call kk to walk next 🤣 Just messy ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:20pm On Aug 07, 2025 |
Na this Dede wey be like teenage boy some people say she fine? 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by thatigboman: 7:22pm On Aug 07, 2025 |
These housemates obviously rehearse the task. When they are busy fighting up and down |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:22pm On Aug 07, 2025 |
Sabrina na fine girl even if she dey talk nonsense sometimes. Very fine girl |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:27pm On Aug 07, 2025 |
Thelma Lawson with the body, Ahan… |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 7:28pm On Aug 07, 2025 |
Giel:Very pretty, someone I watch with always calls her the prettiest. But for her height, cos she's taller than most guys in the house, and you see that her cho cho cho mouth, the mouth no dey stay one place at all. The mouth no get pause at all. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 7:29pm On Aug 07, 2025 |
Thelma has got the best body in the house damn😘. For someone that has even given birth. Nahh I give it to her |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 7:30pm On Aug 07, 2025 |
carammel:Na her bobbie wey scarce just spoil her small. I'm surprised she has not got her boobs done, considering she's a big girl in PH. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:31pm On Aug 07, 2025 |
Kuture wetin you dey do? You and Isabella My pool party couple 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 7:31pm On Aug 07, 2025 |
This Kuture with him one one cloth. He's a fashion designer I suppose, but has showed nothing about his craft. You'd expect him to have come with dozens of clothes he made himself |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 7:32pm On Aug 07, 2025 |
Isabella be calming down oo. No go confuse camera man🤣 Not kuture helping her apply oil all over her body 😀 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 7:32pm On Aug 07, 2025 |
Sabrina no allow mide catch you oo |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:32pm On Aug 07, 2025 |
This oil wey Kulture dey rub for Isabella body na the best action wey he go ever get inside that house 😅 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:33pm On Aug 07, 2025 |
So kuture is the only guy the ladies can trust to oil their backs, the least attractive I guess. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:34pm On Aug 07, 2025 |
KNIGHTBlaed:How do you know she’s a big girl in PH? You know am before? 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:35pm On Aug 07, 2025 |
KNIGHTBlaed:Some women just prefer it natural, I’m not sure we have any bbl in the house for now.. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 7:36pm On Aug 07, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by thatigboman: 7:38pm On Aug 07, 2025 |
I like Joanna like mad. What a girl. That's why I didn't comment on her fight with ivatar, because I didnt want to twist narratives. But for me, whatever Joanna says or does is right. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:40pm On Aug 07, 2025 |
Doris waist is something very serious |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Creditalerts: 7:40pm On Aug 07, 2025 |
Isabella wan kill me see as my body stand 💦💦💦 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 7:40pm On Aug 07, 2025 |
The bikini outfit should have been the last so they go straight to the pool party |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:40pm On Aug 07, 2025 |
Beorn:Which one be women una get wahala, only Joanna out of 15 women for tonight, you don join every woman 😒😒 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 7:42pm On Aug 07, 2025 |
carammel:The makeup wasn't even for a pool party. I was wrong. Let me go delete the comment. 🤣🤣😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:43pm On Aug 07, 2025 |
KNIGHTBlaed:Serious? But na so some designers dey do. Them fit design better dress for you but dem no want stress He's supposed to atleast talk about it. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:45pm On Aug 07, 2025 |
Beorn:See me thinking they are about to start pool party too, so the presentation continues.. Why delete, who Dey fear ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 7:46pm On Aug 07, 2025 |
Please how can i 'unsee' and 'unview' every scene i watched in BBN season 9 last year? |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Post All TV/Movie Audition Notices Here • Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO
Viewing this topic: vivlyviv

