BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (180) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (543025 Views)
1 2 3 ... 177 178 179 180 181 182 183 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:51pm On Aug 07, 2025 |
See all the oil wey Paso pour for him orobo body 😅 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:51pm On Aug 07, 2025 |
Is otega's hair usually down? He looks so good with his hair down |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:51pm On Aug 07, 2025 |
Danboskid should have worn a shade, he’s not good at hiding his excitement with the ladies. Kaybobo and Kola understood the code. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 7:53pm On Aug 07, 2025 |
Mensan is killing it👍 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:54pm On Aug 07, 2025 |
KNIGHTBlaed:Una no like tall babes? I no even notice. The guys wey dey the house tall too. Cho Cho Cho na her food. 🤣 E no dey tire her 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 7:55pm On Aug 07, 2025 |
This Arya starr song dey tire me. Biggie change song now. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Olatara(f): 7:55pm On Aug 07, 2025 |
Giel:Wicked biggie |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Olatara(f): 7:57pm On Aug 07, 2025 |
Thelma Lawson, hot body. Mensan throwey shirt funny dude. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:57pm On Aug 07, 2025 |
See Paso making noise for nothing. Na only Tracy, Ivatar and Kaybobo dey watch these actors and content creators the same way we watch them. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 7:58pm On Aug 07, 2025 |
Rooboy is funny, he makes the atmosphere interesting. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:01pm On Aug 07, 2025 |
Sabrina baka smooth o 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:02pm On Aug 07, 2025 |
Koyin what are you doing? ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 8:03pm On Aug 07, 2025 |
Nice show Koyin 👏 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:04pm On Aug 07, 2025 |
This agbero Paso needs to shut the hell up. The guy is too loud and the guys around him are irritated but dem dey fear to tell am. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:05pm On Aug 07, 2025 |
Kola wan pepper some pipu ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:08pm On Aug 07, 2025 |
Walahi isabella nah real seductress That body is 10/10 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 8:09pm On Aug 07, 2025 |
Isabella mapami na |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 8:11pm On Aug 07, 2025 |
Fine girl Imisi |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dynamicboss: 8:16pm On Aug 07, 2025 |
Ah ![]() Wahala Dey oo See jiji fat yansh |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:16pm On Aug 07, 2025 |
Gigi 😅
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by weedfada(m): 8:17pm On Aug 07, 2025 |
thatigboman:My brother we're in the same boat o! She's one of the major reasons I'm watching this season. That gal is solid. 100% |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:17pm On Aug 07, 2025 |
Denari - zero personality |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Amya(f): 8:19pm On Aug 07, 2025 |
Our in-house akpuda dey step sha |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:19pm On Aug 07, 2025 |
Doris resemble baby 🦛 in that bikini 😅 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dynamicboss: 8:19pm On Aug 07, 2025 |
Doriisss oooo Chai danboski oo |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Amya(f): 8:20pm On Aug 07, 2025 |
weedfada:Una go like James Brown be that. She be him doppelganger |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:20pm On Aug 07, 2025 |
I still don’t see what people see in this stiff bodied Dede. She looks like a dude! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 8:22pm On Aug 07, 2025 |
carammel:Na shame make me delete am. I was so wrong. 😂 Dede killed it mehn. I didn't know she had it in her. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by hiteelong(f): 8:22pm On Aug 07, 2025 |
Dede leave our kola o |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:23pm On Aug 07, 2025 |
Morgan oh ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 8:23pm On Aug 07, 2025 |
Danboskid, all that hotness Biggie had to neutralise with Dede 10/10 indeed |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread
funny dude.