₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,234 members, 8,425,580 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 06:00 PM

Toggle theme

Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (21472) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15172026 Views)

1 2 3 ... 21469 21470 21471 21472 21473 21474 21475 ... 22896 Reply (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Whizlight(m): 7:39pm On Aug 08, 2025
This ref no get sense at all
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 7:40pm On Aug 08, 2025
WhoDeyHause:
Omo I just dey pity andrew and him fellow parka fans.
Una see the way we take shut down everywhere as world champions right? Make my smallie estevao just cook fess, make God come punish una say he outscore inspector Lawal for any competition, una go tell us the hospital wey do paternity test tell una say Lawal na next messi.
You mean Yemi Lawal?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by timbros(m): 7:40pm On Aug 08, 2025
Amethyst101:
I saw that too, and the boy has been fantastic so far
His deliveries have been superb.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Amethyst101(m): 7:41pm On Aug 08, 2025
Jorgensen alert!!

Great save!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:42pm On Aug 08, 2025
Caicedobets:
we took suffer for that manchi hand
Na God go dey punish am
E dey form leader of cult group for Chelsea

I use prayers and fasting chase am out bring another Jehovah boy grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:42pm On Aug 08, 2025
Unlimited22:
You mean Yemi Lawal?
Smallie wey wan win ballon d'or with 9 league goals.

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Caicedobets(m): 7:43pm On Aug 08, 2025
Skimpledawg:
E dey form leader of cult group for Chelsea

I use prayers and fasting chase am out bring another Jehovah boy grin
Egbon e remain Jackson too
I don too suffer for those manchi hand
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Caicedobets(m): 7:45pm On Aug 08, 2025
Estevao na cold manchi
No time for yeye dribble
Baba always dey on guard any chance na shot on goal straight..
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:45pm On Aug 08, 2025
Be like say this George no wan go far for this club
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:45pm On Aug 08, 2025
Caicedobets:
Make Palmer dey careful
This Leverkusen guys dey target am
We no want injury oo
Make dem commot am at ht
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Caicedobets(m): 7:46pm On Aug 08, 2025
This George need loan
Baba dull gan
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:46pm On Aug 08, 2025
Caicedobets:
This Tyrique George dey dull
No wonder they wan sell am
Abeg I wan see Gittens for second half
He should follow Jackson and co abeg
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:46pm On Aug 08, 2025
Caicedobets:
Estevao na cold manchi
No time for yeye dribble
Baba always dey on guard any chance na shot on goal straight..
Na why I like the boy


Na straight to business!.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Amethyst101(m): 7:46pm On Aug 08, 2025
Halftime
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:47pm On Aug 08, 2025
Skimpledawg:
E dey form leader of cult group for Chelsea

I use prayers and fasting chase am out bring another Jehovah boy grin
The work still plenty Egbon. angry
Be like you dey chop chicken republic and suya with better yogurt for mountain wey you dey instead of fast cause tell me why Jackson still dey my club.
This kind goeth not except by fasting and prayers , no be so apostle?

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:47pm On Aug 08, 2025
This delap sef I dey use one eye look am

Luckily we have Jp
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlewMahn: 7:48pm On Aug 08, 2025
Decent half, should've been up by more. Estevao has been very exciting
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Caicedobets(m): 7:49pm On Aug 08, 2025
drisham:
He should follow Jackson and co abeg
No wonder Fabrizio Dem dey hawk am around bundesliga
The boy lack focus
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 7:51pm On Aug 08, 2025
drisham:
This delap sef I dey use one eye look am

Luckily we have Jp
I don tell una say dat one na Nicolas Jackson 2.0.... His game against PSG said it all...
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by kingBolton: 7:54pm On Aug 08, 2025
You will hardly believe this is our first pre season match.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlewMahn: 7:55pm On Aug 08, 2025
That Palmer - Estevao link up has been beautiful. That first through all Estevao gave to Ice cold made me sit up.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:57pm On Aug 08, 2025
Caicedobets:
Egbon e remain Jackson too
I don too suffer for those manchi hand
If Jackson still dey this club after this transfer season, I no go come down from mountain

I cried cos of Jackson last season.

NO MORE TEARS
saith the Lord!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:58pm On Aug 08, 2025
kingBolton:
You will hardly believe this is our first pre season match.
The energy is mind blowing .
It's as if the boys have been waiting for this match.


All man dey sharp
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:59pm On Aug 08, 2025
Altern8tor:
I don tell una say dat one na Nicolas Jackson 2.0.... His game against PSG said it all...
Nah 😂😂

But then he's not as sharp as 8 expected him to be

Good thing he's a back up
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:59pm On Aug 08, 2025
BlewMahn:
That Palmer - Estevao link up has been beautiful. That first through all Estevao gave to Ice cold made me sit up.
There was a time he dropped to the middle and palmer was on the wings

An absolute beaut
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:59pm On Aug 08, 2025
WhoDeyHause:
The work still plenty Egbon. angry
Be like you dey chop chicken republic and suya with better yogurt for mountain wey you dey instead of fast cause tell me why Jackson still dey my club.
This kind goeth not except by fasting and prayers , no be so apostle?
I dey ontop Jackson matter.

I no wan expose the amount of seed airmark sent to our parish for me to hire extra prayer warriors to see to it that Jackson is eliminated grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Segedinho(m): 8:01pm On Aug 08, 2025
Estavao might just lock the right wing from this display thus far.


Delap is all about 18yards,not rally into playing from d midfield (he would be useful on special cases)


Need to see gitten
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause:
Skimpledawg:
I dey ontop Jackson matter.

I no wan expose the amount of seed airmark sent to our parish for me to hire extra prayer warriors to see to it that Jackson is eliminated grin
Just help us the package apostle. Men dey for you.

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:11pm On Aug 08, 2025
Estevao cool
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 8:12pm On Aug 08, 2025
Our depth mad mehn. We'll likely go far in champions league.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Amethyst101(m): 8:12pm On Aug 08, 2025
George has to do better
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:12pm On Aug 08, 2025
George shoot well na
1 2 3 ... 21469 21470 21471 21472 21473 21474 21475 ... 22896 Reply

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of LondonOffical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of EuropeManchester United Fan thread: Forever Reds234

Viewing this topic: Lana1(m) and 10 guest(s)