BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (211) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (522068 Views)
1 2 3 ... 208 209 210 211 212 213 214 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:57pm On Aug 09, 2025 |
Ibukzy:Not at all. They just realized what Dede is doing to them. I'm surprised they observed her. The girl thinks she's too smart, but they've clocked her game. No wonder Jason shift base sharp |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:58pm On Aug 09, 2025 |
Ibukzy:Cross wey too mumu for girls mata. If you had said Kidd, I for agree small |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Biggaboi(m): 11:59pm On Aug 09, 2025 |
Ibukzy:Person wey dey switch from one to the other?Which floor? Abeg! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:00am On Aug 10, 2025 |
Biggaboi:Leave that thing, Cross too na simp for Saskay |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:02am On Aug 10, 2025 |
Lol dey play How many times them wan clock her game By tomorrow Kola go go lay bed KNIGHTBlaed: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:02am On Aug 10, 2025 |
But this Kola sabi give advice on women affairs. Why him own case come dey different na? ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Biggaboi(m): 12:02am On Aug 10, 2025 |
KNIGHTBlaed:Forget saskey. Compare angel and Isabella. Who be worse baddie/seductress? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:02am On Aug 10, 2025 |
Make Kola do leave Mide go lay bed na...... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:03am On Aug 10, 2025 |
He only switched to Angel after Saskay rejected him, Angel sef reject am towards the end of the show Biggaboi: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Christlike01: 12:03am On Aug 10, 2025 |
duduade:Too bad! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:03am On Aug 10, 2025 |
😂😂😂 fitzmayowa: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:04am On Aug 10, 2025 |
Ibukzy:It will make the game more interesting shey? But if they clock her game and react, she's going home sooner. Anyhow it goes, we watch Let's see what that kiss will do to Jason's brain. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Manfromlasvegas(m): 12:04am On Aug 10, 2025 |
Is kola an actor? If he is not, he should seriously start considering it. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingdonik(m): 12:05am On Aug 10, 2025 |
KNIGHTBlaed:This life ehn ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:06am On Aug 10, 2025 |
What the hell is Bright doing Una sure say this guy get gf outside![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:06am On Aug 10, 2025 |
Jason is not fascinated by Sultana, he dey use am while away time until Dede comes calling KNIGHTBlaed: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:06am On Aug 10, 2025 |
Make una see person fiance knee down dey beg woman. E sure me say this Bright fiancee no fine reach Mide ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:07am On Aug 10, 2025 |
Bright no really bright KNIGHTBlaed: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Tifay: 12:07am On Aug 10, 2025 |
People forget Bright is an actor in real life...lol I would put Mide in the airhe*d box |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 12:07am On Aug 10, 2025 |
Kai, I hate the way men support each other even when they know they are not sincere. Look at Kola talking to Mide on behalf of Bright even though he knows Bright is lying to Mide. See Bright too going on his knees looking straight into her eyes and lying. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:07am On Aug 10, 2025 |
KNIGHTBlaed:If this is not a break up then I don't know what it is..... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DGOODLYF: 12:08am On Aug 10, 2025 |
Jason,, ,,, Kiss and Tell... Just because you see Koyin and Dede crossing legs, ,, you went collect kiss from Sultana and start announcing to the house.... Koyin is the man you thought you are |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 1stSonOfLucifer(m): 12:08am On Aug 10, 2025 |
carammel: ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:08am On Aug 10, 2025 |
I read here that Dede is a Sugar-girl. Omo, e be like say na true, cos, I no understand the girl at all |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DGOODLYF: 12:09am On Aug 10, 2025 |
Dede game don cast |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:10am On Aug 10, 2025 |
Honestly Koyin get game pass Jason and Kola DGOODLYF: |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:10am On Aug 10, 2025 |
carammel:This is a typical case of the friends calling the gal "our wife" when na dem dey help arrange babe to cheat on the "our wife"....... ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:10am On Aug 10, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Ibukzy: 12:11am On Aug 10, 2025 |
Tracy just wan go house😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 12:11am On Aug 10, 2025*. Modified: 9:23am On Aug 10, 2025 |
davodyguy:The girl scars me She behaves like snake, she widens her eyes and wiggles her body in a way I find weird. I am still looking for why they are hyping her ... ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Manfromlasvegas(m): 12:12am On Aug 10, 2025 |
This bright kneeling for mide doesn't feel sincere. Her rejecting him too doesn't feel sincere, it is clear that she still likes him. I will advice her to be very very cautious whatever she does, because the way I am looking at bright I think he wants to play the ultimate move. Pretend to beg for forgiveness, get her back, then serve her the greatest breakfast in the history of the show. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 12:12am On Aug 10, 2025 |
Which kind house be this again na. We don enter prince again. Omo!!!! Make them sha take Denari and Tracy out and being 3 new people. Sponsors go to rush come next season. |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Post All TV/Movie Audition Notices Here • Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO
Viewing this topic: 7 guest(s)

Una sure say this guy get gf outside
