BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (301) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (555210 Views)
1 2 3 ... 298 299 300 301 302 303 304 ... 1119 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:55pm On Aug 16, 2025 |
Imisi and Paso dey enjoy Zazu 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:57pm On Aug 16, 2025 |
Mensan😁 I don’t even know how I feel about that guy.. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:58pm On Aug 16, 2025 |
I no sure say Victory near dance floor tonight 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 10:59pm On Aug 16, 2025 |
This Olamide jam dey burst my brain all the time. One of my best afrobeats songs of the year. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:00pm On Aug 16, 2025 |
Oshokhai69:The cooking wey dem give am for afternoon enter the boy well, next week will be really rough for him if he is nit evicted tomorrow..... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 11:00pm On Aug 16, 2025 |
Oshokhai69:His ego has been deflated. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 11:01pm On Aug 16, 2025 |
fitzmayowa:Sadly otega might leave tomorrow |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:02pm On Aug 16, 2025 |
After party drama loading, the usual suspects to start drama... Kayikunmi sulking all night because of Isabella Gigi continues ranting about Victory and Sultana Kola to simp even harder this night While Mensan is a free agent and might get into it with anyone this night...... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:02pm On Aug 16, 2025 |
Giel:Funny thing is that, DJ must have had over 6 months to prepare down and record this nonsense he came to play |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Aug 16, 2025 |
Nkl4u:That's a possibility...... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by firJ: 11:05pm On Aug 16, 2025 |
Thunder suppose fire the people wey call for the ban of this show two weeks ago. Now we can’t even watch Kayikunmi and Isabella smooching in peace, I’m sure production warned them to tone it down and do whatever under the duvet. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:07pm On Aug 16, 2025 |
Make them no play games jor ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by firJ: 11:09pm On Aug 16, 2025 |
This Simpkola, allow us see natural drama na. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:10pm On Aug 16, 2025 |
All the housemates deserve to stay till finale. Except Zita. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:13pm On Aug 16, 2025 |
It may seem as though Sultana drank tonight. She’s quite tipsy. Hmmm 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:14pm On Aug 16, 2025 |
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:19pm On Aug 16, 2025 |
Victory no wan follow them play game 😅 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:21pm On Aug 16, 2025 |
Koyin, Dede, imisi drama from earlier today. Video:
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:23pm On Aug 16, 2025 |
Which kind game be this wey these people dey play? 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:25pm On Aug 16, 2025 |
Oshokhai69:Make them sha dey fool themselves. Small time now, everywhere go soon scatter. Victory no gree play the game. Chai, I feel for am |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 11:25pm On Aug 16, 2025 |
This after party doesn't look juicy. Let me switch channels. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:27pm On Aug 16, 2025 |
Drama from earlier today. Be like kbobo and Imisi friendship is officially dead. Video:
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by firJ: 11:27pm On Aug 16, 2025 |
Dry game |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:28pm On Aug 16, 2025 |
The way these people dey chop indomie ehn. I dey seriously fear for their health. That thing is nasty 🤢 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:32pm On Aug 16, 2025 |
This short fat hippo 🦛 go just dey chop chop dey go. She doesn’t even care at all. Just look at what she looks like 🤢 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 11:33pm On Aug 16, 2025 |
NiceLegs:At least they enjoyed themselves. That’s the koko |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:37pm On Aug 16, 2025 |
Drama from earlier today Bright, Victory, Kayokunmi. Video:
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:40pm On Aug 16, 2025 |
renderme:God bless you!! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:45pm On Aug 16, 2025 |
Big brother reunion
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Centwizzy13: 11:45pm On Aug 16, 2025 |
renderme:bright is just a snitched and jealous because victory didn’t save him. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:47pm On Aug 16, 2025 |
Centwizzy13:Everyone was airing their grievances. |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread • Naruto Information
