BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (362) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (535583 Views)
1 2 3 ... 359 360 361 362 363 364 365 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 9:57pm On Aug 19, 2025 |
Godseye70:Lol |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by sthecy(f): 9:58pm On Aug 19, 2025 |
So Tracy, that was the reason why you say Imisi is weird when Ebuka asked you about her, just the same way you just mentioned Koyin is wierd because you don’t understand his personality and he’s always proving that. Madam, never you call Imisi weird again if you do not give them a chance to explain themselves |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Manfromlasvegas(m): 9:58pm On Aug 19, 2025 |
Ivatar no know say the eye wey Koyin been dey give am na eye of seduction. Koyin tok for first week say him go wan date ivatar |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 9:59pm On Aug 19, 2025 |
Conclusion: 90% of these people do not really know Koyin and haven’t had a proper convo with him… |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 9:59pm On Aug 19, 2025 |
Imisi and Sultana were MIA. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:02pm On Aug 19, 2025 |
carammel:Sultana is a mountain of a woman. That lady is huge. That’s why he stood up. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:02pm On Aug 19, 2025 |
sthecy:She is not the only one who has said this in that house Free Tracy! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:02pm On Aug 19, 2025 |
E be like say Imisi no like Koyin. Hmmm 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 10:04pm On Aug 19, 2025 |
Dannyxy:Thank God you noticed. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 10:06pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:🤣🤣🤣😂😂😂😂😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:07pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:Sultana is not as big as Gigi nor as tall as Thelma. You ehn! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:08pm On Aug 19, 2025 |
Thelma stop talking over people's food |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:08pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:He doesn’t like Imisi either so there’s no point pretending and saying things she doesn’t mean like others. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 10:10pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:He disses her all the time. Its reciprocal. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 10:11pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:The boy is shallow and surface level. My opinion. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 10:11pm On Aug 19, 2025 |
Geezeem:I like a couple of pple ...I defend imisi ...but she isn't my top fave sef ..... I never get serious attachment for anyone but imisi, jj, sultana , koyin...(his inexpressible ways dey off me sha), still on the like plate Lately sultana has been tugging my heart more alongside Jason... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:11pm On Aug 19, 2025 |
Make I see whether Imisi go come chop cake and small chops with beer ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:12pm On Aug 19, 2025 |
What has ku-tu-re been writing? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:14pm On Aug 19, 2025 |
scondy:I like her too |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 10:14pm On Aug 19, 2025 |
renderme:Na small boy .....this generation..na mundane things dey interest them ...we have more millennial in these set |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:14pm On Aug 19, 2025 |
carammel:Punishment ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Manfromlasvegas(m): 10:14pm On Aug 19, 2025 |
Oshokhai69:They hate eachother but now Koyin start am. Koyin hate d girl die |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:15pm On Aug 19, 2025 |
Person wey jam this Ivatar for road with all this makeup go think say na one very fine geh until una reach house and she comot the wig and wash the makeup comot. Na wa o ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:17pm On Aug 19, 2025 |
Geezeem:Oh I’ve been wondering, I almost thought he’s doing script writing for their old nollywood presentation 😁. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:17pm On Aug 19, 2025 |
Please who’s Sultana talking about? 🤔 She say the person do BBL and lip filling and that the person is too loud. Isabella? 🤔 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 10:22pm On Aug 19, 2025 |
Victory: I’ve not eaten today Gigi: why? Victory: see my stomach na, it’s messed up. Gigi: I’ve stopped looking at Toh so I don’t know 😁😁 Gigi is there lying to herself and to Sultana Victory, always smoking like cigarettes reduce belly fat. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:26pm On Aug 19, 2025 |
So Imisi still chop cake and small chops come dey drink the beer of person wey you no wish well. Very shameless ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dannyxy(m): 10:27pm On Aug 19, 2025 |
Imisi hate for Koyin no reach him drink and meat ![]() I feel she wished him later, but camera no show am. Her and Koyin are cat and rat but e no reach like that. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:27pm On Aug 19, 2025 |
carammel:Just guessing tho... ![]() Not that I am ascertain |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 10:29pm On Aug 19, 2025 |
Kai. This Imisi na fine gehl. She just need good fashion sense and men go dey rush her. I come dey admire her small this night. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 10:30pm On Aug 19, 2025 |
"Don't love me, love yourself" ...Soso to Imisi after she gave Imisi a little of her drink and that one said "I love you" ... ....Soso Sha |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)


