BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (422) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (539162 Views)
1 2 3 ... 419 420 421 422 423 424 425 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:00pm On Aug 23, 2025 |
Nkl4u:To be fair to Wanni and Hanni, DJ Flo no too better pass them. She just get luck say shayo don enter body when she enter. All of them are wack DJs! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 11:02pm On Aug 23, 2025 |
Abeg who carry my Isabella No be kuture be that? 🤣🤣 Isabella collect your party Queen title abeg. Isabella is stressing imisi ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by renderme: 11:02pm On Aug 23, 2025 |
Dede has disappeared from the party. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 11:02pm On Aug 23, 2025 |
Big brother you no wan end party abi? 11 don reach na🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by endure207(m): 11:02pm On Aug 23, 2025 |
Wizkid song for party wey DJs dey play nah 60 percent out of 100, wizkid is legendary baba nla |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 11:02pm On Aug 23, 2025 |
Biggie don forget to go for advert break |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by enque(f): 11:02pm On Aug 23, 2025 |
fitzmayowa:She n Jason?? I no see 2 of them o |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Aug 23, 2025 |
No be 11pm party dey end ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 11:03pm On Aug 23, 2025 |
Even big Brother knows DJ Flo deserves the extra time He no wan end the party 🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:03pm On Aug 23, 2025 |
Kaybobo belle don big o. This guy belle no big like this when he came 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 11:03pm On Aug 23, 2025 |
Abeg na where Jason jae and dede disappear to? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dynamicboss: 11:04pm On Aug 23, 2025 |
Nkl4u:Hmmm same question. Both disappeared same time o |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:04pm On Aug 23, 2025 |
Nkl4u:Maybe na why Biggie no gree end party..... ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 11:04pm On Aug 23, 2025 |
Twoclans:E be things ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 11:04pm On Aug 23, 2025 |
Big brother you must pay my girl overtime we don't play for free over here 🤣🤣 No be to dey enjoy party dey go 🤣 Pay up 🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 11:05pm On Aug 23, 2025 |
Wey Jason? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:05pm On Aug 23, 2025 |
See Imisi and Isabella ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by omotolly22(f): 11:05pm On Aug 23, 2025 |
Kaybobo is not my favourite But I feel some of you are trying to decampaign him,kaybobo and boring shouldn't be in the same highlight Most of the major highlights was from him His fight with with koyin ,his two fight with mensan and imisi,is one of the biggest highlight of this show Just because he is not messing himself up simping about ,he is tagged boring. Abeg make una free the guy |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Giel: 11:06pm On Aug 23, 2025 |
DJ Flo best DJ This season ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:07pm On Aug 23, 2025 |
Oshokhai69:DJ Flo no be small name o. The hype on some of these DJs too much. Bring Consequence, Neptune, and top DJs, these housemates go run mad |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by meobizy(m): 11:07pm On Aug 23, 2025 |
Una go wait tire for afterparty drama. The housemates have lived a full three weeks together. Creating arguments out of thin air past food reasons will be foolish. At least I can consume the show for one hour before tuning in to sports. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Eeghe(f): 11:07pm On Aug 23, 2025 |
Geezeem:Isimi makes my skin crawl I dunno why |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 11:07pm On Aug 23, 2025 |
fitzmayowa:
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by mayor1814: 11:08pm On Aug 23, 2025 |
Giel:Wanni and handi were really off, transition of music zero; DJ flo saved the night... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Eeghe(f): 11:08pm On Aug 23, 2025 |
DJ Flo killed it It’s not by wearing bra and jacket WxH are just too crass 😭 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Eeghe(f): 11:09pm On Aug 23, 2025 |
I don’t want to see Jason and Dede oo In any compromising ish Fight or dance 😷 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:09pm On Aug 23, 2025 |
Eeghe:Facts..... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Lisa001: 11:10pm On Aug 23, 2025 |
fitzmayowa:And he also featured in Funke Akindele YouTube movie Ayetoro town |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 11:11pm On Aug 23, 2025 |
Dj flo is arguably the best dj so far since this season started. See the way housemates are hailing her. They felt it too😀 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:13pm On Aug 23, 2025 |
Mensan need to getat and leave Doris and Sultana alone..... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by geezprince(m): 11:13pm On Aug 23, 2025 |
thatigboman:LMAO! Gordon’s did that not biggie.
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Munzy14(m): 11:14pm On Aug 23, 2025 |
Smirnoff sponsored after party noise😂😂. Maker I lower volume abeg. |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)



