₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,363 members, 8,440,259 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 04:53 PM

Toggle theme

Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 - Family - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFamilyWoman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 (439 Views)

1 Reply (Go Down)

Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 4:26pm On Aug 21, 2025
She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man.

From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka!

This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural all join for one unbelievable story.

Watch the full gist now and hear how love turn spirit matter.

https://www.youtube.com/watch?v=xcXUSsnhoT8
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by muyico(m): 4:31pm On Aug 21, 2025
Bloggers again?? No problem sha, person man go chop
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by Kobojunkie: 4:40pm On Aug 21, 2025
ogododo:
➜She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man.
From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka!
This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural all join for one unbelievable story. Watch the full gist now and hear how love turn spirit matter.
Nonsense story! 🥱🥱🥱

Make she go do DNA test to determine the identity of her actual husband abeg. undecided
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 8:16pm On Aug 21, 2025
Kobojunkie:
Nonsense story! 🥱🥱🥱

Make she go do DNA test to determine the identity of her actual husband abeg. undecided
No be me Emeka from Gambia, why una de para, tell Nlfpmod.
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 8:14am On Aug 23, 2025
If I get pipu for Gambia,I for ask dem to confamrento dis tori.
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 7:15pm On Aug 24, 2025
She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man!
From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka.

This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural – all join for one unbelievable story.
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by Kobojunkie: 7:17pm On Aug 24, 2025
ogododo:
She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man!
From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka.
This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural – all join for one unbelievable story.
Nonsense story! undecided
Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by LIVINGICONREBOR: 7:23pm On Aug 24, 2025
Kobojunkie:
Nonsense story! undecided
Everything nah "nonsense" for your side. Nah people like u spiritual stuff dey hit the most. Because they are bereft of the "spiritual" they wouldn't know where their problems/issues are stemming from.🥱
1 Reply

Lady Laments As Late Husband's Family Members Abscond With ₦20 Million (Video)Five Places To Meet "Husband Materials" In NigeriaMy Husband's Family Is Sucking Him Dry234

How Baby Light's Birthday Went – Baby Light Says "T" For "Thanks"Parent Tactics.BVN Fraudsters - Please Beware: Never Give Out Your Card Details!