Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 (441 Views)
| Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 4:26pm On Aug 21, 2025 |
She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man. From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka! This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural all join for one unbelievable story. Watch the full gist now and hear how love turn spirit matter. https://www.youtube.com/watch?v=xcXUSsnhoT8 |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by muyico(m): 4:31pm On Aug 21, 2025 |
Bloggers again?? No problem sha, person man go chop |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by Kobojunkie: 4:40pm On Aug 21, 2025 |
ogododo:Nonsense story! 🥱🥱🥱 Make she go do DNA test to determine the identity of her actual husband abeg. ![]() |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 8:16pm On Aug 21, 2025 |
Kobojunkie:No be me Emeka from Gambia, why una de para, tell Nlfpmod. |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 8:14am On Aug 23, 2025 |
If I get pipu for Gambia,I for ask dem to confamrento dis tori. |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by ogododo(op): 7:15pm On Aug 24, 2025 |
She marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man! From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her waka. This na true life tori wey go shock you. Marriage, mystery, and the supernatural – all join for one unbelievable story. |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by Kobojunkie: 7:17pm On Aug 24, 2025 |
ogododo:Nonsense story! ![]() |
| Re: Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2 by LIVINGICONREBOR: 7:23pm On Aug 24, 2025 |
Kobojunkie:Everything nah "nonsense" for your side. Nah people like u spiritual stuff dey hit the most. Because they are bereft of the "spiritual" they wouldn't know where their problems/issues are stemming from.🥱 |
Lady Laments As Late Husband's Family Members Abscond With ₦20 Million (Video) • Five Places To Meet "Husband Materials" In Nigeria • My Husband's Family Is Sucking Him Dry • 2 • 3 • 4
Man Shares His Experiences With A Pregnant Woman Who Gave Birth To Twins In His • Lies About Parenting! Every Parents Has The Favorite Child. • One Of The Best Skills Any Stay-at-home Mum Can Possess
