₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,740 members, 8,441,981 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 12:16 PM

Toggle theme

Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6689) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6092922 Views)

1 2 3 ... 6686 6687 6688 6689 6690 6691 6692 ... 6958 Reply (Go Down)

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Leyqute(m): 10:13pm On Aug 31, 2025
Barca needs intensity to compete with Rayo.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Thoth02: 10:24pm On Aug 31, 2025
Wetin Rashford dey play, even the players don't wanna use his wing.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Thoth02: 10:25pm On Aug 31, 2025
Vallecano wan kill us o
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Leyqute(m): 10:26pm On Aug 31, 2025
Opelope Garcia again
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Unlimited22: 10:31pm On Aug 31, 2025
Una dey beg to escape with draw vs Rayo Vallecano but na me wey no go score


Oya nau
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:32pm On Aug 31, 2025
Match was only interesting cause barka was really begging for the draw lol 😂
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:33pm On Aug 31, 2025
Joan Garcia is my three points, God forbid this vallecas Chai
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:34pm On Aug 31, 2025
FergieRaww:
Match was only interesting cause barka was really begging for the draw lol 😂
Shebi you sef go play there, help me warm my position for me till we return from international break grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:35pm On Aug 31, 2025
Joan Garcia good o cheesy

Na olmo make us no win this game sha
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by fatherofnone(m): 10:35pm On Aug 31, 2025
i didn't watch the match
but from what i read here
things need to be sorted out
we can't venture into champions league games like this
it will be very embarrassing
I've made mouth
i can eat my vomit
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 10:35pm On Aug 31, 2025
Worse Barca game under Flick so far,we were dismantled by Rayo...only positive thing tonight was Joan Garcia.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:36pm On Aug 31, 2025
Joan Garcia thank you once again thank you sir
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:36pm On Aug 31, 2025
Leyqute:
Barca needs intensity to compete with Rayo.
Rayo have always been hard for Barca sha
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by AirBere: 10:37pm On Aug 31, 2025
AirBere:
Eric Garcia starting as CB. lord of banter. I manifest a penalty giveaway via his usual bear hugging in/around the penalty box.

2:2 draw or 2:1 victory for Rayo 🙏 grin 🙏
We saw it it coming cool

When your bench players(Eric and Feran) are now starters that's how you create/breed a weaker team.

Lucky Barca grin grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:38pm On Aug 31, 2025
Kilishihunter:
Shebi you sef go play there, help me warm my position for me till we return from international break grin
Everybody go play everybody, e no mean say as you struggle dey beg for draw na so we sef go do, No!

Enjoy your 4th position bro 😁
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by abduleez1(m): 10:38pm On Aug 31, 2025
Omo, we luckily escaped this match unscathed.
Joan Garcia is the keeper we've always been waiting for. Adieu Stegen.

Man of the match for me.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ijostwantto: 10:38pm On Aug 31, 2025
Bro is quietly doing his 007 since season started. cheesy
Thoth02:
Wetin Rashford dey play, even the players don't wanna use his wing.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:38pm On Aug 31, 2025
AirBere:
We saw it it coming cool

When your bench players(Eric and Feran) are now starters that's how you create/breed a weaker team.

Lucky Barca grin grin
Lol
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:39pm On Aug 31, 2025
FergieRaww:
Everybody go play everybody, e no mean say as you struggle dey beg for draw na so we sef go do, No!

Enjoy your 4th position bro 😁
August league winner don come again grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:39pm On Aug 31, 2025
FergieRaww:
Everybody go play everybody, e no mean say as you struggle dey beg for draw na so we sef go do, No!

Enjoy your 4th position bro 😁
As if una sef no dey struggle for vallecas, you wey dey owe me 3 points, enjoy till we return from break oga Fergie cheesy
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:42pm On Aug 31, 2025
If only olmo had killed the match man
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:42pm On Aug 31, 2025
We seriously have a lot to work on regarding intensity and chance conversion before the UCL starts, this performance against maybe Newcastle would have likely gone the other way if Joan Garcia wasn't superb like tonight
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:43pm On Aug 31, 2025
Joan Garcia I forking love you

I'll name my 1st born Joan for ur sake 🙏
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:43pm On Aug 31, 2025
Kilishihunter:
We seriously have a lot to work on regarding intensity and chance conversion before the UCL starts, this performance against Newcastle would have likely gone the other way if Joan Garcia wasn't superb like tonight
Make we self enjoy gk masterclass

Na Wetin Madrid dey enjoy for years

If na ter stegen now this game might have ended 3-1

Then on our end dani olmo costed us
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:43pm On Aug 31, 2025
Kilishihunter:
As if una sef no dey struggle for vallecas, you wey dey owe me 3 points, enjoy till we return from break oga Fergie cheesy
This one no be Carlo's timid era against Flick oo... Xabi no send en papa
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:44pm On Aug 31, 2025
andrewbaba44:
Joan Garcia good o cheesy

Na olmo make us no win this game sha
Ball wey he for roof, you no see how the rayo boys dey put am
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:44pm On Aug 31, 2025
Omo I no wan hear any body wey him grass no good again oh
If e no good postpone match

See as passes just dey go meet vallecano player especially that lex luthor

Our players just dey draw for ground, xavi wasn't crazy afterall
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:45pm On Aug 31, 2025
FergieRaww:
This one no be Carlo's timid era against Flick oo... Xabi no send en papa
Same Carlo wey win 2 UCL for una abi, no worry yaself
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:46pm On Aug 31, 2025
Bot has banned andrewbaba
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:46pm On Aug 31, 2025
andrewbaba44:
Make we self enjoy gk masterclass

Na Wetin Madrid dey enjoy for years

If na ter stegen now this game might have ended 3-1

Then on our end dani olmo costed us
To have a quality GK is like an extra confidence to the team... good one from Garcia tonight but make we no hurriedly forget say na so Stegen take start 😌
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:47pm On Aug 31, 2025
Bimmarlykay:
Worse Barca game under Flick so far,we were dismantled by Rayo...only positive thing tonight was Joan Garcia.
My guy real sociedad last season omo
That game was horrendous
1 2 3 ... 6686 6687 6688 6689 6690 6691 6692 ... 6958 Reply

Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting FriendOfficial Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club"234

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL ChampionOfficial Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029

Viewing this topic: 4 guest(s)