Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6689) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6091545 Views)
1 2 3 ... 6686 6687 6688 6689 6690 6691 6692 ... 6958 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Leyqute(m): 10:13pm On Aug 31, 2025 |
Barca needs intensity to compete with Rayo. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Thoth02: 10:24pm On Aug 31, 2025 |
Wetin Rashford dey play, even the players don't wanna use his wing. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Thoth02: 10:25pm On Aug 31, 2025 |
Vallecano wan kill us o |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Leyqute(m): 10:26pm On Aug 31, 2025 |
Opelope Garcia again |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Unlimited22: 10:31pm On Aug 31, 2025 |
Una dey beg to escape with draw vs Rayo Vallecano but na me wey no go score Oya nau |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:32pm On Aug 31, 2025 |
Match was only interesting cause barka was really begging for the draw lol 😂 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:33pm On Aug 31, 2025 |
Joan Garcia is my three points, God forbid this vallecas Chai |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:34pm On Aug 31, 2025 |
FergieRaww:Shebi you sef go play there, help me warm my position for me till we return from international break ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:35pm On Aug 31, 2025 |
Joan Garcia good o ![]() Na olmo make us no win this game sha |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by fatherofnone(m): 10:35pm On Aug 31, 2025 |
i didn't watch the match but from what i read here things need to be sorted out we can't venture into champions league games like this it will be very embarrassing I've made mouth i can eat my vomit |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 10:35pm On Aug 31, 2025 |
Worse Barca game under Flick so far,we were dismantled by Rayo...only positive thing tonight was Joan Garcia. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:36pm On Aug 31, 2025 |
Joan Garcia thank you once again thank you sir |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:36pm On Aug 31, 2025 |
Leyqute:Rayo have always been hard for Barca sha |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by AirBere: 10:37pm On Aug 31, 2025 |
AirBere:We saw it it coming ![]() When your bench players(Eric and Feran) are now starters that's how you create/breed a weaker team. Lucky Barca ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:38pm On Aug 31, 2025 |
Kilishihunter:Everybody go play everybody, e no mean say as you struggle dey beg for draw na so we sef go do, No! Enjoy your 4th position bro 😁 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by abduleez1(m): 10:38pm On Aug 31, 2025 |
Omo, we luckily escaped this match unscathed. Joan Garcia is the keeper we've always been waiting for. Adieu Stegen. Man of the match for me. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ijostwantto: 10:38pm On Aug 31, 2025 |
Bro is quietly doing his 007 since season started. Thoth02: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:38pm On Aug 31, 2025 |
AirBere:Lol |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:39pm On Aug 31, 2025 |
FergieRaww:August league winner don come again ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:39pm On Aug 31, 2025 |
FergieRaww:As if una sef no dey struggle for vallecas, you wey dey owe me 3 points, enjoy till we return from break oga Fergie ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:42pm On Aug 31, 2025 |
If only olmo had killed the match man |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:42pm On Aug 31, 2025 |
We seriously have a lot to work on regarding intensity and chance conversion before the UCL starts, this performance against maybe Newcastle would have likely gone the other way if Joan Garcia wasn't superb like tonight |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:43pm On Aug 31, 2025 |
Joan Garcia I forking love you I'll name my 1st born Joan for ur sake 🙏 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:43pm On Aug 31, 2025 |
Kilishihunter:Make we self enjoy gk masterclass Na Wetin Madrid dey enjoy for years If na ter stegen now this game might have ended 3-1 Then on our end dani olmo costed us |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:43pm On Aug 31, 2025 |
Kilishihunter:This one no be Carlo's timid era against Flick oo... Xabi no send en papa |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:44pm On Aug 31, 2025 |
andrewbaba44:Ball wey he for roof, you no see how the rayo boys dey put am |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:44pm On Aug 31, 2025 |
Omo I no wan hear any body wey him grass no good again oh If e no good postpone match See as passes just dey go meet vallecano player especially that lex luthor Our players just dey draw for ground, xavi wasn't crazy afterall |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:45pm On Aug 31, 2025 |
FergieRaww:Same Carlo wey win 2 UCL for una abi, no worry yaself |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 10:46pm On Aug 31, 2025 |
Bot has banned andrewbaba |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FergieRaww(m): 10:46pm On Aug 31, 2025 |
andrewbaba44:To have a quality GK is like an extra confidence to the team... good one from Garcia tonight but make we no hurriedly forget say na so Stegen take start 😌 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Derumklala12(m): 10:47pm On Aug 31, 2025 |
Bimmarlykay:My guy real sociedad last season omo That game was horrendous |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: efec(m) and 7 guest(s)


