BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (751) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (528813 Views)
1 2 3 ... 748 749 750 751 752 753 754 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 7:58pm On Sep 14, 2025 |
Tifay:Guy relax joor! Is this the first time u r hearing this? I have been hearing this same shout even last season! Besides,most of those shouting,70-80% of them were programmed to scream! If the HMs like,let them get overconfident! Who go still win go win! It's not that deep! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 7:59pm On Sep 14, 2025 |
Nkl4u:It’s not throwing anyone under bus, Isabella said it with her chest and said she expects Ebuka to ask her about it. So why should Imisi claim Isabella’s glory? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 100naira(m): 7:59pm On Sep 14, 2025 |
bentenny:wetin she talk |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by endure207(m): 8:01pm On Sep 14, 2025 |
Buh no be imisi tok those tins la 🤣🤣🤣, y ebuka dey ask her? Make imisi lie for head say she tok wetin she no tok |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by ejifranks(m): 8:01pm On Sep 14, 2025 |
There will be eviction during weekdays this week. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beninwitch: 8:01pm On Sep 14, 2025 |
Dem.don dey fight. Ebuka has achieved his aim. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 8:03pm On Sep 14, 2025 |
Imisi....so ji...shenk Kola o....shenk sharp sharp ....just space am small ....not necessarily malice |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Christlike01: 8:03pm On Sep 14, 2025 |
Dracular.....as in wtf?! Joanna don suffer! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beninwitch: 8:04pm On Sep 14, 2025 |
I don't like this Joanna abeg. And she used to be so sweet. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 8:04pm On Sep 14, 2025 |
Biggie you didn't want to Evict Bright? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by trytillmake(m): 8:04pm On Sep 14, 2025 |
Thelma dey look for Big boys, she no consider RooBoy as bigger boy. But RooBoy na jovial guy and him be dey cosy with Thelma and it seems the thing still dey pain RooBoy Hence e no good to open up to babe too much just yarn small if she no gree back off like guy man . |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:05pm On Sep 14, 2025 |
damiviolet:But she also chorused the same yab like Ebuka rightly said😁😁 She for still chest am for her friend nah😭 Abeg Dem nor be friends?🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by a4turitoroman: 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Bright escaped |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Render me....na becos of u them.leave bright o...loool...I m sure mide isn't too far off....she dey there dey run mouth |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by enque(f): 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Bright We will see you next week ![]()
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beninwitch: 8:05pm On Sep 14, 2025 |
scondy:Na Imisi get the message from Ebuka? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Bright suppose leave oh😁😁 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Twoclans(f): 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Bright Morgan ke Nigerians are ready to send out the next ship😀😀😀 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by a4turitoroman: 8:05pm On Sep 14, 2025 |
Denari Tracy Bright Bottom 3 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Hazardfan1: 8:06pm On Sep 14, 2025 |
Bright oooo. We might have widow Mide next week. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by carammel(f): 8:06pm On Sep 14, 2025 |
lol, Production had to save Bright Morgan 😁. He better win HOH this week if not, homeville niyen. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Tifay: 8:06pm On Sep 14, 2025 |
They didnt want to evict Bright...lol. I knew the way he was getting camera time, he was likely to go. But be like Bright people get connection. I remember this happening with Angel that year |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 8:06pm On Sep 14, 2025 |
Ebuka don scatter house oo🤣🤣 Bright Morgan you are lucky 😳 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingcid: 8:06pm On Sep 14, 2025 |
Kingcid:Thank you voters |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Bennytwin: 8:06pm On Sep 14, 2025 |
Ah nairaland delloitte,I take back my word! Bright dey bottom o! You predicted it! Abeg predict more! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by genius43(m): 8:07pm On Sep 14, 2025 |
DeloitteNG:3/4 you may have been 4/4 if Biggie showed everything |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 100naira(m): 8:07pm On Sep 14, 2025 |
DeloitteNG you were right |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by hiteelong(f): 8:07pm On Sep 14, 2025 |
Chai!!! This life Mide was just insulting Bella that since she claimed she has fans, her fans should have saved kk so she won't be crying every night Not knowing that luck saved her bf tonight |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Lovebliss2(f): 8:07pm On Sep 14, 2025 |
Beninwitch:Exactly! She is different now |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DeloitteNG: 8:07pm On Sep 14, 2025 |
Kingcid:You were saying? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Bennytwin: 8:08pm On Sep 14, 2025 |
Hazardfan1:She needs to be widowed! Her mouth don too sharp! And no be say she no dey boring with her yeye Bright! Na only to insult people she Sabi! If not for fine face,what is Mide still doing in that house? Even to count numbers,she no fit! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by 100naira(m): 8:08pm On Sep 14, 2025 |
Abeg wetin imisi talk about Isabella |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread

