BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (987) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (521293 Views)
1 2 3 ... 984 985 986 987 988 989 990 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 4:43pm On Sep 29, 2025 |
EmmyCC:Una no go kill me for this thread. 🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 4:46pm On Sep 29, 2025 |
Kola kilode? 😂😂😂🤣🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 4:49pm On Sep 29, 2025 |
I'm fụ́.cking dead. My ribs hurts. Wetin be this, Kola? 😭😭😂😂😂😂😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 4:57pm On Sep 29, 2025 |
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 5:03pm On Sep 29, 2025 |
[quote author=Allnacruise post=136959198]Biggie Say Na Nice Accent Lol still the money she dey work for...give something different in the last week |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:07pm On Sep 29, 2025 |
Isabella Sha ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 5:07pm On Sep 29, 2025 |
What in heavens name is Bella doing?🙄🤦♀️ |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:08pm On Sep 29, 2025 |
Wetin Isabella dey good in sef? ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Samueltemi337(m): 5:13pm On Sep 29, 2025 |
Nkl4u:Person dey use una catch cruise una dey fall for am 🤣 Abeg make Sunday quick reach |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:20pm On Sep 29, 2025 |
Samueltemi337:You are the one using us to catch cruise. Nobody should surrender We all should battle it out When Sunday comes, whomever wins, wins |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Allnacruise(m): 5:21pm On Sep 29, 2025 |
DEAR JASON , KAYBOBO AND MENSAN FANS FOLLOW THE ADVICE BELOW VOTE FAITH!!!
|
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:24pm On Sep 29, 2025 |
E be like say na Jason Jae go win this HoH. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:25pm On Sep 29, 2025 |
Allnacruise:Final week shenanigans. 😂😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 5:26pm On Sep 29, 2025 |
Samueltemi337:Cruise or no cruise, faithfuls should apply pressure! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 5:27pm On Sep 29, 2025 |
Beorn:As it should. First Hoh of the season, last Hoh of the season📌 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingcid: 5:27pm On Sep 29, 2025 |
SmallDick99:Sunday no far bookmarked |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingcid: 5:29pm On Sep 29, 2025 |
Estellie:Kola🤭🤭🤭 support your sissy kola in peace cus if we start to dissect his gameplay now,nothing much will be found anyway its final week,bookmarked till sunday |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:33pm On Sep 29, 2025 |
Nkl4u:I hope he wins. Make him and Sultana go enjoy honeymoon before leaving the house. 😁 Let's see if Faith or Koyin will beat his time. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 5:35pm On Sep 29, 2025 |
Beorn:Sultana has enjoyed the Hoh lounge. Make he pity dede pick her as guest😁 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:36pm On Sep 29, 2025 |
Geezeem:Oha for oha. You no wan gree for anybody on this street. 😂 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:36pm On Sep 29, 2025 |
Nkl4u:Amen! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 5:37pm On Sep 29, 2025 |
Nkl4u:You want Dede to disgrace him in front of Africa? Faith gets buzzed out. Jason Jae still leading. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by scondy(f): 5:38pm On Sep 29, 2025 |
I wonder why there is a hoh task this final week and this level of difficulty too...abi twist dey with am ? Lol |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:39pm On Sep 29, 2025 |
Beorn:Imagine them coming to tell us not to bother that Imisi has won, na machine dey vote for her? No be human beings? Same human beings can vote for others. Except the organizers want to rig the win like they rigged the quota of contestants this season |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:41pm On Sep 29, 2025 |
Nkl4u:I don't trust that girl She fit fall my boi hand by refusing Make him no pick Sultana too Make him pick a guy Crawfish for crawfish ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by DGOODLYF: 5:41pm On Sep 29, 2025 |
Omo!!! Faith get fans oooo.... Plssss vote Sultana 🙏🙏🙏🙏 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:41pm On Sep 29, 2025 |
Beorn:My boi |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Allnacruise(m): 5:42pm On Sep 29, 2025 |
Geezeem:Hmmmmm Is It Not Expedient That Since You Can't Take "Some" Bashing , You Also Shouldn't Try To Bash Anyone No Offence |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 5:42pm On Sep 29, 2025 |
DGOODLYF:Ignore oooo Vote people |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Post All TV/Movie Audition Notices Here • Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO
Viewing this topic: 1 guest(s)


