G63 G-wagon For Sale - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › G63 G-wagon For Sale (1349 Views)
| G63 G-wagon For Sale by Nobody: 3:03pm On Oct 04, 2025 |
Clean imported g63 G wagon with papers for sale in Lagos.
|
| Re: G63 G-wagon For Sale by sholatech(m): 6:07pm On Oct 04, 2025 |
What year and price? Will be great to know for decision making |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 6:17pm On Oct 04, 2025 |
sholatech:2019 model for 315 million naira. Very clean and good. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by 2cribz: 11:20pm On Oct 04, 2025 |
Car wey una buy fir 3k dollars Don turn to 315 million for naija used Stip taking hard drugs |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 12:55am On Oct 05, 2025 |
2cribz:Naija used as how?? It was just imported recently. And the latest one is over 400 million. Do you research. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by 2cribz: 1:56am On Oct 05, 2025 |
Clean imported bawo. U wan dey call UK used naija brand new U funny |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 2:43am On Oct 05, 2025 |
2cribz:
|
| Re: G63 G-wagon For Sale by marlow1962(m): 7:51am On Oct 05, 2025 |
SpencerForbes:I did my research, bro u be reap off.
|
| Re: G63 G-wagon For Sale by 2cribz: 8:18am On Oct 05, 2025 |
Him na omila na And e sure say e go be accident3d. Dem. For don buy am for 7k Den he wan sell am pass brand new price Na omila be that |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Sellfish(m): 8:50am On Oct 05, 2025 |
marlow1962:After buying, e no go truck am to shipping port E no go ship am to naija E no go clear am for naija port E no go fix damage during shipping and possible parts stolen at port After investing more than 250m on that vehicle, make e get only 2M profit ba? ![]() You see say you dey very wise ![]() |
| Re: G63 G-wagon For Sale by marlow1962(m): 11:00am On Oct 05, 2025 |
Sellfish:If you buy am 150, you go use 500 ship am na, then use 700 clear am for port . And how u go buy something worth that much make e damage. U see say na u dy very wise for here. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 11:23am On Oct 05, 2025 |
marlow1962:Omo I just Dey laugh sha. Nigerians😂😂😂 Na my papa get the ship na. Abi custom sef no Dey road. Anyone that’s ready should come and inspect with all the papers and if it’s not worth it, you can go. Make una no make me laugh Abeg 😂😂😂 |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 11:26am On Oct 05, 2025 |
Sellfish:Only some people understand this. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 11:27am On Oct 05, 2025 |
If you need video of when it was shipped, dm me but only serious buyers. And if you still think it doesn’t worth it, you can go get it yourself abroad. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Saturnalia(m): 11:43am On Oct 05, 2025 |
SpencerForbes:We do not need any video. Just post the VIN of this vehicle and let us confirm it was not Stolen, Accidented or Flooded. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 11:48am On Oct 05, 2025 |
Saturnalia:Lolz. If you’re serious, email me and I’ll do that. But if you know you just want to banter, Abeg I no get time. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Dabadwela: 2:47pm On Oct 05, 2025 |
See them Non of them commenting no fit import toothpick and they are busy analysing people's business. Them no even get bicycle talk less of keke. Bunch of yeye people |
| Re: G63 G-wagon For Sale by marlow1962(m): 4:18pm On Oct 05, 2025 |
SpencerForbes:Guy you no get talk for here. I dy buy cars dy ship come Nigeria. All my family cars are bought and ship to Nigeria myself (including my 2 personal rides). I know say una go chop o, profit must be made, but una dy extort. Dy use custom and shipping they hide una outrageous extortions. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 6:06pm On Oct 05, 2025 |
marlow1962:What was the exchange rate for last month and when last did you buy yours?? If you want to negotiate, we can consider cos I no really like to argue. If you want to discuss, we’re good but if na banter I no Dey. If you think about it, car wey you buy 200 millions and you wan ship am, how much you think say you go spend?? |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 6:17pm On Oct 05, 2025 |
marlow1962:Omo I tire oo. The funniest part is that it doesn’t s almost 200 million and we know how the conditions in Nigeria is but we still like to act ignorant which is bad. |
| Re: G63 G-wagon For Sale by Nobody: 1:16pm On Oct 14, 2025 |
Still available 💯 |
Brand New 2025 Mercedes-amg G63 (G Wagon) For Sale In Nigeria • 2017 Benz G63 (G-WAGON) for the Big Boyz @ 47m • Mercedes-benz G63 G-wagon • 2 • 3 • 4
Need A Volkwagen Bettle 1500 • 1979 R Model Mack Truck For Sale • Buying Cars From Cotonou

