BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread - TV/Movies (1093) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread (547260 Views)
1 2 3 ... 1090 1091 1092 1093 1094 1095 1096 ... 1118 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dannyxy(m): 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Beorn:lol fall out say wetin… abeg me wey I no even vote this season ![]() E better too finish 3rd than to collect heart break for stage ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Geezeem: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Beorn:I am who I am, unapologetically so |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 8:27pm On Oct 05, 2025*. Modified: 9:09pm On Oct 05, 2025 |
@ kingcid when I told you faith was a top 2, you thought I was joking Dannyxy how e be una?? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Beorn: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Dannyxy:You don humble sharp, sharp? I no gree. Apologize!! 😡🤣🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
scondy:Isabella stole his fans |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Friendly25: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
scondy:Did they show the Dede and Kola own? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Teeroyzimma: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
scondy:na feminists dey vote pass, what do you expect |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by thatigboman: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Redemption88:how far? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by ItisHi: 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Lol see Koyin fans. ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 8:27pm On Oct 05, 2025 |
Akpakomiza2:Akpakomiza, please rest. I beg. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Threebear(m): 8:27pm On Oct 05, 2025 |
No one can beat me in this game 😁 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Coolsat(m): 8:27pm On Oct 05, 2025 |
a4turitoroman:Swears |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Nkl4u: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Dannyxy:After all the mouth wey una make for this thread. Shame! |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Dannyxy:Bella shippers diverted his votes |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Frank65(m): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
win or lose...I'm proud of Dede mehnnn ![]() Koyin would have been second but Isabella killed his game. We said it here but some of his fans no gree. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Hazardfan1: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Make Dede no go shock us win this thing o |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
So after all the noise from one Koyin fan here,e nor still get the second place way dem dey hustle😁😁 E b things😆 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingcid: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
💜💜💜 Last man standing no easy🤭🤭 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dannyxy(m): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Beorn:I talk say faith no fit beat koyin, and where faith today ![]() |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Threebear(m): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Let's go feminists 🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️ |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Akpakomiza2: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
tioluwalasee:Did you ever rest from attacking faith? It is your turn to rest |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by hiteelong(f): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
thatigboman:They both deserve the position |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
a4turitoroman:That Dede off walahi |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Akpakomiza2: 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Dannyxy:Oga faith beat koyin |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by bentenny(m): 8:28pm On Oct 05, 2025 |
Nkl4u:Dem know nah.... |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Akpakomiza2: 8:29pm On Oct 05, 2025 |
Kingcid:Up up Faith |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Munzy14(m): 8:29pm On Oct 05, 2025 |
If it was Threebear of Double wahala and lock down, by now everyone that countered her predictions go collect one by one..🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Kingcid: 8:29pm On Oct 05, 2025 |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 8:29pm On Oct 05, 2025 |
Nkl4u:This boy is in his living room, it’s time to let it go and rest. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by davodyguy: 8:29pm On Oct 05, 2025 |
Hazardfan1:No be juju be that? |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Dannyxy(m): 8:29pm On Oct 05, 2025 |
The nonsense with Isabella did not make me vote I will not lie… That stuff caused the 3rd position, I no know say we plenty. |
| Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 8:29pm On Oct 05, 2025 |
Koyin couldn't hug anyone before leaving..... |
Meet Dede, Bbnaija Season 10 Housemate • Meet Ivatar, Bbnaija Season 10 Housemate • Official Bbnaija 2021 (Shine Your Eye) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Purpl3's WWE (and Pro-wrestling in general) Discussion And Banter House • Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO • BBNaija 2024: Live Updates Thread

