₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,891 members, 8,519,998 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 08:48 AM

Toggle theme

In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 - Foreign Affairs (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 (2769 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by Antiislaam(m): 11:06am On Oct 19, 2025
doffman

Sule'gbira ooo, I don tell you where I dey

Na you should tell us your local place as a local boy you said to be. Shey you kuku no say na break time dem dey allow you to press phone
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 11:09am On Oct 20, 2025
Antiislaam:
doffman

Sule'gbira ooo, I don tell you where I dey

Na you should tell us your local place as a local boy you said to be. Shey you kuku no say na break time dem dey allow you to press phone
So you leave in Libya 😀😀😀😀😀😀

Wetin you go do in Libya nah ?

Tie ti finish ooo lmao
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 11:20am On Oct 20, 2025
dofman:
So you leave in Libya 😀😀😀😀😀😀

Wetin you go do in Libya nah ?

Tie ti finish ooo lmao
So VGC and Banana Island is now Libya where dem camp you abi
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 11:05am On Oct 21, 2025
AntiisIam:
So VGC and Banana Island is now Libya where dem camp you abi
U better confesss, you Dey Libya , yes or no ?

😀
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 6:55pm On Oct 21, 2025
dofman:
U better confesss, you Dey Libya , yes or no ?

😀
I don tell you where I dey, stop pretending sogbo Sule. Na you dey use phone or allow to use phone during break time as person wey dey Libya grin
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by doffman: 11:45am On Oct 23, 2025
AntiisIam:
I don tell you where I dey, stop pretending sogbo Sule. Na you dey use phone or allow to use phone during break time as person wey dey Libya grin
Ahaa. Do you want me to sleep in nairaland ni ?

You Dey Libya , yes or no ?

I can be of help to relocate you ooo asap .
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 12:14pm On Oct 23, 2025
doffman:
Ahaa. Do you want me to sleep in nairaland ni ?

You Dey Libya , yes or no ?

I can be of help to relocate you ooo asap .
You don dey break time to use phone grin

Till tomorrow when you'll be back again same time, same venue to use phone

Sule, mi fe invite e wa si church mi ki o wa GANU SI this Sunday
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 12:46pm On Oct 23, 2025
AntiisIam:
You don dey break time to use phone grin

Till tomorrow when you'll be back again same time, same venue to use phone

Sule, mi fe invite e wa si church mi ki o wa GANU SI this Sunday
I will never sleep in nairaland like you do nah .

When will you create more accounts?
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 1:35pm On Oct 23, 2025
dofman:
I will never sleep in nairaland like you do nah .

When will you create more accounts?
Ahahahaha Sule ooo, e be like say dem give you enough time today
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 11:20am On Oct 24, 2025
AntiisIam:
Ahahahaha Sule ooo, e be like say dem give you enough time today
When will you leave Libya nah ?
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 6:53pm On Oct 24, 2025
dofman:
When will you leave Libya nah ?
Ahahaha Sule'gbira ooo, had it been you reveal your local place now, I will know how I can get you down to VGC by tomorrow
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by doffman: 11:21am On Oct 25, 2025
AntiisIam:
Ahahaha Sule'gbira ooo, had it been you reveal your local place now, I will know how I can get you down to VGC by tomorrow
You can’t change the topic nah .

Are you in Libya ?

Yes or no ? 😀😀
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 12:13pm On Oct 25, 2025
doffman:
You can’t change the topic nah .

Are you in Libya ?

Yes or no ? 😀😀
I dey VGC inside my house, oya tell us your local place since na break time you get opportunity to use phone
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 12:03pm On Oct 26, 2025
AntiisIam:
I dey VGC inside my house, oya tell us your local place since na break time you get opportunity to use phone
So your VGC Dey inside your house in Libya ? 😀😀😀

No wonder chai 😀
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 1:28pm On Oct 26, 2025
dofman:
So your VGC Dey inside your house in Libya ? 😀😀😀

No wonder chai 😀
Sule, had it been you know Lagos now as you admitted to be a local boy, it is a thing I'll give you description to VGC. LOCAL BOY, tell us your local place
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 11:16am On Oct 27, 2025
AntiisIam:
Sule, had it been you know Lagos now as you admitted to be a local boy, it is a thing I'll give you description to VGC. LOCAL BOY, tell us your local place
Why changing mouth again nah .

Lagos not found in Libya nah .

So you are in Libya ahaaa😀😀😀😀😀
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 2:29pm On Oct 27, 2025
dofman:
Why changing mouth again nah .

Lagos not found in Libya nah .

So you are in Libya ahaaa😀😀😀😀😀
Changing mouth abi kini Sule nwi?

Jor where did I change mouth jare anago?

You said you be local boy that doesn't know VGC in Lagos and to tell us your local place for coming here during break time as person wey dey inside prI... ...s0n for Libya na another issue
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 2:40pm On Oct 27, 2025
dofman:
So your VGC Dey inside your house in Libya ? 😀😀😀

No wonder chai 😀
Local Boy, you wey no no Lagos why you no go attached VGC to Libya. Na tomorrow you go get another free period to use phone grin
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by doffman: 11:06am On Oct 28, 2025
AntiisIam:
Local Boy, you wey no no Lagos why you no go attached VGC to Libya. Na tomorrow you go get another free period to use phone grin
😀😀😀 I can sell you in that Lagos .

How far ?

When will you leave Libya ? Ahaaaa
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m): 6:37pm On Oct 28, 2025
doffman:
😀😀😀 I can sell you in that Lagos .

How far ?

When will you leave Libya ? Ahaaaa
Buhahahaha grin kikikikkiki mi ti r'erin yo oo, grin Lagos wey you no no the geographical location wey e dey
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by dofman: 11:12am On Oct 29, 2025
AntiisIam:
Buhahahaha grin kikikikkiki mi ti r'erin yo oo, grin Lagos wey you no no the geographical location wey e dey
😀😀 do you need house in Lagos ?

I can sell you in Lagos seh !

My local place even surpassed Lagos self
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by Expanse2020(m): 11:44pm On Oct 29, 2025
AntiisIam:
Sule can't stop to make me laugh grin grin grin

Expanse2020 come and see your second wey never been to Lagos before dey ask me if I need house for Lagos. Abeg help us tell him to name his local place nah
I hear am say na one village you de leave for....
Ppl de talk am before for forum too

Ọkan ogbe kan bi egbon owu....
Bootragald.. the supplier of the best fake news and antiislam mumu follower🤣🤣🤣🤣
Re: In Saudi Arabia, Women Only Gained The Right To Drive In 2018 by AntiisIam(m):
dofman:
😀😀 do you need house in Lagos ?

I can sell you in Lagos seh !

My local place even surpassed Lagos self
I laugh at Sule ooo grin

Expanse2020 your second wey never been to Lagos Before said he wan give person wey dey live for VGC house in Lagos.
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Countries That Gained Independence In October Just Like Nigeria • Mark Zuckerberg Is The Biggest Billionaire Loser In 2018-see Current Net Worth • Queen Elizabeth II Calls For Unity Ahead Of Brexit In 2018 Christmas Message • 2 • 3 • 4

Israel Set To Launch Gaza Ground Offensive Tonight - London Times • US Delusional To Think Moscow Won't Defend Territory That Becomes Part Of Russia • See How Israel Destroyed Pantsir Air Defence In Syria Today