Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6753) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6130006 Views)
1 2 3 ... 6750 6751 6752 6753 6754 6755 6756 ... 6960 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:48pm On Oct 26, 2025 |
Madrid dey win, dey use their subs but we wey dey lose no wan make changes? We will be there |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:49pm On Oct 26, 2025 |
Kilishihunter:U just dey cap |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:51pm On Oct 26, 2025 |
Madrid sef no good... Wasting chances after chance |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ijostwantto: 5:51pm On Oct 26, 2025 |
gbardrid no come play. But na the full squad wey we no get sha. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:52pm On Oct 26, 2025 |
70mins No changes from Flick |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Debroslink: 5:54pm On Oct 26, 2025 |
See as Vini dey para because dem sub am. Na why you won't win the Ballon d'or |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:54pm On Oct 26, 2025 |
Another changes from Madrid... |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Debroslink: 5:56pm On Oct 26, 2025 |
Rash as CF |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by AirBere: 5:56pm On Oct 26, 2025 |
Kilishihunter:A player who was raised at Lamasia and was captain there isn't good at build up? Lol. You're confusing build up with twisting and turning. Casado builds like Xavi(give, go and turning when necessary not all the time like Dejong), Dejong is more Thiago/Arthur Melo. Casado is excellent at build ups. Too good. The reason why people look at him less is his height. If he was as tall as Bernal people will be drolling after him. This same fixture, he gave an assist and won 4nil. He's better than Dejong and Bernal as a DM. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:56pm On Oct 26, 2025 |
First changes at 73mins for Barca |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:59pm On Oct 26, 2025 |
Kunde is too bad dis season |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:00pm On Oct 26, 2025 |
Ijostwantto:be complaining there |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:02pm On Oct 26, 2025 |
Techu:and you neva get coaching license. Shior |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:03pm On Oct 26, 2025 |
Why should Frenkie, Yamal, play 90mins? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:03pm On Oct 26, 2025 |
AirBere:which kind of barca fan is this one |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:05pm On Oct 26, 2025 |
Where is andrewbaba44 when you need him? Abi na Chelsea thread e dey dey active |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:07pm On Oct 26, 2025 |
Bimmarlykay:aha the rashford that has been scoring |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Techu: 6:08pm On Oct 26, 2025 |
It is over. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:08pm On Oct 26, 2025 |
There's no way Frenkie deserve to play 90mins? Dude is too bad |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:08pm On Oct 26, 2025 |
Unlimited22:this man utd fan don come again |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ijostwantto: 6:09pm On Oct 26, 2025 |
yamal. Football no be chochocho ooo ![]() But i like how e dey spice things up sha. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by abduleez1(m): 6:09pm On Oct 26, 2025 |
This Madrid side sef no sure like dat sef. With the rubbish wey we dey play sef and the injuries I dey expect them to don blow us away with goals. 🤐 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Arizoner: 6:09pm On Oct 26, 2025 |
Kilishihunter:dest |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Debroslink: 6:10pm On Oct 26, 2025 |
Kounde is trash |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by AirBere: 6:11pm On Oct 26, 2025 |
Yamal can now sharrap and focus on the game. If you talk, you must show workings. If you spend, you must win. That's footie ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 6:12pm On Oct 26, 2025 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Debroslink: 6:13pm On Oct 26, 2025 |
Where are my CBs? Dem don turn strikers. Nawa |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ijostwantto: 6:14pm On Oct 26, 2025 |
dey play. He still no go hear. He did it against potugal, psg and some other clubs or country. He still didn't stop despite chopping cane on the pitch. AirBere: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by AirBere: 6:17pm On Oct 26, 2025 |
Ijostwantto:Then he'll continue to motivate the opposition causing his team to lose games. Seems he's a moomoo boy because if you talk at this level, you must do. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Unlimited22: 6:17pm On Oct 26, 2025 |
Raphinha would have been a great difference maker |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Unlimited22: 6:18pm On Oct 26, 2025 |
Arizoner:If you dey smoke weed abeg no dey change dealer frequently Manyoo fan ke |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Debroslink: 6:18pm On Oct 26, 2025 |
Unlimited22:Raphinha is our best attacker, no doubt about that. However, too much hype on Yamal no make many people see am. |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: 8 guest(s)
