₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register β€’ Login β€’ With Google β€’ Trending β€’ Recent β€’ New

Stats: 3,328,685 members, 8,436,907 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 01:52 AM

Toggle theme

Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 - Sports (27) - Nairaland

Nairaland Forum β€Ί Entertainment β€Ί Sports β€Ί Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 (110531 Views)

1 2 3 ... 24 25 26 27 28 29 30 ... 76 Reply (Go Down)

Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Wotowotoman: 9:43pm On Nov 16, 2025
All of una wey dey talk sub Lookman, sub Iwobi, sub Chukwueze. Can you see that we were playing better with them? These new people wey enter no just dey make any impact angry
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Christlike01: 9:43pm On Nov 16, 2025
The midfield is the problem.
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by denjjy(m): 9:43pm On Nov 16, 2025
frugal:
Can somebody please ban this idiot...
I need someone to help me give am one dirty slap.... I will pay 20k
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by OriOko88(m): 9:43pm On Nov 16, 2025
This is pure tension!!!!
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Hezzyluv: 9:44pm On Nov 16, 2025
This Bassy guy (our centre back) dey try I beg
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by onatisi(m): 9:44pm On Nov 16, 2025
Has anyone noticed how our game changed positively since the exit of iwobi ?
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Goo0dHardDick: 9:44pm On Nov 16, 2025
The coach is soo stupid for removing osihem
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by tonididdy(m): 9:44pm On Nov 16, 2025
this one don dey be like congoleae juju oh
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by DMCA: 9:44pm On Nov 16, 2025
dominique:
I don't bet but Na naija go win this one
if naija lose u go put back for grand make i knack u cool
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Nzogbu2012: 9:44pm On Nov 16, 2025
Arokodana wey no sabi ... what impact does he want to add with the match
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by sajb(m): 9:44pm On Nov 16, 2025
Person whey get hypertension should not watch this match o..
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by QuantAnalyst: 9:44pm On Nov 16, 2025
lol....Nwabali ooo. God just saved us
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Slippy: 9:44pm On Nov 16, 2025
moses simon boot dey heavy am
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by deeptechcool(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
Nzogbu2012:
Arokodana wey no sabi ... what impact does he want to add with the match
Nwabali
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Goosethetruth(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali is a complete nut job
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by bluefilm: 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali again?

God forbid BAT thing

The Super chickens have ZERO energy at the moment
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Goo0dHardDick: 9:45pm On Nov 16, 2025
Our goalkeeper is just an e.diot 😑
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Ekpekus(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali is a loosed cannon... He go soon enter market
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Wotowotoman: 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali wan dey play like Jay Jay. Wetin be this? grin
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Christlike01: 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali is a maaaad man!
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by EniHolar(f): 9:45pm On Nov 16, 2025
Nwabali na real mumu.

They better stop giving him back passes
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Primusinterpares(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
What's wrong with Nwanbalihuhhuh


That's was a close one
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Nazgul: 9:45pm On Nov 16, 2025
I don't even know what to say to Nwabali.
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Apcshit: 9:45pm On Nov 16, 2025
Nope
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by horlando30: 9:45pm On Nov 16, 2025
The demons of nwabali has come again
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Iamgrey5(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
Nzogbu2012:
Arokodana wey no sabi ... what impact does he want to add with the match
Hold up play maybe
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Manfromlasvegas(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
See wetin nwabali just do. So funny.

To vex for nwabali, power no even dey again.

Just so funny
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by danielbrown90d(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
What nonsense is this do will even have any player in the pitch, Nawa ooo ball nor dey reach two seconds for our player leg.
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by pyyxxaro: 9:45pm On Nov 16, 2025
NWABALI is a hornless Raaam
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by Goo0dHardDick: 9:45pm On Nov 16, 2025
bluefilm:
Nwabali again?

God forbid BAT thing
The guy is a big f o. Ol
Re: Nigeria Vs DR Congo: 2026 World Cup Play-Off Finals 1(3 - 4)1 On Nov 16 2025 by emiye(m): 9:45pm On Nov 16, 2025
I am praying for a penalty shootout so badly, that is how bad we are playing
1 2 3 ... 24 25 26 27 28 29 30 ... 76 Reply

Nigeria Vs Gabon: 2026 FIFA World Cup Play-off (4 - 1) On 13th November 2025 β€’ South Africa Vs DR Congo: AFCON2023 3rd Place Play-off (6 - 5)pen On 10 Feb 2024 β€’ Egypt Vs DR Congo: AFCON 2023 Round of 16 (7 - 8)pens On 28th January 2024 β€’ 2 β€’ 3 β€’ 4

Nigeria Vs Cameroon: AWC Final (2 - 0) On 25th October 2014 β€’ Sadio Mane's Phone With Cracked Screen Shocks Fans (Photos) β€’ More Than 1,000 UNIPORT Students Watching Nigeria Vs Iceland Match