Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6847) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6035476 Views)
1 2 3 ... 6844 6845 6846 6847 6848 6849 6850 ... 6957 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:00am On Jan 04 |
Jamiuokolaa:We're not exactly known for consistently having best in the world goalkeepers na ![]() Great keepers but none in the level of neuer, Buffon, courtois cause they're either inconsistent or washed after superb seasons, ter stegen was the closest till he became bad that's why we hype Joan's performances cause it's something we're not really used to unlike other positions |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 7:59am On Jan 04 |
Leyqute:Madrid snap player from Barca ? I am sure you are joking sha ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 8:17am On Jan 04 |
OkpaNsukkaisBae:People no sabi score goal na my confidence don increase una dey cap. Wey him dey when we wire am 3 goals with 4 offside for Stamford bridge. Dead league go dey make una hype anybody na why Jorgensen come from Villarreal come dey fly like imbe for us. Person wey no good reach penders. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 8:20am On Jan 04 |
Kilishihunter:Oboy eh see names of mid. Even Sanchez better pass all this people wey you call so. No wonder na ojoro and paying referee una use win most of your titles. Midlona. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Leyqute(m): 8:27am On Jan 04 |
andrewbaba44:You’ve forgotten the Figo saga? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 8:30am On Jan 04 |
WhoDeyHause:Yeye talk. How much una spend since wey Flick join Barca? Yet Aston Villa dey pass una for table? You no even get coach. Stop playing. Small club like real Betis and Villarreal don outspend Barca. So allow me to rejoice on barca getting a rare quality goalkeeper for cheap amount.
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 8:35am On Jan 04 |
That yeye Polish keeper or Ter Status will certainly concede a penalty here or collect red card..
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 8:50am On Jan 04 |
OkpaNsukkaisBae:No be only rare quality goalkeeper. Oga e no good jor ![]()
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 9:04am On Jan 04 |
WhoDeyHause:Any keeper can concede a goal. There's what we call consistency. Where Sanchez and Chelsea dey for league? 🚨| BREAKING: Joan García now leads Courtois in save percentage this season.🧤
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 9:10am On Jan 04 |
OkpaNsukkaisBae:You no go like show me him champions league percentage?
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 9:33am On Jan 04 |
WhoDeyHause:Nothing stops you from showing us his save percentage in UCL. I don show the one wey I know. Even Manure confirmed that Joan was on a beast mode last night
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 10:25am On Jan 04 |
Leyqute:No be there the main wahala start ? Lmao They should have taken neymar if it was possible |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by jpmoriarti(m): 11:03am On Jan 04 |
andrewbaba44:Or take Messi or take Yamal 😂😂 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 11:12am On Jan 04 |
OkpaNsukkaisBae:Why you go know am when he's very useless on champions league stage. Una wan use farmers league turn ekuke to rottweiler. Make we catch him papa again ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 11:15am On Jan 04 |
jpmoriarti:Wetin Madrid wan use gbamal do when e no even good reach estevao
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 11:16am On Jan 04 |
WhoDeyHause:Odiegwu!. Na jealousy dey do you. E dey obvious. No be me say make una buy basket as keeper. Gbanchez wey no fit keep clean sheet. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 11:20am On Jan 04 |
OkpaNsukkaisBae:Gboan Gasiya when? ![]()
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 1:59pm On Jan 04 |
jpmoriarti:Messi too big that’s why I call neymar For now yamal self too big ,even FDJ they can’t get from Barca |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 8:51pm On Jan 04 |
Why are Barça fans naturally wicked😂
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 9:37pm On Jan 04 |
WhoDeyHause:Mumudeyhause rest. You don come back with your portable wahala |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 1:24pm On Jan 05 |
Kilishihunter:Una.
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 1:38pm On Jan 05 |
OkpaNsukkaisBae:If i were Flick, I'd bring him in to play that LWf... he's better than anyone we have playing there. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 1:40pm On Jan 05 |
Devvy4:Try these... ![]()
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 1:51pm On Jan 05 |
WhoDeyHause:You dun go sabbatical,come back after Chelpke wan pkai you abi. ![]() No worries,Ekuke of Strasbourg will bring y'all back to reality. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 1:52pm On Jan 05 |
andrewbaba44:Make Abdul and Dj E Ecool no hear you oo. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 2:15pm On Jan 05 |
Bimmarlykay:You see for here when I give una doggy for my cabal? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bimmarlykay(m): 3:38pm On Jan 05 |
WhoDeyHause:Doggy wen no get effect. ![]() Wait till knockout. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by jpmoriarti(m): 3:47pm On Jan 05 |
Bimmarlykay:That one na useless doggy na We fit even finish ahead of them in the UCL rankings if we win our remaining matches. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by jpmoriarti(m): 3:59pm On Jan 05 |
Yes the performance of Joan Garcia in the Espanyol match was beyond supreme, one of the best goalkeeping performance from a Barcelona goalkeeper. However, let's not get carried away and expect this to be the norm. This should not cover our defensive frailties. Espanyol sliced us open 7 times in the first half alone and created 3 big scoring chances. This is why we need a leader at the central defensive position. While Curbasi has been excellent, at 18 years only, it is incredibly difficult job for him to lead the defence for Barcelona at such age. I like that Hansi Flick has identified and spoken openly about the need to sign a CB. An experienced CB at that. Someone who can already start playing and leading that defensive line. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 4:10pm On Jan 05 |
Bimmarlykay:No get effect una. Doggy wey don give me food wey I no fit chop finish. Useless farmers league club. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by WhoDeyHause: 4:11pm On Jan 05 |
jpmoriarti:Disasi is the man for you. Just bring lopez for swap and he's all yours. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by jpmoriarti(m): 5:31pm On Jan 05 |
WhoDeyHause:If Disasi cannot play for Chelsea, then he definitely can’t play for us. |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: 5 guest(s)




