Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 - Sports (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 (53181 Views)
Poll: Who Wins The Match?
Nigeria
96% (1111 votes)
Mozambique
3% (44 votes)
This poll has ended |
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:28pm On Jan 05 |
All of una wey dey insult Iwobi and Lookman, hope say una dey watch o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Twoclans(f): 8:28pm On Jan 05 |
Nasoooo 💃💃💃💃 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Streamz: 8:28pm On Jan 05 |
Goallllllllll |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by cColumbus(m): 8:28pm On Jan 05 |
2-0 😊 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by alakhumeorobo: 8:29pm On Jan 05 |
Yes
|
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by GuyWise101(m): 8:29pm On Jan 05 |
Gooal |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by 3kay945(m): 8:29pm On Jan 05 |
Nepa wont allow me watch this match in peace. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Fega10: 8:29pm On Jan 05 |
Nigeria scores again,loading for mozambique |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by cColumbus(m): 8:29pm On Jan 05 |
Nigeria showing some real class in this tournament 👏 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr: 8:29pm On Jan 05 |
Lol....den go chop like 20, started by Iwobi again 💥💥 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by tonididdy(m): 8:29pm On Jan 05 |
Iwobi on steroids tonight ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Driyre: 8:29pm On Jan 05*. Modified: 9:16pm On Jan 05 |
Nigeria vs Mozambique |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:29pm On Jan 05 |
E be like say juju dey this osimeh mask ooo as soon as him put am on boom goal |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Naijagoodman: 8:29pm On Jan 05 |
Iwobi dey see road sha. See pass for lookman to assist Osimhen |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by internationalman(m): 8:30pm On Jan 05 |
I said it before that Iwobi is a very good midfielder some people were contesting it. Y'all only recognize who scored and assisted the goal. But Iwobi creates chances and pre assist goals. That's why I still think Messi is underrated. He's pre assisted himself to score goals more than any players in history and that side of him is highly overlooked. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Twoclans(f): 8:30pm On Jan 05 |
They have given osihmen his mask .Now I can recognize him . |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by blackmantis: 8:30pm On Jan 05 |
Goal go yakpa. It's Just 25mins |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:30pm On Jan 05 |
Sccarrr:I don dey talk am since. But some hopeless entities go dey insult am say he no sabi play. How can you be a bad player and be playing every week in premiership for years ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by paveinc(m): 8:30pm On Jan 05 |
You know me before?. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by cColumbus(m): 8:30pm On Jan 05 |
This one don turn target practice for Nigeria ☺️ |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by WhiteIverson: 8:31pm On Jan 05 |
Mozambique is easy meat It's from quarter finals we need to step up |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by OriOko88(m): 8:31pm On Jan 05 |
I don't see any team stopping us in the afcon. Our final is sure |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:31pm On Jan 05 |
Keeper don get injury again ooo repeat of Uganda match |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by seunmsg(m): 8:31pm On Jan 05 |
Another man of the match loading for Ademoka Lookman. If he Keeps up with this level of performance, he should be the player of the tournament. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by paveinc(m): 8:32pm On Jan 05 |
You know me before? Mirasteel: |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by ekhai(m): 8:32pm On Jan 05 |
ernieboy:THEY'RE SHOUTING IN NY AREA OOOOOO. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by lekkyy: 8:32pm On Jan 05 |
My own be say, make dem no carelessly concede goals from the Mozambique after scoring 2 goals. Ride one super eagle. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr: 8:32pm On Jan 05 |
Wotowotoman:I swear, evn Fulham missed him vs Liverpool |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by WhiteIverson: 8:32pm On Jan 05 |
Akor Adams 2 assists Not bad |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Beans111: 8:33pm On Jan 05 |
Goal |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by ppogba: 8:33pm On Jan 05 |
Goat don see say Belau na mumu con collect the mango.wey dey hin hand. Mozambique,una Doo o |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by blackmantis: 8:33pm On Jan 05 |
They are drinking water in the rain.. |
Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 • Cape Verde Vs Mozambique: AFCON 2023 (3 - 0) On 19th January 2024 • Egypt Vs Mozambique : AFCON 2023 (2 - 2) On 14th January 2024 • 2 • 3 • 4
Lionel Messi Arrives At Champions League Draw In Private Helicopter (photos) • Cristiano Ronaldo Bags Award From Guinness Book Of Record - Picture • Mikel Obi Posts Fake Ruben Neves Quote On Instagram, Gets Mocked


