Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 - Sports (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 (53462 Views)
Poll: Who Wins The Match?
Nigeria
96% (1111 votes)
Mozambique
3% (44 votes)
This poll has ended |
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Bobbyjay001(m): 8:33pm On Jan 05 |
ernieboy:Me shout o . With my kids in my house |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:33pm On Jan 05 |
This Mozambique no just sabi play. Nothing to celebrate here. If na me be coach by half time, I comot Osimen make he go rest. Because that one, na just small breeze e dey take to injure am ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by ernieboy(m): 8:33pm On Jan 05 |
ekhai:really? Great. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by AbahJFK: 8:34pm On Jan 05 |
ernieboy:Why is it so now? Is it the timing of afcon abi na the economy of the country |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by QuantAnalyst: 8:34pm On Jan 05 |
internationalman:Exactly. Play making for me is a very important something 😀 I love it more than goals sometimes. That's why Messi is my all time GOAT. Mhen see that assist against Netherlands in the last world cup. Still can't get over it. All the four defenders where fooled by a single pass. Jeez! |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by netzro(m): 8:34pm On Jan 05 |
Iwobi is finally an EAGLE, he has the birds eye view needed in the SE |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:35pm On Jan 05 |
Aswear the way Nigeria dey play their football, no Mata how strong any team is they will make u look stupid according to VDM |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Naijagoodman: 8:35pm On Jan 05 |
seunmsg:Iwobi is the man so far |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wordson(m): 8:35pm On Jan 05 |
Omo Nigeria dey para oooo... 2 - 0 already. These people go chop like 4 tonight |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by ernieboy(m): 8:36pm On Jan 05 |
AbahJFK:i nor really know, it is strange, Nigerians wey like football pass anything. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Tonytonex(m): 8:36pm On Jan 05 |
ernieboy:no joy. Problem don too much for 9ja |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by DaGC(m): 8:37pm On Jan 05 |
Wotowotoman:I know say VO9 be like glass o bit no be only him, if we dey lead by 3 or 4 by halftime, then I no wan see Lookman + Iwobi + Ndidi for 2nd half.... No need to risk the 4 of them. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:38pm On Jan 05 |
We need to keep clean shit today oo |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by NaijaGoBetter2(m): 8:38pm On Jan 05 |
ernieboy:People are more compassionate about EPL and Laliga team nowadays than national team |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by StoryHaven: 8:38pm On Jan 05 |
Curious345:
|
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by blackmantis: 8:38pm On Jan 05 |
DaGC:Don't be surprised these Mozambique guys turns tiger in the second half after the big guns are removed. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Lukuluku69(m): 8:38pm On Jan 05 |
AbahJFK:Most people don't watch at home as it was back in the days. NTA usually beam it live but now we all go to the Bar and Viewing Centres removed in some cases from the neighbourhood. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Cmanforall: 8:39pm On Jan 05 |
This suppose reach 5-0 ![]() Somehow the commentators are trying to promote Iwobi. He’s trying though |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:39pm On Jan 05 |
This CAF president wife make sense ooo |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by dominique(mod): 8:40pm On Jan 05*. Modified: 11:38pm On Jan 06 |
They should try and keep clean sheet in this match abeg |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:40pm On Jan 05 |
Between Uganda and Mozambique, I wonder who worse pass. Naija has been lucky o. See the kind amateur countries wey dem just dey jam. I doubt say any correct Euro professional dey these Mozambique, Tanzania and Uganda teams. Na Quarter finals we go know whether these people sabi play. No be these useless amateurs wey dem just dey okay since ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by WhiteIverson: 8:40pm On Jan 05 |
Cmanforall:He has the most key passes per game in this entire tournament according to sofascore |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Lukuluku69(m): 8:41pm On Jan 05 |
0Brien:The crowd moved to the Bars and viewing centres away from our homes when NTA beamed it live into our homes. That's one of the major reasons. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:41pm On Jan 05 |
This ref na big mugu abeg |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by shogsman(m): 8:41pm On Jan 05 |
streaming link anyone? |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by DaGC(m): 8:41pm On Jan 05 |
blackmantis:If their replacements no fit use the opportunity, then coach go know the dodo wey e get from them na 🙄.... Dem no just select them go there to fill space 🙄 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:41pm On Jan 05 |
dominique:Prize dey for clean sheet? 🤔 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by ernieboy(m): 8:41pm On Jan 05 |
Bobbyjay001:but u know what am talking about, if u grew up watching football around the 2000 to around 2010s, it is like the passion for the national team is gradually declining over the years. Sad. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Tayorshd87(m): 8:42pm On Jan 05 |
Wordson:The so called people no really sabi olray that's why Nigeria they shine ☹️ |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Wotowotoman: 8:42pm On Jan 05 |
blackmantis:Impossible! These guys no sabi play. Na bunch of amateurs. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Tayorshd87(m): 8:42pm On Jan 05 |
ernieboy:It's a thing of nature because things changes with time |
Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 • Cape Verde Vs Mozambique: AFCON 2023 (3 - 0) On 19th January 2024 • Egypt Vs Mozambique : AFCON 2023 (2 - 2) On 14th January 2024 • 2 • 3 • 4
Five Female Footballers Who Removed Their Jerseys To Celebrate A Goal • Zlatan Ibrahimovic Opens Bottle Cover With His Leg In Bottle Challenge(Photos) • Loch: Awka Stadium Pitch Better Than Abuja Stadium: Bayern Munich Coach

