Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 - Sports (10) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 (53648 Views)
Poll: Who Wins The Match?
Nigeria
96% (1111 votes)
Mozambique
3% (44 votes)
This poll has ended |
1 2 3 ... 7 8 9 10 11 12 13 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by 0Brien: 8:56pm On Jan 05 |
isan:Maybe Nigerians are still angry with the World Cup qualification loss and poor performance |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by LeeSmart: 8:57pm On Jan 05 |
Something tells me this game is heading to extra time |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Danelo(m): 8:57pm On Jan 05 |
Iwobi just dey open these people defense like man wey see free mekwe... Osimen needs to improve on his passing sha, the guy no Sabi pass at all. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by chrisukeka(m): 8:57pm On Jan 05 |
Second half Chelle please sub Onyeka and Ndidi 🙏 Any red card in dix game, there will be problems Onyeka collected a foolish yellow card |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Raggy(m): 8:57pm On Jan 05 |
The way the referee is dishing out yellow cards to our boys eh. Ndidi and Onyeka both on yellow cards, two of our midfield generals. Onyedika should come on at the beginning of second half for either for Ndidi or Onyeka |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by VeeVeeMyLuv(f): 8:57pm On Jan 05 |
Our midfielders should be careful o They have bribed referee to give them yellow card Coach should replace Ndidi with Oyendika, otherwise Ndidi will collect red card |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by impact4now: 8:57pm On Jan 05 |
I hope the NFA president or sports minister will be present in the next round as Samuel eto and others have been seen cheering and encouraging thier national team |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by helinues: 8:57pm On Jan 05 |
blackmantis:That will cost them more goals. We don't go fully with our attacking, so there counter will struggle to work |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by AAA593: 8:58pm On Jan 05 |
This ref is too incompetent. I'm not sure he's following the game he's in charge of. Tho two yellow cards issued to our boys were actually against Mozambique players. Ref dey use fake fouls to give nonsense yellow cards and fouls. E dey run follow ball but e no dey d game. Ref don tire me for this afcon |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Danelo(m): 8:58pm On Jan 05 |
LeeSmart:I see the game ending 5 nill sha |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Raggy(m): 8:58pm On Jan 05 |
LeeSmart:Just dey play bro |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by OriOko88(m): 8:58pm On Jan 05 |
Wotowotoman:That Mozambique left back plays for Sunderland. Rinaldo. The one marking oshimen |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by VeeVeeMyLuv(f): 8:58pm On Jan 05 |
Coach talk your boys about Selfishness and Indiscipline |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by BeginsAtHome(f): 8:59pm On Jan 05 |
lekkyy:They are "Super Eagles" not "Super Horses" "Soar On" should be the correct adjective. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by missionmex(m): 8:59pm On Jan 05 |
Treasure17:And if the third division players are beating them now na una go still complain. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by helinues: 8:59pm On Jan 05 |
Raggy:The officiating generally in this competition have been poor. The Onyeka yellow card should have been avoided had the referee gave the clear foul for Nigeria |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Miosofune(m): 8:59pm On Jan 05 |
Abeg make Manchester United collect this Nigeria coamake and the sets of the players. E choke? |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Cooleasy(m): 9:00pm On Jan 05 |
zeenaman:Channel 16 and 17, GOTV. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Bobbyjay001(m): 9:00pm On Jan 05 |
ernieboy:I have been watching football match since the 80s. I know what you're talking about bro |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by 43Ronin: 9:00pm On Jan 05 |
E no go better for NFF & finidi George. Na because of these 2 that naija dint qualify for world cup |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by rotadeco27: 9:00pm On Jan 05 |
Sccarrr:He is been very good in this tournament unlike the previous ones. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Fuckingmallam45(m): 9:00pm On Jan 05 |
Wotowotoman:Oga rest. Appreciate good team if you see one, Nigeria pattern of play, make some teams look cheap. So rest abeg😏😏 |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by blackmantis: 9:00pm On Jan 05 |
VeeVeeMyLuv:Akor and Onyeka |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by VeeVeeMyLuv(f): 9:01pm On Jan 05 |
AAA593:They have intimidated or bribed the referee to give our players yellow card and red card over small harmless fouls Our boys have to keep their heads and stay disciplined Make sure the punish with ruthlessness when they have the chance. |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr(m): 9:02pm On Jan 05 |
rotadeco27:often played out of position |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Captain6(m): 9:02pm On Jan 05 |
Raggy:Na kai kai man! |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Spainever(m): 9:02pm On Jan 05 |
The coach should remove Ndidi because any challenge now ref may give red card . |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by OriOko88(m): 9:02pm On Jan 05 |
AAA593:It's rather our players causing needless fouls. That onyeka foul was needless. U go dey tackle player wey ball no dey him leg |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Captain6(m): 9:03pm On Jan 05 |
LeeSmart:You mean extra goals for Nigeria |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Raggy(m): 9:04pm On Jan 05 |
helinues:I tire for the officiating in this AFCON my bro |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Fuckingmallam45(m): 9:04pm On Jan 05 |
Treasure17:That one na your papa business oo, ko kan aye, so as we no go World Cup, wey den con dey do well, we no go appreciate them. Abi if you fall, you no go rise again? U go say because you don fall, u go die for ground😏😏. Mumu talk |
| Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by WhiteIverson: 9:05pm On Jan 05 |
helinues:Senegal? Morocco? |
Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 • Cape Verde Vs Mozambique: AFCON 2023 (3 - 0) On 19th January 2024 • Egypt Vs Mozambique : AFCON 2023 (2 - 2) On 14th January 2024 • 2 • 3 • 4
No Player Has Scored More Long-distance Goals Than Cristiano Ronaldo • Asamoah Gyan Goes Broke, Has Just £600? • Ronaldo To Open Luxury Hotel In Manchester As Part Of Growing Empire
