Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 (6625 Views)
| Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by iwaeda(op): 8:24am On Jan 06 |
Burnley vs Manchester United 7 January, 2026 21:15pm |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by adebayo201: 8:14pm On Jan 07 |
Manchester United to win. 4-2-3-1 formation. |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Achor1111(m): 8:15pm On Jan 07 |
Fletcher and Son should turn things around, this is ManU. |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Nobody: 8:18pm On Jan 07 |
Three points with clean sheet. GGMU |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by prinsam30: 8:20pm On Jan 07 |
Una sure say this fletcher no go still play 343 the way I dey see this line up so, at least him for bench sescko na, anyway sha make we dey see wetin go happen.
|
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by manuelkel(m): 8:25pm On Jan 07 |
As a Chelsea fan, Manu go loose or draw United never disappoints. |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Achor1111(m): 9:23pm On Jan 07 |
manuelkel:Una go soon collect another red card. Fulham go harm una in full. |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by CheedyJ(m): 9:24pm On Jan 07 |
manuelkel:You no see as your Chelsea dey make una happy, shioor |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by xynerise: 9:29pm On Jan 07 |
Na who swear for Man united and Top 4 ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by xynerise: 9:30pm On Jan 07 |
They are not top 4 worthy |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Dish: 9:31pm On Jan 07 |
Man u go collect, Chelsea go collect. |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by dominique(mod): 9:32pm On Jan 07 |
Chai Ayden Heaven own goal, after all the work he put in the team over the past few weeks. I feel for him sha |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by DaGC(m): 9:32pm On Jan 07 |
During the last match, we lost an opportunity to get into the top 4, it's like that's happening again today.🤷🏿♂️ Are we purposely running away from the top 4?🤔 Since it's always against way lesser teams. Wolves, Leeds and now Burnley |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by xynerise: 9:36pm On Jan 07 |
DaGC:It happens every week. That's just how funny it is. They are afraid of success . |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by xynerise: 9:37pm On Jan 07 |
E no go better for the person wey advise we buy Sesko |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by DaGC(m): 9:42pm On Jan 07 |
xynerise:You can imagine playing a club that's 2nd to bottom and almost half hour their goalkeeper is on vacation against Man U. We are not just working the goalkeeper at all |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by iwaeda(op): 9:46pm On Jan 07 |
It will not be funny if Burnley beat Manchester disunited. ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by DaGC(m): 9:57pm On Jan 07 |
iwaeda:It won't be funny even in United draws🙄 |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by xynerise: 9:59pm On Jan 07 |
DaGC:They are aware Chelsea is loosing and want to maintain the status quo |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by DaGC(m): 10:06pm On Jan 07 |
xynerise:If that were true, then it's EXTREMELY stupid!!! But Chelsea ain't losing 🤷🏿♂️ |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by dominique(mod): 10:29pm On Jan 07 |
Air sesko don equalise for United |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by iwaeda(op): 10:34pm On Jan 07 |
Manchester United equalised 1-1. ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Kyase(m): 10:34pm On Jan 07 |
2:1 United Sesko get goals pass delap |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Badgers14: 10:37pm On Jan 07 |
Beautiful goal by Sěsko... nice to see a smile on his face ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by harrisonlucky(m): 10:38pm On Jan 07 |
If you feed sesko, he will score goals for you this is the reason Arteta wanted him |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Reloadedisraelp: 10:38pm On Jan 07 |
1-2 ....we are back to winning.. I trust Fletcher 100% ....💪😉 |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by clockwisereport: 10:38pm On Jan 07 |
1-2 Manchester United of all people |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by NaijaGoBetter2(m): 10:39pm On Jan 07 |
I hope they don’t order Akpu and draw soup Give us one more goal |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Reloadedisraelp: 10:39pm On Jan 07 |
Badgers14:amorin suppose enta jail.... E nearly destroy the guy career.... ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Kyase(m): 10:41pm On Jan 07 |
We get 5 defenders and we dey concede 2:2 Burnley first shot on target oo |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by Reloadedisraelp: 10:41pm On Jan 07 |
Bruno back to his 10 nigga must be smiling on the pitch... Make our afcon players return first.. ![]() |
| Re: Burnley Vs Manchester United (2 - 2) On 7th January 2026 by NaijaGoBetter2(m): 10:42pm On Jan 07 |
NaijaGoBetter2:I trust my dear United they won’t disappoint |
Arsenal Vs Newcastle: EFL Cup (0 - 2) On 7th January 2025 • Arsenal Vs Liverpool: FA Cup (0 - 2) On 7th January 2024 • Manchester United Vs Manchester City: EFL Cup (1 - 3) On 7th January 2020 • 2 • 3 • 4
Special Prayer For Manchester United At Wembley Today • Aston Villa Vs Arsenal On Saturday (0 - 0) On 24th November 2012 • Portsmouth Vs Arsenal: FA Cup (1 - 4) On 11th January 2026

