₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,924 members, 8,447,779 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 12:07 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (35) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (122683 Views)

1 2 3 ... 32 33 34 35 36 37 38 ... 273 Reply (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 4:09pm On Jan 12
Everyday247:
6 back to back wins would get 64+ odds. shocked
I need to re create that 6 days again

Maybe this time I will only allow 2 ppl from here to follow me
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Mrcashout247(m): 4:09pm On Jan 12
Arbitrage sports bet guys should message me on Whatsapp there is a group for you guys to rob minds together

09069200184
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 4:12pm On Jan 12
RollinTNDA:
A full blown beggar is disgusted by a rich man grin grin

Na jealousy dey worry you
Just lol 😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reggzy: 6:37pm On Jan 12
Abeg who be dis grin
E sure me say Na someone wey dey here post dis thing for Twitter.. grin

Samueltemi337 😂

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 6:39pm On Jan 12
Reggzy:
Abeg who be dis grin
E sure me say Na someone wey dey here post dis thing for Twitter.. grin

Samueltemi337 😂
Na abba
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reggzy: 6:56pm On Jan 12
Samueltemi337:
Na abba
na Abba get that account ? grin

Wahala 😂
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 7:04pm On Jan 12
Reggzy:
na Abba get that account ? grin

Wahala 😂
I just dey joke o
I nor know
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:36pm On Jan 12
This week in football will be Horrible

Rollinmathematics could not detect any reasonable games for acca

Only 2 or 3 games were solid and played
The rest are Arab clubs and Very low quality leagues

Rollinmathematics avoids Cup matches

Tomorrow games are 89% cup matches
This means we will avoid betting tomorrow

As for this week.
The games are looking really really bad

I advice all punters to not bet this period
So many low quality clubs are playing
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reggzy: 8:53pm On Jan 12
Samueltemi337:
I just dey joke o
I nor know
abi na you get am..😄
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 9:17pm On Jan 12
Omo this thing called Love should be investigated.

Babe wey I dey crush on like say she be the angel of my life. Today I knack her my eyes clear immediately.

E come be like say dem use juju clear my eyes
I come dey wonder wetin dey so special about this babe. She come look like ordinary girl for my eyes now.
And I thought I was in love..nawa ooo
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:20pm On Jan 12
RollinTNDA:
Omo this thing called Love should be investigated.

Babe wey I dey crush on like say she be the angel of my life. Today I knack her my eyes clear immediately.

E come be like say dem use juju clear my eyes
I come dey wonder wetin dey so special about this babe. She come look like ordinary girl for my eyes now.
And I thought I was in love..nawa ooo
How this one take concern us na
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by always247: 9:41pm On Jan 12
RollinTNDA:
Omo this thing called Love should be investigated.

Babe wey I dey crush on like say she be the angel of my life. Today I knack her my eyes clear immediately.

E come be like say dem use juju clear my eyes
I come dey wonder wetin dey so special about this babe. She come look like ordinary girl for my eyes now.
And I thought I was in love..nawa ooo
u were in lust and you experienced post nut clarity
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 9:47pm On Jan 12
always247:
u were in lust and you experienced post nut clarity
she is a fine girl. As in fine fine.
Slim with ass. Everything perfect

But after the knack she come look like ordinary babe. I no understand and she na the first girl I dey experience this kind thing with

E come be like say her voice come dey annoy me. Voice wey been dey sound sexy for my ear before we knack. This life no balance
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 9:50pm On Jan 12
Samueltemi337:
How this one take concern us na
talk true e don reach 2 years when you last see girl pant grin
cobweb full everywhere for your boxers
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by always247: 9:52pm On Jan 12
RollinTNDA:
she is a fine girl. As in fine fine.
Slim with ass. Everything perfect

But after the knack she come look like ordinary babe. I no understand and she na the first girl I dey experience this kind thing with

E come be like say her voice come dey annoy me. Voice wey been dey sound sexy for my ear before we knack. This life no balance
thats how it works. men fantasizes about sexual acts but after engaging in it you will feel its not worth it. women are illusion but men will never understand
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:54pm On Jan 12
RollinTNDA:
talk true e don reach 2 years when you last see girl pant grin
cobweb full everywhere for your boxers
Na achievement?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Everyday247: 9:58pm On Jan 12
RollinTNDA:
Omo this thing called Love should be investigated.

Babe wey I dey crush on like say she be the angel of my life. Today I knack her my eyes clear immediately.

E come be like say dem use juju clear my eyes
I come dey wonder wetin dey so special about this babe. She come look like ordinary girl for my eyes now.
And I thought I was in love..nawa ooo
Post n*des or it's a lie. tongue

It's for investigative purposes
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 9:58pm On Jan 12
always247:
thats how it works. men fantasizes about sexual acts but after engaging in it you will feel its not worth it. women are illusion but men will never understand
You get sense reach like this but you go always dey find people trouble.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 10:05pm On Jan 12
RollinTNDA:
talk true e don reach 2 years when you last see girl pant grin
cobweb full everywhere for your boxers
Na money everybody dey find pass cause of hardship. Even that girl go still collect something from your hand before she allow u touch am.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by always247: 10:07pm On Jan 12
Petrzoom:
You get sense reach like this but you go always dey find people trouble.
any truth about betting is finding trouble nawa oo
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:07pm On Jan 12
always247:
thats how it works. men fantasizes about sexual acts but after engaging in it you will feel its not worth it. women are illusion but men will never understand
So you get sense like this grin grin

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:10pm On Jan 12
Samueltemi337:
Na achievement?
no be your fault shaaa

U no sabi toast babe
U no get money
U still dey live with your mama

I fully understand your condition
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 10:11pm On Jan 12
Goals wey psg no wan score Juventus don carry am nawa oh.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:15pm On Jan 12
Petrzoom:
Na money everybody dey find pass cause of hardship. Even that girl go still collect something from your hand before she allow u touch am.
she chop me make I no lie
But the way she dey always check her Whatsapp dey give me vibes say she fit be OS low-key. I mo trust this gen z babes walahi
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 10:16pm On Jan 12
RollinTNDA:
no be your fault shaaa

U no sabi toast babe
U no get money
U still dey live with your mama

I fully understand your condition
Delulu
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Jafsent30(m): 10:43pm On Jan 12
Like seriously i don'teven know your problem 🤣🤣
I already said there are no good games last night so i didn't bet on any game and You definitely stake it and I told you it was a test and you lose so that's on YOU!
I will post more basketball games tonight and yes it cuts but how many won?
It's not my speciality its not ice hockey or volleyball
RollinTNDA:
FYI before you come here and start saying I play your games or I share or sell your games.. No bro stop that foolishness this 2026

All I had to do was check flashscore for Basketball results.
That's how I know the 2 games cut grin
I don't have interest in your type of games

You are trying, keep it up
I wish you all the best it's not easy to win

As for all the haters
I am the only person in Nairaland to go 6 days back to back wins.
@jafsent30 break this record and you can talk to me anyhow. Till then stay humble
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Jafsent30(m): 10:44pm On Jan 12
Oddsman:
Pele, it's obvious you also played it too. Tipster informed you all that he was testing the waters in basketball. He never said it was a sure game and infact nothing is sure in betting. Rather than be bothered by him, why not go to native doctor to get you client that will pay 100k for your overhyped predictions.
Let him be he staked alot of money and lose if not he'll not even bother checking it
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Jafsent30(m): 10:50pm On Jan 12
So about last night's basketball games honestly i was impressed and disappointed
Impressed that on my second attemp i won 3 out of 4 and disappointed that HOUSTON loses even though they're superior and after the match i was wondering what happened and found out that 3 of their best players are not in the game but the odds didn't show that they showed the strong houston only
So I'll post a test game tonight later
A TEST GAME!
If you want you can stake on SINGLES that is much safer
Also i have 2 hockey games but their confidence level is low so stake what you can lose

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:50pm On Jan 12
Jafsent30:
Let him be he staked alot of money and lose if not he'll not even bother checking it
I rather gather money and burn it to ashes than to use it and waste on your games

I only checked so I can come and laugh at you
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:53pm On Jan 12
Rollinmathematics couldnt detect any good game today.

And to proof this formula is amazing

Just take a look at the nonesense games playing

Psg and sevilla playing rubbish grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Jafsent30(m): 10:54pm On Jan 12
RollinTNDA:
I rather gather money and burn it to ashes than to use it and waste on your games

I only checked so I can come and laugh at you
The truth shall come out soon enough 🤣🤣🤣💔
Tonight's games will be from my profits so nothing to lose
I'll be betting 30k on hockey and you'll be surprised by the confidence level it's only 50% 😛
5k on basketball which I'm testing
I have more than 100k for testing till it's PERFECT!!!!
If they
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Jafsent30(m): 10:55pm On Jan 12
You've staked it and now you're crying
Shameless person
RollinTNDA:
Rollinmathematics couldnt detect any good game today.

And to proof this formula is amazing

Just take a look at the nonesense games playing

Psg and sevilla playing rubbish grin grin
1 2 3 ... 32 33 34 35 36 37 38 ... 273 Reply

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Forbes 2020 World's Richest: Only 4 Nigerians Make Exclusive Billionaires ListHow Much Is A Unit Of Electricity In NigeriaYouwin Connect Business Competition 2017

Viewing this topic: terrezo2002(m), MightyThunder, DeloitteNG and 1 guest(s)