Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 - Sports (26) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 (97431 Views)
1 2 3 ... 23 24 25 26 27 28 29 ... 70 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Treasure17(m): 10:28pm On Jan 14 |
People viewing this page are massive. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Usmanovic95(m): 10:28pm On Jan 14 |
Whoever score first will win this game even though we don't look like we can score a goal.The worst case scenario will be this match getting to penalty shootout, omoh we are deaded. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by boxypane: 10:28pm On Jan 14 |
Where una for see Bricklayer take do ref for this match... |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by toluxa1(m): 10:28pm On Jan 14 |
Even Morocco no understand wetin Ref dey blow. How's that a throw in |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Jagaban2012: 10:29pm On Jan 14 |
Kemetian:Onuachu my foot. ...Ndidi is already missed you want to bring another reserved bench player to replace our best scorer |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 43Ronin: 10:29pm On Jan 14 |
Wetin this ref dey blow abeg |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by WhiteIverson: 10:29pm On Jan 14 |
Last 20 mins we should be the one on the attack now |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Slippy: 10:29pm On Jan 14 |
3kay945:he is not as fast as he was. we need midfielders |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by tonididdy(m): 10:29pm On Jan 14 |
Make Dem still siffree for the ojoro na E don 2much |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by RISQUE: 10:29pm On Jan 14 |
robosky02:Abeg Which bush them from carry this ref? |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by olametrix(m): 10:29pm On Jan 14 |
Guyz I can't cry, this ref is killing the fire in our players |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Wotowotoman: 10:29pm On Jan 14 |
Omo, Calvin Bassey dey save us o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by slashthroat: 10:29pm On Jan 14 |
Bassey is our future Taribo West if managed properly |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Carndidlaydid(f): 10:29pm On Jan 14 |
Davido played this game over 1.5 and G.G Placed 50 thou' dolz... What a waste |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by HelenaWills(f): 10:30pm On Jan 14 |
Bassey na baller. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by WINDSOW(m): 10:30pm On Jan 14 |
No wonder we no go world cup. Ba tactics Ba sense |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Nlandmodesfku: 10:30pm On Jan 14 |
Super eagles number 1 problem is mental strength especially against good team. They lack winning spirit and composure when it really matters. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 9javerified: 10:30pm On Jan 14 |
They are all playing like mumu |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Fuckyoumod: 10:30pm On Jan 14 |
I'm not cool with the ref. The Ghanaian ref. Is total officiating against us. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Jagaban2012: 10:30pm On Jan 14 |
Where's Lookman in this game? It appears the Coach has removed Lookman.n |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by goodnewscliff(m): 10:30pm On Jan 14 |
I don't know what the coach is waiting for |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by VictorIfe(m): 10:30pm On Jan 14 |
Treasure17:very very the love for naija football is massive ♥️ football unites all tribes ✌🏾 dem go continue their tribalism first thing tomorrow morning ha ha 😹 |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Freshtruth(m): 10:30pm On Jan 14 |
This is the worst referee in the history of Afton
|
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by MT: 10:30pm On Jan 14 |
Calvin Bassey has saved us a thousand times over. Irrepleceable! |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Kemetian: 10:31pm On Jan 14 |
These our defenders should release the ball quicker. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by lymelyte(m): 10:31pm On Jan 14 |
if we enter final,we go miss Calvin o..mk Una ready Una mind down ![]() |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Ololade1999: 10:31pm On Jan 14 |
We no get midfield at all. Ndidi must come back if we qualify. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Kingray10: 10:31pm On Jan 14 |
Make changes ooo Coach |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by 9javerified: 10:31pm On Jan 14 |
If care is not taken they will score us at 88 minutes ooo |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Wotowotoman: 10:31pm On Jan 14 |
Luckily for us, Morroco don tire. Because that first half dem play us o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by otokx(m): 10:31pm On Jan 14 |
goodnewscliff:Relax he knows what he is doing. |
| Re: Nigeria Vs Morocco: AFCON 2025 Semi-Finals 0(2) - (4)0 On 14th January 2026 by Offpoint1: 10:32pm On Jan 14 |
Wetin ref dey do? Omo |
Cameroon Vs Morocco: AFCON 2025 Quarter Finals (0 - 2) On 9th January 2026 • South Africa Vs Morocco: AFCON Round Of 16 (2 - 0) On 30th January 2024 • Egypt Vs Morocco : AFCON 2021 Quarter-final (2 - 1) On 30th January 2022 • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August • Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 • Sadio Mane Is Transforming His Village Into A Beautiful Town

