Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 - Sports (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 (43235 Views)
Poll: Who Wins The Match?
Super Eagles Of Nigeria
87% (658 votes)
Pharoahs Of Egypt
12% (94 votes)
This poll has ended |
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 18 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 4:38pm On Jan 17 |
Na Naija team B go play o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by robosky02(op): 4:41pm On Jan 17 |
Y Nigeria line up Chukwueze set to redeem himself as he starts 2. Bright Samuel DF 5 Ogbu DF 6 Semi Ajayi DF 10 Fisayo Dele-Bashiru MF 11 Chukwueze MF 13 Bruno DF 15 Simon (C) FW 18 Nwadike MF 19 Paul Onuachu FW 22 Adams FW 23 Nwabali |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 4:42pm On Jan 17*. Modified: 5:08pm On Jan 17 |
For all of una wey dey cry and get high blood pressure since Wednesday, hope you can see these boys no send una. See them dancing and joking about. After tonight match, win or lose, them go enter club pop champagne and carry olosho then fly out tomorrow go their respective clubs. While you jobless people go continue to dey cry and analyze Chukwueze penalty ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Usmanovic95(m): 4:45pm On Jan 17 |
This is just a friendly match, inconsequential game. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 4:45pm On Jan 17 |
E be like say this match na waste of time. Even DSTV no bother open studio to do pre match analysis ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by blesdman(m): 4:47pm On Jan 17 |
nnamdi640:funny thing I just realized that they are 9 times bronze winners in AFCOn |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by wman(m): 4:52pm On Jan 17 |
The coach benched most of the Starting 11. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by NwaliE01: 4:53pm On Jan 17 |
Egypt stand a better chance to win this match. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by impact4now: 4:55pm On Jan 17 |
robosky02:CAF should scrap this losers final, there's no 3rd place match in European championship or Copa america |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by judewrites: 4:56pm On Jan 17 |
SmartPolician:I don't think so. The morrocans studied the super eagles and bossed the midfield. I don't think Ndidi would have done much. My opinion though. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by SmartPolician: 4:59pm On Jan 17 |
judewrites:One thing was obvious in the game - Ndidi, the captain of the team, didn't play and Onyedika couldn't take his place; he kept making annoying mistakes. So, I'm certain the game will change today if Ndidi plays. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 5:00pm On Jan 17 |
Chukwueze still chewing his gum. He no send any of una papa ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by 2special(m): 5:01pm On Jan 17 |
Paul, I sha hope this guy will play well today |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 5:01pm On Jan 17 |
impact4now:So why does World Cup have third place match? 🤔 |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Judolisco(m): 5:02pm On Jan 17 |
Ino dey watch... Good luck guys |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by SpaceX: 5:02pm On Jan 17 |
Good luck |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by wntnews: 5:02pm On Jan 17 |
Here's my take on the game: The Score will be 4:3 ( I had a dream about this. I hope it swings toward Nigeria. But there's going to be a lot of costly mistakes from the Super Eagles. Lots of referee drama again. I hope not. I also pray that the outcome favors Nigeria. Let's go Nigeria! |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by spencekat(m): 5:02pm On Jan 17 |
robosky02:Nwabali should not have started, since this is a third place game. |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by PUNANI01: 5:02pm On Jan 17 |
Wotowotoman:Na so life suppose be. Everyday no be winning day! |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 5:03pm On Jan 17 |
2special:Ogbeni, free these people. Let them play as they want. This match means nothing. How una go just siddon for una face me I face you and dey criticize people wey fit feed una entire village? Which kind thing be this? ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Temi2468: 5:03pm On Jan 17 |
Please, link to watch 🙏 |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by impact4now: 5:05pm On Jan 17 |
Wotowotoman:You just said it, that is the World cup not continental championships |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by driynexa: 5:06pm On Jan 17*. Modified: 5:39pm On Jan 17 |
Naija to win |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by Wotowotoman: 5:07pm On Jan 17 |
impact4now:Ogbeni, you are not as smart as you think you sound. Different competitions, different organizers and rules. If you no like am, change your channel and go watch Chelsea and Brentford ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by femi4: 5:07pm On Jan 17 |
Egypt is more serious with the third place Wetin lookman n osimhen dey do for bench |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by 3kay945(m): 5:08pm On Jan 17 |
Wotowotoman:You have a good point here. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by 2special(m): 5:09pm On Jan 17 |
Wotowotoman:e be like say you dey maddd |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by impact4now: 5:09pm On Jan 17 |
Wotowotoman:No wahala enjoy Ur 10th bronze |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by zeenaman: 5:12pm On Jan 17 |
2special:What's there to play for? I'm not even watching |
| Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2025 3rd Place Match 4(0 - 0)2 On 17th January 2026 by robosky02(op): 5:12pm On Jan 17 |
impact4now:Nigeria kuku use 2nd eleven |
Senegal Vs Egypt : AFCON 2021 Finals: 4 - 2 pens On 6th February 2022 • Cameroon Vs Egypt: AFCON 2021 Semi-Finals: . (1 - 3) pen On 3rd Feb 2022 • Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 • 2 • 3 • 4
Guess The Player From The Goal Celebration • Iconic Performance From Yemi Alade At The AFCON Opening Ceremony! • Social Media Users Mock Chelsea FC For Losing Their First Game Of The Season




