₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,799 members, 8,437,468 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 09:12 PM

Toggle theme

Congratulations To Me - Phones (2) - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesCongratulations To Me (3092 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 1:17pm On Jan 30
Sonofgod1990:
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
So make you Dey know say no be everybody be your mate..That your 3m wey you done spend finish,Na only 20notes be your 3million for here oo
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 1:18pm On Jan 30
Dzzzz:
If I show you small now now you go know say you be small pikin..If I show you wetin your hand no fit touch till you kpai..
Show me account dat you have 500k on it and I will send you 20k.
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 1:19pm On Jan 30
Dzzzz:
So make you Dey know say no be everybody be your mate..That your 3m wey you done spend finish,Na only 20notes be your 3million for here oo
Do you have d 20 notes with you? grin grin grin
Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 1:26pm On Jan 30
Sonofgod1990:
Show me account dat you have 500k on it and I will send you 20k.
Why I go show you my account..I Dey tell you say wetin Dey my hand now pass everything for your aza and you Dey talk account..
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 1:36pm On Jan 30
Dzzzz:
Why I go show you my account..I Dey tell you say wetin Dey my hand now pass everything for your aza and you Dey talk account..
Abegii shift

Oya just show me 5 notes
Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 1:44pm On Jan 30
Sonofgod1990:
Abegii shift

Oya just show me 5 notes
all I know be say,everybody no be your mate..
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 1:51pm On Jan 30
Dzzzz:
all I know be say,everybody no be your mate..
Smiles!!!!¡!!! Dat how some of you drive away una helper

Forming what you are not 🚭
Re: Congratulations To Me by Came4amod: 2:07pm On Jan 30
Sonofgod1990:
I just got my self dis spark 40 Tecno phone. The phone na machine I swear

D camera come be like say e better pass iPhone own grin
Play call of duty mobile on your okada lol 😂
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 2:17pm On Jan 30
Came4amod:
Play call of duty mobile on your okada lol 😂
Ok ma boy
Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 2:33pm On Jan 30
Sonofgod1990:
Smiles!!!!¡!!! Dat how some of you drive away una helper

Forming what you are not 🚭
Helper my a*s..
Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 2:34pm On Jan 30
Came4amod:
Play call of duty mobile on your okada lol 😂
You want make the small phone explode for him eye 😂😂
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 3:31pm On Jan 30
Dzzzz:
Helper my a*s..
Paste aza make I drop something
Re: Congratulations To Me by RealityKings1: 3:35pm On Jan 30
Sonofgod1990:
Paste aza make I drop something
What abt me
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 3:50pm On Jan 30
RealityKings1:
What abt me
I just want to surprise d guy small. He don too talk
Re: Congratulations To Me by RealityKings1: 3:58pm On Jan 30
Sonofgod1990:
I just want to surprise d guy small. He don too talk
This man grin
Re: Congratulations To Me by Dzzzz: 6:20pm On Jan 30
Sonofgod1990:
Paste aza make I drop something
Dey play bro.
Re: Congratulations To Me by meobizy(m): 6:33pm On Jan 30
Money full ground. Do giveaway.

Sonofgod1990:
I just got my self dis spark 40 Tecno phone. The phone na machine I swear

D camera come be like say e better pass iPhone own grin
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 6:52pm On Jan 30
Dzzzz:
Dey play bro.
Why you Surrender
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 7:34pm On Jan 30
meobizy:
Money full ground. Do giveaway.
Oya paste aza
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 8:09pm On Jan 30
Sonofgod1990:
I just got my self dis spark 40 Tecno phone. The phone na machine I swear

D camera come be like say e better pass iPhone own grin
CONGRATULATIONS BOSS
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 8:51pm On Jan 30
247VAWULENCE:
CONGRATULATIONS BOSS
Thanks bro
Re: Congratulations To Me by Kriely(m): 10:41pm On Jan 30
You got just buy food chop instead.
Re: Congratulations To Me by Thereedemer: 10:42pm On Jan 30
Sonofgod1990
The cou is on my profil
Nl are clearing my post.
Re: Congratulations To Me by StoicismInsight: 5:10am On Jan 31
[quote author=Sonofgod1990 post=138312448]Thanks bro [/quote

Your welcome but find this small boy small thing even if na one Kay for airtime
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Congratulations! You Are Lucky, You Won $5 FreeCongratulations To TECNO234

Best Android Phones Above 5 Inch Screen DisplayMTN Stops Free Night Call ServicesThree Good Reasons To Buy This Phone In This Recession Period