₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,911 members, 8,447,713 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 08:02 PM

Toggle theme

Congratulations To Me - Phones (7) - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesCongratulations To Me (3290 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 3:58pm On Feb 02
Samueltemi337:
You have no shame?
IF
YOU
CAN'T
HELP
ME
PLEASE
STOP
QUOTING
ME .
IF
I
ASL
YOU
FOR
HELP
NOW
YOU
NO
FIT
DROP
ANYTHING .
ABEG
NO
PURSUE
PERSON
WEY
WAN
HELP
ME....
MR SHAME
Re: Congratulations To Me by Samueltemi337(m): 4:01pm On Feb 02
247VAWULENCE:
IF
YOU
CAN'T
HELP
ME
PLEASE
STOP
QUOTING
ME .
IF
I
ASL
YOU
FOR
HELP
NOW
YOU
NO
FIT
DROP
ANYTHING .
ABEG
NO
PURSUE
PERSON
WEY
WAN
HELP
ME....
MR SHAME
You dey disturb person since the person no gree help
Common sense nor go tell you say the person nor one help
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 4:03pm On Feb 02
Samueltemi337:
You dey disturb person since the person no gree help
Common sense nor go tell you say the person nor one help
COMMON
SENSE
NO
SUPPOSED
TELL
YOU
SAY
MAKE
YOU
DEY
MIND
YOUR
OWN
BUSINESS
ABI
NA
YOU
BUY
PHONE
FOR
ME huh
Re: Congratulations To Me by Samueltemi337(m): 4:05pm On Feb 02
247VAWULENCE:
COMMON
SENSE
NO
SUPPOSED
TELL
YOU
SAY
MAKE
YOU
DEY
MIND
YOUR
OWN
BUSINESS
ABI
NA
YOU
BUY
PHONE
FOR
ME huh
Okay keep begging
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 4:08pm On Feb 02
Samueltemi337:
Okay keep begging
Okay keep putting your mouth on matters that doesn't concern you
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 4:24pm On Feb 02
Sonofgod1990:
What do you want
Boss man I don too disturb you on top this level, this Samueltemi guy one come dey enter me because I need your help.
Boss man if you no fit help me run am no problem I totally understand. It just that you for just tell me say you fit help run since that yesterday and I no go disturb you like this.
But no worry I no go ask again
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 4:24pm On Feb 02
Sonofgod1990:
What do you want
No hard feelings boss
I wish you the best on your housing project
Re: Congratulations To Me by always247: 6:42pm On Feb 02
247VAWULENCE:
Boss man I don too disturb you on top this level, this Samueltemi guy one come dey enter me because I need your help.
Boss man if you no fit help me run am no problem I totally understand. It just that you for just tell me say you fit help run since that yesterday and I no go disturb you like this.
But no worry I no go ask again
its ur urge to gamble dey make u step this low to beg fellow man
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 2:40pm On Feb 08
Sonofgod1990:
I don already help am. Only dat I promise to help am again. Which I will. Ask am
Baba over a week now you never still keep your promise
You wey tell me say if you enter house that day
No be so life be oooo but everywhere good Sha
ENJOY!
Re: Congratulations To Me by Samueltemi337(m): 10:33pm On Feb 10
Sonofgod1990 it's in my profile
Thank you
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 6:40am On Feb 11
Samueltemi337:
Sonofgod1990 it's in my profile
Thank you
Sent
Re: Congratulations To Me by Samueltemi337(m): 7:11am On Feb 11
Sonofgod1990:
Sent
Saw nothing
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 5:57pm On Feb 21
Sonofgod1990:
I don already help am. Only dat I promise to help am again. Which I will. Ask am
Bro no be so life be ooo
Since on the 2nd and till this moment you never fulfill your promise
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 6:08pm On Feb 21
Sonofgod1990:
I don already help am. Only dat I promise to help am again. Which I will. Ask am
Bro you self fit need help tomorrow ooo and e fit no be money related
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 10:42pm On Jun 02
247VAWULENCE:
Bro you self fit need help tomorrow ooo and e fit no be money related
How far
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 3:54am On Jun 03
Sonofgod1990:
How far
I'm good boss man and i hope you are doing great as well
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 5:20pm On Jun 03
Sonofgod1990:
How far
Boss man i been think say you wan bless me with small thing
Re: Congratulations To Me by Sonofgod1990(op): 5:47pm On Jun 03
247VAWULENCE:
Boss man i been think say you wan bless me with small thing
Yeah I just transferred you 29 billion naira
Re: Congratulations To Me by 247VAWULENCE: 5:59pm On Jun 03
Sonofgod1990:
Yeah I just transferred you 29 billion naira
Okay claim it
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Congratulations! You Are Lucky, You Won $5 FreeCongratulations To TECNO234

Motorola MPX and RAZ RV3Blackberry Pins-share Ur BB Pins HereDeos Tecno Pauvouir 2 Have Screen Record Please Need An Answer