₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,331,012 members, 8,448,230 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 02:26 AM

Toggle theme

For Sale - Autos - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › For Sale (350 Views)

1 Reply (Go Down)

For Sale by EveJayDeclutter(op): 5:57pm On Feb 17
Available for sale
Everything is working perfectly well 👌💯
Just buy and drive
1.3m owners last price Non negotiable
50k Settlement
Abeokuta Ogun state
07076506400

Re: For Sale by Lionsempire: 6:25pm On Feb 17
🤣🤣🤣🤣
More characters updated
Re: For Sale by Jagermeister(m): 6:29pm On Feb 17
People get mind for the kowntry! To sell this kind thing? Motor wey dem go donate to shrine to dey deliver kolanut to the gods! Shrine sef go ask which kind motor be this but the owner sef no know wetin e be.. motor wey no get name and identity! Even the seller no know wetin e dey sell! And seller get mind to ask for 50k settlement.. Car value wey be 50k-20k=30k
Re: For Sale by Babawee: 3:47pm On Feb 18
Jagermeister:
People get mind for the kowntry! To sell this kind thing? Motor wey dem go donate to shrine to dey deliver kolanut to the gods! Shrine sef go ask which kind motor be this but the owner sef no know wetin e be.. motor wey no get name and identity! Even the seller no know wetin e dey sell! And seller get mind to ask for 50k settlement.. Car value wey be 50k-20k=30k
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry

The poster is a real joker, non negotiable for car wey no get name
Re: For Sale by Jagermeister(m): 5:19pm On Feb 19
Babawee:
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry

The poster is a real joker, non negotiable for car wey no get name
My body just cold for the post
1 Reply

• 2 • 3 • 4

Honda Civic 2008 SOLD SOLD SOLD • Reg Toyota Corolla 2005 Model • Clean Range Rover LR3 For Sell In Lagos. 7.5m