Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (105) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (115727 Views)
1 2 3 ... 102 103 104 105 106 107 108 ... 261 Reply (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 5:03pm On Feb 19 |
the money wey i get wey been make me dey avoid this thread don finish. i’m officially back, make una welcome me with 100 odds and two gay guys with big backside.
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 5:05pm On Feb 19 |
PinkNature:WTF |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 5:05pm On Feb 19 |
Realitykings1 how are you I saw your quote |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 5:07pm On Feb 19 |
Samueltemi337:Was just curious. I'll modify it |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 5:07pm On Feb 19 |
Samueltemi337: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by yemiike: 5:13pm On Feb 19 |
PinkNature:gaybriel thunder strkkee you there |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 5:29pm On Feb 19 |
PinkNature:Sometmes e dey be like that. You go bounce back soon Care to share the gig that brought the funds at first? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 6:09pm On Feb 19 |
PinkNature:Rich boy. Big 20 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drinkwater2026: 7:05pm On Feb 19 |
PlutoPJ:If I give u a link to be earning 150k monthly, would u quit betting forever? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:11pm On Feb 19 |
Drinkwater2026:You mean $150k right? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 8:12pm On Feb 19 |
Joeblaze26:You way never see $10 dey talk of $150k |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 8:20pm On Feb 19 |
Drinkwater2026:You can share it with me, having multiple source of income is a flex. But that doesn't mean I'll quit bet forever |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 8:26pm On Feb 19 |
It's like this week is for away teams. Happened in the champions league and repeating itself this evening. Well, ticket lost 🤷🏿♂️ |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:04pm On Feb 19 |
Samueltemi337:Guess who entered my DM to beg for #200 staking power? 😂😆 As long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😌
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:06pm On Feb 19 |
Joeblaze26:What year was that? You keep screenshot since last year to use am against me Na wa o |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:07pm On Feb 19 |
Joeblaze26:This isn't right tho. You no suppose post this sort of thing to prove a point |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:08pm On Feb 19 |
Samueltemi337:No mind am jaree Ah don help you save the screenshot sha Make the thing no go lost |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:08pm On Feb 19 |
Samueltemi337:I repeat, as long as my life neva spoil reach your own, then I have hope 😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:08pm On Feb 19 |
RealityKings1:It's funny the guy even made screenshot since that time waiting for this moment Allow him have his moment |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:10pm On Feb 19 |
Samueltemi337:😂😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:11pm On Feb 19 |
RealityKings1:Dey play I dey my own jejely ooo. He asked for it. Person wey poor wey dey shame another person. Lol 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 9:13pm On Feb 19 |
Joeblaze26:Poor + poor is 2 sOko😋 Ani tuini sokO😁 Abi wetin b the lyrics for that tictok song |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:15pm On Feb 19 |
Joeblaze26:Na lie I lie You don see $10? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:15pm On Feb 19 |
Nonsense boy. Adojutini Omo 😂😂 Good Riddance Abeg! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 9:22pm On Feb 19 |
RealityKings1:Play the song for am abeg 😂😂 Even if I no get money, I dey mind my business. I no dey disturb anybody. E get mind dey beg money from person wey e dey insult and ridicule for here. Na worry na small SHEGE e just dey see so. E go really hard for that boy. E neva see anything 😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by CHIEFCHICKEN: 9:34pm On Feb 19 |
Joeblaze26:The song is meant for the 2 two of you Poor man wey dey shame another poor man🙂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by boringdraw: 9:37pm On Feb 19 |
Inplay EUROPE: Europa League 35'Lille - Crvena zvezda 0:0 = Under 2 goals 35'Panathinaikos - Plzen 1:1 = Under 2.5 goals 35'Celtic - Stuttgart 1:2 = Under 5 goals |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 3:51am On Feb 20 |
RealityKings1:person with 2h na big boy |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PinkNature(m): 4:26am On Feb 20 |
PlutoPJ:no any gig. i just decided to respect myself. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Anatomy Of An Entrepreneur • Start Your Own Boxers Business With N5, 000 • Jamil Abubakar And Fatima Dangote's Wedding In Kano (More Photos)
Viewing this topic: Ibehchizzy and 1 guest(s)
