Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22543) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (16027540 Views)
1 2 3 ... 22540 22541 22542 22543 22544 22545 22546 ... 23354 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Jamiuokolaa: 5:53pm On Mar 01 |
fredoooooo:Sarr òtú oo ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 5:53pm On Mar 01 |
Corner again. Omo. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by AirBere: 5:54pm On Mar 01 |
fredoooooo:😴 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 5:54pm On Mar 01 |
Another corner kick God airpus |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by NinjaMetahuman: 5:55pm On Mar 01 |
Make person dey fear say they wan lay corner Nawa o |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 5:56pm On Mar 01 |
Chelsea must go down today.... Na Dem sabi ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 5:56pm On Mar 01 |
See pass wey raya throw give him guys. Allow this guy see ball less and bail us out with correct saves. If e no dey body e no dey. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Jamiuokolaa: 5:56pm On Mar 01 |
Neto lmao This one na Antony junior brother ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:57pm On Mar 01 |
Neto dey make my blood boil. Horrible player |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 5:57pm On Mar 01 |
Jamiuokolaa:See as attack just die ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 5:57pm On Mar 01 |
Jamiuokolaa:Abeg how much you oay ref today make we go bribe this one too ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by nateevs(m): 5:58pm On Mar 01 |
Jamiuokolaa:Guy just dey count leg. Ended up doing nothing. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by StarchAndBanga: 5:59pm On Mar 01 |
diggz:No let Airmark see this, him fit swearr for u |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 5:59pm On Mar 01 |
Today forget about hope,, maybe next Match... Arsenal must go up today WhoDeyHause: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by AirBere: 5:59pm On Mar 01 |
Jamiuokolaa:Anthony actually have a football brain. Neto is supposed to be a brainless full back. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 6:00pm On Mar 01 |
See Enzo self. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bimmarlykay(m): 6:00pm On Mar 01 |
Arse.nal leading agbero F.C from CORNALTY. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 6:00pm On Mar 01 |
3 loss against same team almost loading for someone that popizano enjoys his losses |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Fremlin: 6:01pm On Mar 01 |
Na this leg Una wan use play PSG Lols |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 6:02pm On Mar 01 |
Altern8tor:Normally me sef no too put mind for the game cause Assnal dey get our number recently but na 6 we dey so. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 6:02pm On Mar 01 |
What is the plan to actually score? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 6:03pm On Mar 01 |
Bluelines69:I no sure say we get plan for this match. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:04pm On Mar 01 |
Omo….see Santos sha |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:04pm On Mar 01 |
Palmer e don finish |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 6:04pm On Mar 01 |
Alaye dan form injury as usual He see Arsenal run ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 6:04pm On Mar 01 |
WhoDeyHause:Operation stay in the game, the players and coach don’t even believe they can win ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 6:04pm On Mar 01 |
Palmer stand up back abeg. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 6:05pm On Mar 01 |
6 under manU.... ManU no be my problem... manU will always be manU at d right time WhoDeyHause: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 6:05pm On Mar 01 |
Hasn't been useful this season, he can get out |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 6:06pm On Mar 01 |
It has not been Cole Palmers season Even not sure he deserves. A world cup place |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 6:06pm On Mar 01 |
Man United plays one game per week. Chelsea can not catch Man United again. We should be praying for Aston Villa to continue dropping points Altern8tor: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 6:08pm On Mar 01 |
We might end up playing Europa Sportsweb: |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: Debroslink, Jamiuokolaa, MorataFC, dostr4(m), Nezzjnr, Theflint1(m) and 35 guest(s)

