Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22548) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15515763 Views)
1 2 3 ... 22545 22546 22547 22548 22549 22550 22551 ... 23057 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:07pm On Mar 01 |
KingAzubuike:Wetin dey vex me pass na stupid first yellow wey e even collect. Buy left winger with experience wey get sense BlueCo say no. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:07pm On Mar 01 |
diggz:Na him tell Sanchez to dey do like epileptic patient? Na him tell Neto to foolishly foul Martinelli? Rosenior goes no where unless it's Amorim that is replacing him. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 7:08pm On Mar 01 |
PSG is a small team @0-3 abi ![]() DeadPresidents: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:08pm On Mar 01 |
Unlimited22:Enjoying the game with a relaxed mind... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamharkinwaley: 7:08pm On Mar 01 |
patrickmuf:Agreed too lol |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:08pm On Mar 01 |
afrodoc2:You dey owe me tiri points for Stamford bridge Egbon.
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:09pm On Mar 01 |
Where is that Fredooo? You go leave this your useless team come dey follow your seniors talk. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:09pm On Mar 01 |
Yellow card again. Make this referee calm down na. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 7:09pm On Mar 01 |
patrickmuf:You're playing one game a season. You can win nothing. Why won't your mind be relaxed? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 7:09pm On Mar 01 |
diggz:I swear |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Fremlin: 7:10pm On Mar 01 |
DeadPresidents:So PSG na small team |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:10pm On Mar 01 |
patrickmuf:No be Amorim be your lover that year? We no dey accept rubbish for here. The mumu don suppose remove that animalistic Neto since from the match, abi him blind? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 7:10pm On Mar 01 |
popizaino:God will take you violently |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 7:10pm On Mar 01 |
ManU fans don get mouth,,chaii see life.... I no blame una sha,,,na Arsenal I dey support for d title,,,manU are not my concern patrickmuf: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:10pm On Mar 01 |
Correct save Sanchez. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by rooftops: 7:11pm On Mar 01 |
See vice captain dey collect card for dissent |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 7:11pm On Mar 01 |
Maresca had finally got Sanchez to his comfort zone of boudaying ball but Liam is bringing back the worst of Sanchez by insisting on short passes to him |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by DeadPresidents: 7:12pm On Mar 01 |
Altern8tor:Fugazi I need to see that boy do something against Top Teams from Non-Farmers Leagues Call me when he performs against Arsenal, City, Pool or United ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:13pm On Mar 01 |
Unlimited22:Just keep my 3 pts for me...No be me say make una dey fight for trophy wey una no fit win. If not for busy body, wetin una still dey find for UCL and FA Cup? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:13pm On Mar 01 |
diggz:Neto is not an animal...😂 😂 😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by afrodoc2: 7:13pm On Mar 01 |
WhoDeyHause:I am sorry to inform you that i will be owing you 6 points at the end of that match. Meanwhile, the level of indiscipline in this Chelsea team can only be due to the lack of senior players. Most of the cards are unnecessary. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:14pm On Mar 01 |
The position this PE coach play Palmer today, na failed experiment from Ireti. The mumu still allow the guy dey waste away for there. Remove him and bring in Guiu. You dey lose already na wetin fit happen asides losing the game. PE coach na mumu |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:14pm On Mar 01 |
Altern8tor:Una no want play UCL next season? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by WhoDeyHause: 7:14pm On Mar 01 |
Referee abeg no give palmer red card. See time wey this fowl dey make attacking changes. Your papa wey dey cap for studio. 🖐🏿 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 7:15pm On Mar 01 |
PSG won UCL,,they are not farmers ![]() DeadPresidents: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:15pm On Mar 01 |
patrickmuf:Him dey available for £70mil, make una bring money. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:15pm On Mar 01 |
diggz:Rosenior no be mumu...Stop it already...Yuropa Diggz, Yuropa abi na Conference league dey call you...😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Altern8tor: 7:16pm On Mar 01 |
So far Arsenal can make me happy,,,I'm fine patrickmuf: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:16pm On Mar 01 |
diggz:We want Reece James and Cucurella... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Noah13: 7:16pm On Mar 01 |
afrodoc2:They somehow booted everyone of them out because of some BS policy |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 7:16pm On Mar 01 |
Altern8tor:Are you sure? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by DeadPresidents: 7:17pm On Mar 01 |
WhoDeyHause:I wish we fit play that match tomorrow sef. Before them sack am, We need 3 points from that light-skin Database Administrator wey dey squat for una touchline ![]() |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: fbabs(m), MorataFC and 35 guest(s)

