₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,170 members, 8,439,157 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 05:08 PM

Toggle theme

ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act (4008 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Josywhyte: 12:40pm On Mar 09
Starhearts:
If dem call u out to prove ur statement..
U will be saying ur village pple have succeeded in getting ur pin code

Prove ur statement...
I've made my statement....no quarrel me, quarrel your president wey dey make life hard for Nigerians
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Starhearts: 12:45pm On Mar 09
Josywhyte:
I've made my statement....no quarrel me, quarrel your president wey dey make life hard for Nigerians
Online toothless 🐕 dog dat can't bark.

Headless mob... By soludo
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Josywhyte: 12:48pm On Mar 09
Starhearts:
Online toothless 🐕 dog dat can't bark.

Headless mob... By soludo
Just know you have started the insults. When I fire back, don't report me to the mods of the platform o
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Starhearts: 2:50pm On Mar 09
Josywhyte:
Just know you have started the insults. When I fire back, don't report me to the mods of the platform o
Don't cross my path
My next comment won't be funny ooo
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Josywhyte: 6:33pm On Mar 09
Starhearts:
Don't cross my path
My next comment won't be funny ooo
Chilax bro....I don see say you like talk pass woman. And you dey always do anyhow as a man. Baba....no be here me and you fit dey dey exchange words because I have respect for people. But as you talk am, "no cross my path" no mean say I dey tench. No be this platform go make you dey talk to me anyhow. #peace. But if you wan show yourself baba, I dey with you.
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Starhearts: 6:39pm On Mar 09
Josywhyte:
Chilax bro....I don see say you like talk pass woman. And you dey always do anyhow as a man. Baba....no be here me and you fit dey dey exchange words because I have respect for people. But as you talk am, "no cross my path" no mean say I dey tench. No be this platform go make you dey talk to me anyhow. #peace. But if you wan show yourself baba, I dey with you.
U don talk normal 4rm d beginning..
But u take ur last statement spoiled everything..

But l will asuumed dat .. u re kidding ..
Go nd sin no more
Re: ADC Slams Akpabio On His Comment On Opposition Stand On 2026 Electoral Act by Josywhyte: 6:43pm On Mar 09
Starhearts:
U don talk normal 4rm d beginning..
But u take ur last statement spoiled everything..

But l will asuumed dat .. u re kidding ..
Go nd sin no more
I don't like trading words with people unnecessarily bro. But I still give you the respect wey I sopos accord you as a man. I still greet you.
1 2 Reply

Benefits Of Nigeria’s 2026 Electoral Act Amendment BillAisha Yesufu Epic Reply To Bayo Onanuga Tirade On Opposition PoliticsPeter Obi Blames EndINEC Protest Being Organized By Obidients On Opposition234

Guobadia, Ex-inec Chairman, Is DeadFG, Labour Move Towards Compromise(Boko haram )PART 2 Of How I Engage With APC Supporters & Win Them Over Offline.