Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22588) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (16167079 Views)
1 2 3 ... 22585 22586 22587 22588 22589 22590 22591 ... 23426 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:18pm On Mar 11 |
BlueRayDick:You wey no fit beat ordinary Leverkusen sef dey talk ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:19pm On Mar 11 |
popizaino:😂😂😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 9:19pm On Mar 11 |
larride:The last time una play UCL no be last una finish |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 9:19pm On Mar 11 |
larride:Walahi. I hate man disunited but they are the team i have the utmost respect for. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 9:19pm On Mar 11 |
popizaino:I don’t quite understand their obsession with that. You’re already in the danger zone, yet you keep passing the ball around as if there’s some point awarded for passing the ball inside your own 18 box. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:20pm On Mar 11 |
Pedro Neto na oponu |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:20pm On Mar 11 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:20pm On Mar 11 |
larride:U wey no qualify for Europe sef dey talk 😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 9:20pm On Mar 11 |
larride:Unless PK they you can't see kopama |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:21pm On Mar 11 |
iamoyindamola:That season doesn't exist in my book. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:21pm On Mar 11 |
BlueRayDick:Na why you no fit beat ordinary Leverkusen? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 9:21pm On Mar 11 |
Madrid dan score |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:22pm On Mar 11 |
Madrid lead |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:22pm On Mar 11 |
iamoyindamola:Kopama na remote worker. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 9:22pm On Mar 11 |
Nice press |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 9:22pm On Mar 11 |
Make our atackers get sense na |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:22pm On Mar 11 |
Madrid don score City All English team just dey pour spit for EPL face. 6 teams and no win between them yet. Disgraceful. Can never be my Manchester United |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:23pm On Mar 11 |
Make we make this opportunities count..we no go see many |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:23pm On Mar 11 |
larride:Na why u sef no fit qualify for any serous European competition? U wey useless teams dey beat for Carabao cup dey beat 😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 9:23pm On Mar 11 |
Eweeeeey Them Don score City too |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:23pm On Mar 11 |
Skimpledawg:Mention their names Apostle |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 9:24pm On Mar 11 |
fredoooooo:Help us tell Pedro Neto |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Emaprince: 9:24pm On Mar 11 |
Wetin Neto dey tire for I for prefer Garnacho play instead of him |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 9:24pm On Mar 11 |
If they score us while trying to pass from back. Rosenoir should just back his bag and head to Strasbourg |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:24pm On Mar 11 |
BlueRayDick:You wey qualify, where your trophy or na certificate of participation una own head deserve? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 9:24pm On Mar 11 |
larride:If I say Pedro, you say Neto, na you sabi |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 9:24pm On Mar 11 |
This Jorgensen no bad for ball o |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Emaprince: 9:25pm On Mar 11 |
This Enzo is useless |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 9:25pm On Mar 11 |
KO ni da fun iya e Enzo |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 9:25pm On Mar 11 |
![]() larride: |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Thecassanova: 9:26pm On Mar 11 |
PSG all over the place, too much space in the back we should be making use of these chances this half |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:26pm On Mar 11 |
We have the chance to score..we no just dey make it count |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: Omoluabi16(m), reccy(m), swiz123(m) and 19 guest(s)
