Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22668) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15694410 Views)
1 2 3 ... 22665 22666 22667 22668 22669 22670 22671 ... 23189 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:50pm On Mar 21 |
Ibime:Your man(Rosemary) must be extremely arrogant to think he can make Sanchez play from the back. He needs to be sacked asap. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:51pm On Mar 21 |
Skimpledawg:PE Teacher instruction 😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 6:52pm On Mar 21 |
Moi Dey struggle for this game. He needs to pick up |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:53pm On Mar 21 |
Abeg who fit explain wetin we dey play today |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 6:53pm On Mar 21 |
Which kind nonsense be this wey Enzo play now Nna eh |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:54pm On Mar 21 |
See cucu lol |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 6:54pm On Mar 21 |
diggz:Come be like say na we be Everton |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:54pm On Mar 21 |
Skimpledawg:Everton good na….we be like league 1 team. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Whizlight(m): 6:55pm On Mar 21 |
I hope all of u that was shouting Palmer is a winger can see that he creates more from the Am position. Remove Enzo for another winger and we could actually do something in this game |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 6:57pm On Mar 21 |
Unlimited22, what did you say about Neto's brain in a Dog? Cos omo |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 6:58pm On Mar 21 |
Enrique don flog all the tactics wey remain for Rosemary head 😂😂😂, we never create anything meaningful for over 25 mins |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 6:58pm On Mar 21 |
diggz:I dey vex for their last match, come still dey vex for this one |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:00pm On Mar 21 |
WhoDeyHause:Have some shame |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:03pm On Mar 21 |
See as goal sweet Nonsense |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 7:03pm On Mar 21 |
Goal ball jor ! 😂 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 7:04pm On Mar 21 |
Skimpledawg:Allow Popizaino to enjoy game o |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 7:04pm On Mar 21 |
BlueRayDick:Sweeeeet |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 7:04pm On Mar 21 |
Goal... Fofana and Sanchez are oloriburukus |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 7:04pm On Mar 21 |
Na Wesley Fofana go relegate us this season |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:04pm On Mar 21 |
Fofana with 2 left legs cannot run |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:04pm On Mar 21 |
Unlimited22:E dey sweet my bro |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 7:04pm On Mar 21 |
Fofana the clown, always getting undone by straight balls Airmark should be flogged for always touting this guy |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 7:05pm On Mar 21 |
As long as Popizaino is enjoying it, we are fine. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:06pm On Mar 21 |
My God! Is Gusto a fool.? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:06pm On Mar 21 |
Fraudfana and Chronic Gambler lol. Sack the useless coach abeg and sell that fraud of a defender |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:07pm On Mar 21 |
It won't be well with Neto and Gusto |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 7:07pm On Mar 21 |
What a save. This one dey dive today but can give Assbal goal |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 7:07pm On Mar 21 |
Ebukacute:You no dey see as tactics sweet Ball dey flow. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 7:07pm On Mar 21 |
Una go suffer from Pickford hand too |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 7:08pm On Mar 21 |
Skimpledawg:Amen |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by swiz123(m): 7:08pm On Mar 21 |
That ball was Sanchez ball to sweep. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 7:08pm On Mar 21 |
37mins Why did Neto just cross? |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: PDPGuy and 25 guest(s)