Reply As The Bike Man - Forum Games - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Reply As The Bike Man (17632 Views)
| Reply As The Bike Man by essentialone(op): 6:27am On Mar 21 |
Reply as the bike man Lol
|
| Re: Reply As The Bike Man by illicit(m): 7:21am On Mar 21*. Modified: 7:13pm On May 27 |
No worry... Anti na dat first junction we go bust enter |
| Re: Reply As The Bike Man by insidelife22(m): 7:24am On Mar 21 |
Okay sire ,Madam him say this road wey we follow say trailer fall block am, him say make we wait small make them comot am. |
| Re: Reply As The Bike Man by essentialone(op): 7:38am On Mar 21 |
insidelife22:Hahahhahahahha. Very funny. |
| Re: Reply As The Bike Man by Nobody: 9:02am On Mar 21 |
Me: Cash or transfer? Bf: transfer Me: Oya na. Madam dem talk say Isoko boys full road dey protest but I know short cut. |
| Re: Reply As The Bike Man by essentialone(op): 9:06am On Mar 21 |
Ok Oga I have known the place better now. We will reach there in the next 20 minutes. |
| Re: Reply As The Bike Man by obiekunie01: 9:31am On Mar 21 |
una forget say the girl phone get call recorder. ![]() |
| Re: Reply As The Bike Man by essentialone(op): 11:15am On Mar 21 |
obiekunie01:Hahahahha. That's true o |
| Re: Reply As The Bike Man by essentialone(op): 8:57pm On Mar 25 |
Wait for your turn. Now is mine. |
| Re: Reply As The Bike Man by Hungrychicken(m): 2:15pm On May 27 |
Ogun de kpai you, kpai the girl ![]() |
| Re: Reply As The Bike Man by Kalulu44: 2:17pm On May 27 |
insidelife22:Lolz! You no well I swear. See as you just think out of the box |
| Re: Reply As The Bike Man by Olamideayomide(m): 2:17pm On May 27 |
Trailer fall for road wait for next turn |
| Re: Reply As The Bike Man by Stephen0mozzy: 2:18pm On May 27 |
obiekunie01:😂😂😂😂 Dem norva know. These girls pass detectives. Na when she later reach house when she dey do background voice analysis of all her calls and deleting all incriminating evidence against herself naim she go find una out. |
| Re: Reply As The Bike Man by AfonjaBoston: 2:20pm On May 27 |
Madam this chairmo love you ooo him say make I carry you enter The Place make you buy takeaway and freshly roasted corn for the next street |
| Re: Reply As The Bike Man by Doctortyre: 2:20pm On May 27 |
me go say ... You mean that road no good abi ok no worry i go pass the other way ... ![]() |
| Re: Reply As The Bike Man by Kalulu44: 2:21pm On May 27 |
obiekunie01:Shey na must e go record. No be if you put record e go record |
| Re: Reply As The Bike Man by Kalulu44: 2:23pm On May 27 |
Stephen0mozzy:So phone with recorder go just begin record if you no press the button |
| Re: Reply As The Bike Man by jimmyolasun: 2:26pm On May 27 |
Sister the place far small oo. |
| Re: Reply As The Bike Man by xanderj22(m): 2:26pm On May 27 |
Oga you no tell me say the place far like this na, the journey go reach 40minutes? |
| Re: Reply As The Bike Man by dibunotion(m): 2:26pm On May 27 |
Haaaaa Madam mu Na 200 but e far But what if the phone dey speaker |
| Re: Reply As The Bike Man by deebrain(m): 2:26pm On May 27 |
My reply as follows.... Good afternoon Sir. How is your day going sir. Please sir, are you crediting me with cash or transfer? I also do charter services sir... (Waits for the reply...) |
| Re: Reply As The Bike Man by Eba50: 2:27pm On May 27 |
na go carry am go my place |
| Re: Reply As The Bike Man by Stephen0mozzy: 2:27pm On May 27 |
Kalulu44:Yes o. Once you don set am, the phone records all calls by default. |
| Re: Reply As The Bike Man by tnerro1(m): 2:28pm On May 27 |
Me: oga you say armed robbers and police dey operate for junction, no worry sir, I go carry her follow another road wey dey safe, I understand say you care about her safety, I go make sure she dey safe 😂 Na we men versus the other gender oooooo Make una help una brothers out The only tin wey dey take reduce stress make e no spoil 🤣🤣 |
| Re: Reply As The Bike Man by Kalulu44: 2:28pm On May 27 |
Stephen0mozzy:We just said the same thing "if you don set am" |
| Re: Reply As The Bike Man by ibrahimawelo12(m): 2:31pm On May 27 |
What if the phone is on speaker 🔊 Just asking any,what do I know |
| Re: Reply As The Bike Man by streetsoldier1(m): 2:32pm On May 27 |
obiekunie01:As a sharp man, as soon as the babe enter my house, i will request for excuse to use her phone and check for the audio files to delete first |
| Re: Reply As The Bike Man by Akanoaaa(m): 2:35pm On May 27 |
That place far o, Na 5k be your money o |
| Re: Reply As The Bike Man by Haydens: 2:39pm On May 27 |
Your money na 15k for burning my fuel. |
| Re: Reply As The Bike Man by RedChair: 2:44pm On May 27 |
Bike man to help you tidy your job nah |
Tell Us Your State Someone Will Reply With The Name Of A Popular School • Comment Without Getting A Reply Or Like • 2 • 3 • 4
Top Ten Nairalanders! • Whats Your Lucky Number?? • Countries And Capitals


