₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,963 members, 8,428,833 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 04:41 AM

Toggle theme

I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � - Health - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralHealthI've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � (22697 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 7:04pm On Jun 04
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 7:05pm On Jun 04
Omo nah doctor una be una nor be God oo😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by amancalledgodd: 7:07pm On Jun 04
[quote author=Ayomisure post=139618612]Omo nah doctor una be una nor be God oo😂[/quote
In the asshole
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 7:10pm On Jun 04
[quote author=amancalledgodd post=139618626][/quote]Abeg Wetin be dis nah, chai🤦‍♂️😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Stephen0mozzy: 8:01pm On Jun 04
Just dey pray and thank God for good health my brother. Else na student nurse go shook pipe for your John Thomas (Catheterization).
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Amotolongbo(f): 8:20pm On Jun 04
Ayomisure:
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
Hope say no be muscular rod with cap he “chook” you?
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:30pm On Jun 04
Stephen0mozzy:
Just dey pray and thank God for good health my brother. Else na student nurse go shook pipe for your John Thomas (Catheterization).
😂🙏
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:31pm On Jun 04
Amotolongbo:
Hope say no be muscular rod with cap he “chook” you?
This one no get cap abeg😂😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by RealityKings1: 8:50pm On Jun 04
Ayomisure:
This one no get cap abeg😂😂
😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Dzzzz:
Just talk true say na Doggy you collect 😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by ravensckar(m):
5 years ago, I went for tooth extraction. Na one small fine yellow pawpaw dey chook chisel for my mouth comot my teeth.

At a point, I was screaming and she told me to be a man. I told her that her gender wey dey fear rat and cockroach dey preach bravery. Shuo!

Na so she quiet. The rest of the proceedure was marked by awkward silence. Na Dentist you be, you no get extra life.

#Picks_tooth
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Stephen0mozzy: 8:06am On Jun 05
ravensckar:
5 years ago, I went for tooth extraction. Na one small fine yellow pawpaw dey chook chisel for my mouth comot my teeth.

At a point, I was screaming and she told me to be a man. I told her that gender wey dey fear rat and cockroach dey preach bravery. Shuo!

Na so she quiet. The rest of the proceedure was marked with awkward silence. Na Dentist you be, you no get extra life.

#Picks_tooth
#Picks_tooth keh... The tooth wey yellow pawpaw don chisel commot? 😅
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Seunpapa65: 8:59am On Jun 05
Sickness humbles people
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by ravensckar(m): 9:04am On Jun 05
Stephen0mozzy:
#Picks_tooth keh... The tooth wey yellow pawpaw don chisel commot? 😅
You dey find my trouble abi? You self go collect your own soon. cheesy cheesy
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Bakrabas: 10:27am On Jun 05
Doctor too dey try ooo as in...

The last time I went for that test, they Doc ask me to kneel on the bed and shootout my buttock. I was like which level, can't you give me something to swallow.

As I knelt down so also the Doc apply one liquid substance in my anus.

Personally, shame catch me that day
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Hungrychicken(m): 11:06am On Jun 05
Sounds like gay porn to me undecided
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:21pm On Jun 05
Dzzzz:
Just talk through say na Doggy you collect 😂
You no well😂😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:22pm On Jun 05
ravensckar:
5 years ago, I went for tooth extraction. Na one small fine yellow pawpaw dey chook chisel for my mouth comot my teeth.

At a point, I was screaming and she told me to be a man. I told her that gender wey dey fear rat and cockroach dey preach bravery. Shuo!

Na so she quiet. The rest of the proceedure was marked with awkward silence. Na Dentist you be, you no get extra life.

#Picks_tooth
Picks tooth as how 😂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:22pm On Jun 05
Bakrabas:
Doctor too dey try ooo as in...

The last time I went for that test, they Doc ask me to kneel on the bed and shootout my buttock. I was like which level, can't you give me something to swallow.

As I knelt down so also the Doc apply one liquid substance in my anus.

Personally, shame catch me that day
Omo dem dey try sha
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Ayomisure(op): 8:23pm On Jun 05
Hungrychicken:
Sounds like gay porn to me undecided
Your mind dirty guyyy
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Hungrychicken(m): 11:11pm On Jun 05
Ayomisure:
Your mind dirty guyyy
Sorry bby kiss
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Asebaba1(m): 11:27am On Jun 10
Ayomisure:
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
You never hear that adage wey say "they no dey hide unclothedness from doctor"
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by zinaunreal(m): 11:28am On Jun 10
You for go private hospital na

But that hemorrhoids, na market you Don buy o. It ain't terminal but na real testimony awaits you 🙂
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Gotocourt: 11:28am On Jun 10
Ayomisure:
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
Na finger in hand gloves and lubricant grin

I've experienced it before cheesy

KY Jelly
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Pastorsarynzay: 11:29am On Jun 10
Ayomisure:
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
Herbal is the way to go and for me it was forever product.
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by dauntless15(m): 11:30am On Jun 10
The moment you bend for another man you've lost your manliness, if alternative no dey i dey go house abeg, i fit kpai from shame thinking about it. grin
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by itunde(m): 11:32am On Jun 10
I feel your pain sir. 😂 😂 😂
Na doctor dem be, dem no be God shaaa grin grin grin cheesy cheesy

Ayomisure:
I went to a teaching hospital to see a doctor today for a case of internal haemorrhoid, to cut long story short, this man say he wan do rectal examination, say mah face wall off trouser, I no first understand 😂💔
Omo, I no get choice o, if you see wetin this man dey chook me like say I say I offend am, worst thing be say, no be only him dey there, Omo I just bow my head, I no fit talk anything 😂💔
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by BestLife247:
Asebaba1:
You never hear that adage wey say "they no dey hide unclothedness from doctor"
True, true talk. But Doctors only know the Knowledge Scope written in Text Book for them to know. There is far more to Sound Health than what Doctors were taught. Research how John D. Rockefeller destroyed University Herbal Knowledges and replaced with big Pharma Synthetics medical for Profits. My journey into Herbal Health Research started because no Hospital could cure my CFS (Chronic Fatigue Syndrome has no medical cure). I did HIV Test more than 5 Times thinking I had HIV because of the way I was constantly feeling so tired even after so much extra Sleep. I couldn't perform to my Academic Peak throughout University because of this. I later became BornAgain years after school and Spirit let me to research History of mainstream Health stuffs. I later cured myself with that hard inside seed of Dabino(Dates) + Red Jathropha Leafs + some other dried roots grinded together. I feel far more Healthier now than over 15 Years ago when I was in University.
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by twilliamx(m): 11:33am On Jun 10
U ain't a virgin anymore ooooooo
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by Haydens: 11:33am On Jun 10
Gloved Hands inside you is like cond*m p*nis inside you.

May God no allow me face such humiliation.
Re: I've Never Been This Humbled, Medical Doctors, Una Do This One � by DeltaBachelor(m): 11:35am On Jun 10
Stephen0mozzy:
Just dey pray and thank God for good health my brother. Else na student nurse go shook pipe for your John Thomas (Catheterization).
I swear. Just pray o. So many men with kidney and prostrate issues
1 2 3 4 Reply

I Dont Understand This Feeling Please, I've Never Felt This Way Before.70% Of Medical Doctors In Kano Have Absconded - Analyst RevealsMy Thoughts About Nigeria Medical Doctors.234

Meningitis Outbreak: Bisi Alimi Tells Nigerians Not To Rely On Holy WaterIs There A Permanent Cure For AsthmaAs & As Genotype Marriage