₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,957 members, 8,428,812 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 01:54 AM

Toggle theme

How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralHow Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi (11625 Views)

1 2 Reply (Go Down)

How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ManirBK(op): 7:13pm On Jun 10
I dey office today around 5:30pm. As I look window, I saw dark cloud don cover everywhere. I tell myself "Make I quickly pack my things comot."

I rush grab my motor, shap shap, then I begin move. As I dey road, I see strong wind dey come meet me. Me and the wind just dey run race. My Oga call me say, "Find place hide, this wind too strong."

I ignore am, I continue to move. Before I know, the wind catch me. My eye full of sand, the evening turn to night — even street light come on by themselves. If not for those street light, I for no fit reach house.
Thank God I arrived safely. Now I'm chilling with my family, and it's raining heavily outside.

L
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by rickpat(m): 7:16pm On Jun 10
Don't take such risk next time
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ManirBK(op): 7:47pm On Jun 10
rickpat:
Don't take such risk next time
I was even telling my oga, "The wind is behind me — it will not catch me."
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Gotocourt: 7:55pm On Jun 10
Northern Nigeria is like that when the raining season is starting cheesy
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Sccarrr(m): 7:55pm On Jun 10
😂...sorry oo! u sef no dey hear word lipsrsealed

Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Dpharmacist: 7:56pm On Jun 10
ManirBK:
I dey office today around 5:30pm. As I look window, I saw dark cloud don cover everywhere. I tell myself "Make I quickly pack my things comot."

I rush grab my motor, shap shap, then I begin move. As I dey road, I see strong wind dey come meet me. Me and the wind just dey run race. My Oga call me say, "Find place hide, this wind too strong."

I ignore am, I continue to move. Before I know, the wind catch me. My eye full of sand, the evening turn to night — even street light come on by themselves. If not for those street light, I for no fit reach house.
Thank God I arrived safely. Now I'm chilling with my family, and it's raining heavily outside.

L
Hmm Are u new to kebbi state?
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Mindlog: 7:56pm On Jun 10
Very risky to have attempted that.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ceejay80s(m): 7:57pm On Jun 10
ManirBK:
I dey office today around 5:30pm. As I look window, I saw dark cloud don cover everywhere. I tell myself "Make I quickly pack my things comot."

I rush grab my motor, shap shap, then I begin move. As I dey road, I see strong wind dey come meet me. Me and the wind just dey run race. My Oga call me say, "Find place hide, this wind too strong."

I ignore am, I continue to move. Before I know, the wind catch me. My eye full of sand, the evening turn to night — even street light come on by themselves. If not for those street light, I for no fit reach house.
Thank God I arrived safely. Now I'm chilling with my family, and it's raining heavily outside.

L
it's just wind not cyclone
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by T0BY(m): 7:58pm On Jun 10
You get luck.. body for tell you

E for throw you overboard...
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Okolo2122: 7:58pm On Jun 10
And this made front page when children are still in the bush. Tueh
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by AbosedeFalade(f):
Start eating meat and fish to help you add some weight and stamina to avoid wind in succeeding in carrying you away next time. I know that you don't have a moto yet, even though you lied here that you do because you don't want people to know that you were on foot when the wind wanted to sweep you away. Your silent prayer to have a moto will happen very soon, OK.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by DoctorShomo: 7:59pm On Jun 10
ManirBK:
I dey office today around 5:30pm. As I look window, I saw dark cloud don cover everywhere. I tell myself "Make I quickly pack my things comot."

I rush grab my motor, shap shap, then I begin move. As I dey road, I see strong wind dey come meet me. Me and the wind just dey run race. My Oga call me say, "Find place hide, this wind too strong."

I ignore am, I continue to move. Before I know, the wind catch me. My eye full of sand, the evening turn to night — even street light come on by themselves. If not for those street light, I for no fit reach house.
Thank God I arrived safely. Now I'm chilling with my family, and it's raining heavily outside.

L
You need to add more weight grin
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ikeno(m): 8:02pm On Jun 10
Even here that we have cluster houses we're still feeling the heavy winds. Such risk not something one should take lightly, no matter how long the wind will subside and the rain will stop but life has no delicate.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by mablie(m): 8:04pm On Jun 10
Lol

We are all witnessing the demise of this website in real time grin
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Emeskhalifa(m): 8:05pm On Jun 10
Lols is it even possible?
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Bwilliam(m): 8:06pm On Jun 10
NYSC wey carry me go Kebbi state that year, worse of all, dey come assign me go one all girls school make I go teach Intro tech. Na so I tell principal say I dey come
Me wey spend 5 years for Engineering degree go come teach intro tech, while Musa wey read Agric for poly dey NNPC. Dan Banza
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by bluefilm: 8:06pm On Jun 10
I love Northern Nigeria so much

Their weather can be so extreme at times

When the weather is hot, it is really hot

And when it is cold, my God!

It is really cold

God bless Northern Nigeria
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ashawopikin(m): 8:09pm On Jun 10
Very risky something, northern rain bo be small, the one wey best me as i visit kaduna last month,na hailstones some very big ones wound me for head.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by BigYash: 8:12pm On Jun 10
Walking inside rain is risky. There might be electricity cable which inside the erosion. Na so you go cross ,if u mistakenly near there..

Always wait for the rain to stop.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by kpankpangolo: 8:13pm On Jun 10
Searching for the usefulness of this post…
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Lordhanzo: 8:13pm On Jun 10
The wind for carry you Up. One Knack your mumu head for ground.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Sensiblerealist(m): 8:14pm On Jun 10
Noor dey joke with that kind thing oooo. We are lucky in this side of the world wey tornadoes and hurricanes Noor dey.
Strong winds can legit carry person ooo. It happened to me and my colleague back then in Dubai. We were on the topmost floor in the parking lot, an open area. The gust of wind moved me but it legit carry my colleague, an older slim and gaunt man. Na me hold am as I held on to the railings, if not , man for trip fall down 5 stories Make I even call am make jest of amas I remember. 😂 😆
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ALLNIGERIANSMAD(m): 8:14pm On Jun 10
ManirBK:
I dey office today around 5:30pm. As I look window, I saw dark cloud don cover everywhere. I tell myself "Make I quickly pack my things comot."

I rush grab my motor, shap shap, then I begin move. As I dey road, I see strong wind dey come meet me. Me and the wind just dey run race. My Oga call me say, "Find place hide, this wind too strong."

I ignore am, I continue to move. Before I know, the wind catch me. My eye full of sand, the evening turn to night — even street light come on by themselves. If not for those street light, I for no fit reach house.
Thank God I arrived safely. Now I'm chilling with my family, and it's raining heavily outside.

L
you see stom coming in desert area you go enter and you think its a joke? Continue
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by stampo: 8:14pm On Jun 10
You just look us finish....they decide to blow hot lie give us... That breeze must blow o...no worry
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Guyman02: 8:15pm On Jun 10
Did you hear the smell of your own mess in that wind, since everything goes to FP now.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Pootle: 8:17pm On Jun 10
next time avoid rain or sand storm, park somewhere and let nature do its thing
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by ozo13(m): 8:24pm On Jun 10
I thank God Almighty I reported to the place I was assigned to else na casualty e for be today .

Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Akpakomiza2: 8:42pm On Jun 10
ManirBK:
I was even telling my oga, "The wind is behind me — it will not catch me."
Who do you think will win Kebbi between Tinubu and Atiku and by what percentage
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Akpakomiza2: 8:43pm On Jun 10
ozo13:
I thank God Almighty I reported to the place I was assigned to else na casualty e for be today .
Which state precisely is?
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by Lastmankc(m): 8:45pm On Jun 10
How will you add weight when you're supporting Tinubu.
Re: How Wind Almost Carry Me Today In Birnin Kebbi by esnbrutality: 8:57pm On Jun 10
Nairaland brutality is EPIC.

grin

Lastmankc:
How will you add weight when you're supporting Tinubu.
1 2 Reply

Fire Guts Birnin Kebbi T/S, Parts Of Kebbi, Zamfara & Sokoto Without PowerSee The Man I Saw Carrying Monitor Lizard In Birnin KebbiToday In History234

Count Down To 2019, What Are Your Resolutions?The Exact Date For Neco Gce Result ReleaseThe Titanic Compared To Today's Cruise Ships.(pic)