Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22900) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15861787 Views)
1 2 3 ... 22897 22898 22899 22900 22901 22902 22903 ... 23279 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by PDPGuy: 11:28pm On Jun 13 |
Roland17:🤣😂 As in ehn! I no sabi wetin dem dey do |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 11:30pm On Jun 13 |
Paqueta no be serious footballer. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 11:30pm On Jun 13 |
Roland17:Paqueta is a passenger normally Them come add Casemiro with no legs to am Bruno Guimaraes just Dey suffer Vini and Raphael Luis Belloli…lol But the biggest culprit here is Carlo Ancelotti Selections, starters, tactics |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:31pm On Jun 13 |
PDPGuy:Casemiro doesn’t want any of the Morocco smoke. Baba just dey set nyash like VVD brother. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:31pm On Jun 13 |
Omo dem don breeze pass the midfield again. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:32pm On Jun 13 |
Werey don kukuma lose ball again. They better remove Casemiro for dis 1st half. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:33pm On Jun 13 |
Ancelloti go carry this Brazil team suffer ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 11:33pm On Jun 13 |
Roland17:Too free. Very poor midfield. Morocco just dey run riots for that middle |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 11:33pm On Jun 13 |
Pacqueta in big 2026, Carlo no serious too much politics for everything e dey do |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 11:34pm On Jun 13 |
Bro wetin Brazil dey play? Morocco suppose make am two there |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 11:35pm On Jun 13 |
Bluelines69:He has been shit for Brazil. Ancelotti should better bring on Cunha. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:35pm On Jun 13 |
Roland17: dem dey enter am like say tomorrow nor dey |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ellexy: 11:35pm On Jun 13 |
If Brazil no take time, Morroco will embarrass them wetin no good |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 11:36pm On Jun 13 |
Whattt |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 11:36pm On Jun 13 |
Unlimited22:Well, you get my drift. They play so well. It gives me joy. I am looking forward to that year when all African representatives at the World Cup will be feared and respected on the field of play. Brother, see as Morocco dey knock this ball one one leg na. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 11:36pm On Jun 13 |
1 all Vini |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 11:36pm On Jun 13 |
Vini |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ellexy: 11:36pm On Jun 13 |
Vini proper winger |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 11:36pm On Jun 13 |
Vini what a goal |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:36pm On Jun 13 |
Akpororo don equalize A beauty I may add |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 11:36pm On Jun 13 |
Jesus Christ What a goal |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:36pm On Jun 13 |
Vini!!! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Thecassanova: 11:37pm On Jun 13 |
Brazil for a reason ! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:37pm On Jun 13 |
Signature finish by Vini |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ellexy: 11:37pm On Jun 13 |
With a player like Vini, you always have a chance. Absolutely world class player. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 11:38pm On Jun 13 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 11:40pm On Jun 13 |
Skimpledawg:Need mou to find a way to make him and Scambappe coexist With those two and Smellingham you ALWAYS have a chance |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 11:40pm On Jun 13 |
Morocco has a lot of mobile players...Their movements continue to trouble Brazil. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 11:40pm On Jun 13 |
Vini is one of the reasons Brazil brought Don Carlo. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 11:42pm On Jun 13 |
The distance between Brazil's defence and their left wing is like Lagos to Abu Dhabi by road |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 11:42pm On Jun 13 |
Casemiro has to be very careful. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 11:42pm On Jun 13 |
Casemiro lmao |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: Emaprince, adexeli(m), drisham(m), Ibunkun1(m), reccy(m), BlueRayDick, swiz123(m), Debroslink, TemporaryHansel(m) and 23 guest(s)