I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out - Health (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Health › I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out (35474 Views)
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by kiddaz: 4:49pm On Jun 16 |
almarthins:Lol na the same thing bro, even Bini too. All Edo languages cut across each other na. I was just saying "advert kee you" |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by jedisco(m): 5:01pm On Jun 16 |
@Seun @mods Why is this on NL frontpage? 'Kpufftoto' .. smh |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Ebydeb: 5:02pm On Jun 16 |
Wetin we no go see or hear on social media. |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by ZaddyJ: 5:29pm On Jun 16 |
Lovelink1991:Omo come Yankee make u see the one wey pass that one. Women go come the stadium wey I Dey work with tight shot with puff puff T*T* and Nyansh wey dem pump. She go Dey okay with her as she come naturally. |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Lovelink1991(op): 5:41pm On Jun 16 |
ZaddyJ:You must be enjoying what you are seeing as you see both the back and front |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by ZaddyJ: 5:47pm On Jun 16 |
Lovelink1991:🙄 |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by YoungBlackRico(m): 5:51pm On Jun 16 |
Seun, what is your Forum turning into? |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Judicible(m): 6:11pm On Jun 16 |
Omo see comments plenty on top puff puff matter |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by ufotunang: 6:27pm On Jun 16 |
ashawopikin:..was her puff puff sweet?🙄 |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by tonididdy(m): 6:29pm On Jun 16 |
ashawopikin:We know you lying but continue |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by kiddaz: 7:00pm On Jun 16 |
tonididdy:And how do you know he's lying? Oh married women don't cheat? My own Muslim smalla when me and am done knack each other wetin no good disappear go Abuja go marry old Alhaji. Girl when dey twist body into sexual positions normal guy nor go understand how to position and penetrate, smalla when dey steady confess say she loves me cos of crazy sexcapades we share come go marry old man. Wetin you expect? She came to Lagos for work na my place she sleep and based on say we dey enjoy our knacking I still knack her badderly but as someone with sensitive spirit I saw her husband and crowd for my dream. Demanding his wife. I woke up and stylishly psyched her and she opened up that it was just the sex she was missing that she was married and now divorced. How can you be married and divorced within a year? I had to start a fight so she would leave me be and it worked. No dey doubt oo... Things dey play every day. My own grace say I nor know before I do am. God done forgive me since. Many smallies dey like that when family or pressure dey make dem marry wrong and na wetin dey cause many cheating ![]() |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by ijayebonyi(f): 7:20pm On Jun 16 |
QuinQQ:ME |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Jmichael1(m): 7:37pm On Jun 16 |
Clemss88:Na him teach me oooh
|
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Bullet01(f): 8:15pm On Jun 16 |
E no far na. Carry needle take deflate am. Simple |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by mankan2k7(m): 8:35pm On Jun 16 |
Na wetin I miss from my baby mama b dat. I dey draw d thing with my two fingers. |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by joseph1832(m): 8:37pm On Jun 16 |
Ishilove:It's just hilarious men. I laughed my heart out, when I read the So the question now is, what happens when GloriousGbola met Kpuff Toto. Lmfao. 🤣😆😅😂😁😄😃😀 |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by GloriousGbola: 8:40pm On Jun 16 |
joseph1832:and that there is an idea for a new moniker KpuffToto sounds way cooler than PussyMustBeBang |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Clemss88(m): 8:43pm On Jun 16 |
Jmichael1:Aahn Aahn you are doing well |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by joseph1832(m): 9:13pm On Jun 16 |
GloriousGbola:I hear you. But Octopussy sounds way cooler. Don't you think so? ![]() |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by paulos8: 9:43pm On Jun 16 |
We don't need a soothsayer to know it's an advert. Watch men run after her now |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by QuinQ: 9:42am On Jun 17 |
ijayebonyi:We mean besides the speaker |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by QuinQ: 9:46am On Jun 17 |
joseph1832:Octopussy is trademarked as shown below ![]()
|
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by almarthins(m): 9:50am On Jun 17 |
kiddaz:I know na, I be owan na. Na why I dey ask you because we dey mostly use am as a way showing disdain. |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Mountbatten: 10:00am On Jun 17 |
She needs to upload some pictures so we can make a proper diagnosis. Nice moose knuckle |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by trumpcoat(m): 8:14pm On Jun 17 |
Wetin come concern native doctor with this wahala |
| Re: I Want To Get Rid Of This Kpuff Toto But It's Not Working - Lady Cries Out by Tegabadguy(m): 9:36pm On Jun 17 |
na really Akpan peace |
Surgery Gone Wrong: Dr Anu Gave Me An Infection - Lady Cries Out (Graphic Photo) • "I Am Not The Amaka Okoro Governor Obaseki Declared Wanted In Edo" - Lady Cries • Stretch Marks Removal Procedure Goes Wrong, Lady Cries Out (Graphic Photo, Video • 2 • 3 • 4
Prodest Hotel Manager Tests Positive For Coronavirus In Rivers State • Do The Dead See The Living From Heaven? Can They Interfere? • Is It Possible For A Hiv Positive Man Not To Pass It To His Wife?


