Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (22925) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15284484 Views)
1 2 3 ... 22922 22923 22924 22925 22926 22927 22928 ... 22949 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:51pm On Jun 16 |
Na Sarr kill this match |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Godx: 9:52pm On Jun 16 |
chrisley024:Nah, France took control of the entire game in the 2nd half. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:52pm On Jun 16 |
izzou:😂😂😂 The kind pasting wey we go Don collect; Ekong go Don lay pass for France attackers to do their thing. Even Nwabali fit Don calm down do one better howler since. Make dem dey deceive themselves like say no be the same Nigerian team wey no qualify for the tournament we dey talk about ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:52pm On Jun 16 |
Na Barcola express be dat left side now ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:54pm On Jun 16 |
BlueRayDick:Make we deceive ourselves small nau ![]() That back go don commit atrocities and abominations before half time. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:54pm On Jun 16 |
fredoooooo:Coastal road ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by afrodoc(m): 9:55pm On Jun 16 |
Job done. 3 points in the bag. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:56pm On Jun 16 |
Senegal don check out mentally ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 9:57pm On Jun 16 |
afrodoc:Na wetin matter. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 9:58pm On Jun 16 |
Godx:He will break it in this tournament. And barring injuries, he has at least two more world cups in him. He is surrounded by the best attack in the world, and all of them are very young right now so he will continue to feast for a long time. Not only will he smash the record, he will set one that may prove to be unbreakable for a very long time. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 9:59pm On Jun 16 |
GOOOOOOAL |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 9:59pm On Jun 16 |
See goal ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Carot: 9:59pm On Jun 16 |
izzou:wasteful player like lawma officials |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 9:59pm On Jun 16 |
izzou:I dey tell you. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:00pm On Jun 16 |
2-1 Senegal |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 10:00pm On Jun 16 |
One more, you/we can do it |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 10:00pm On Jun 16 |
Dribble him papa Burst net Sarr, can you see how it's done? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 10:00pm On Jun 16 |
See better goal! If they were taking their chances like this, dem for dey lead France by now sef |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:00pm On Jun 16 |
izzou: ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chrisley024(m): 10:00pm On Jun 16 |
Mbappe! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MorataFC: 10:00pm On Jun 16 |
Nonsense ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 10:00pm On Jun 16 |
Mbappe don punish dem for loving concentration 3-1 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:00pm On Jun 16 |
Mbappe wow |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by popizaino(m): 10:01pm On Jun 16 |
I will not ask my usual question. Just take note. Meanwhile what a goal from Mbappe |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 10:01pm On Jun 16 |
See goal ohh ![]() From "Calm down" to scoring a screamer |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:01pm On Jun 16 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 10:01pm On Jun 16 |
Mendy Don sleep on bicycle. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 10:01pm On Jun 16 |
Na 10 Super Eagles go collect. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 10:02pm On Jun 16 |
popizaino:Na you get the stage tonight Use am as you like ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by izzou(m): 10:02pm On Jun 16 |
odizeey:Curacao dosage nau |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 10:02pm On Jun 16 |
Mbappe is on a different level.. If you like hate watch am, na your chest go suffer. Alezzz Les Bleus!! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chrisley024(m): 10:02pm On Jun 16 |
Godx:Senegal had it for thr 1st half but nothing to show for it |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: AirBay and 12 guest(s)



