England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 - Sports (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 (11685 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by wman(m): 10:51pm On Jun 23 |
Omo! Ghana were so lucky there! |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Wotowotoman: 10:51pm On Jun 23 |
Wetin be that wey Harry Kane just play? ![]() |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jun 23 |
Finally dem don bring in player wey score for Ghana |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by franvincoop: 10:52pm On Jun 23 |
To all una wey dey insults Ghana for dis thread. Just knowsay Osimhen no go ever play match for world cup till im kpai. To be a "World" Class player, you must play at a "World" Cup |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Wotowotoman: 10:53pm On Jun 23 |
E be like say Dominique don go sleep so that she go fit wake up at 3 to watch that DRC match |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Wotowotoman: 10:54pm On Jun 23 |
franvincoop:World class player dey play for Turkey? ![]() |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by MP3GAGAdotCOM: 10:54pm On Jun 23 |
franvincoop:With all una world class players, just imagine the disgrace, e better not to play world cup than to carry this kain disgrace. ![]() Ghana should leave football and focus on banku production ![]()
|
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by bbpin(f): 10:54pm On Jun 23 |
The way this match started I didn't believe England wouldn't have scored at least 3 goals by now. For that Ghana tried abeg |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 10:54pm On Jun 23 |
So Ghanaian plenty for this nairaland like this I no know, see the way dem just dey counter check me |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by kingsavage: 10:55pm On Jun 23 |
prinsam30:where you for see the five? |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Winterhaven(m): 10:55pm On Jun 23 |
Small ghana drawing with England in the world cup, while african giant are at home sleeping |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Tabletuner(m): 10:57pm On Jun 23 |
Up black stars ✨ of Ghana 🇬🇭 You guys really tried |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by iznaws(m): 10:58pm On Jun 23 |
prinsam30:We are many indeed and happy to fact check and educate. Hope you are enjoying the way Ghana is handling England |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Lankybaby(f): 10:59pm On Jun 23 |
Am proud of ghana |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by SundiKeita: 11:00pm On Jun 23 |
🏴 England 0 - 0 Ghana 🇬🇭 |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jun 23 |
Yes finally, their fada, Ghana na their mate, abeg make Una no vex ooo Ghanaians, I dey Una back gidigba |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by GanagiBitrus: 11:01pm On Jun 23*. Modified: 5:19am |
FT 0-0 Massive result for Ghana. Round of 32 Qualification secured. 👍
|
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Tabletuner(m): 11:01pm On Jun 23 |
Ghana 🇬🇭 won England 🇬🇧 by 0-0 |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by SundiKeita: 11:01pm On Jun 23 |
These 3 from Afrika have now qualified for round of 32: 🇲🇦 🇪🇬 🇬🇭 |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by enemyofprogress: 11:01pm On Jun 23 |
Ghana just dey use African jazz to play football. |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Wotowotoman: 11:01pm On Jun 23 |
So that jazz man wey say he go use juju blind Harry Kane and stop him from scoring do him job ![]() |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:01pm On Jun 23 |
Lankybaby:Lankybaby abeg digit me Ur number, e get why |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by October1960: 11:02pm On Jun 23 |
Congrats to my brothers in Ghana 🇬🇭 They deserved to win the match. |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:02pm On Jun 23 |
Wotowotoman:Omo the juju really work ooo |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by aswani(m): 11:04pm On Jun 23 |
Congratulations Ghana, you were fantastic |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Freshtruth(m): 11:04pm On Jun 23 |
Chai make Nigerians just run go hide like this
|
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Sonnobax15(m): 11:04pm On Jun 23 |
![]() That Ghana striker dey mistake the ball to be egg abi na wetin he dey play ![]() |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by femi4: 11:04pm On Jun 23 |
Ghana all the way...but in the KO stage, they have to come out |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by prinsam30: 11:05pm On Jun 23 |
my dear no reason am like that na |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Freshtruth(m): 11:05pm On Jun 23 |
aswani:u have brought shame to us will a Ghanian ever congratla u? |
| Re: England Vs Ghana: World Cup 2026 (0 - 0) On 23rd June 2026 by Angelfrost(m): 11:05pm On Jun 23 |
GanagiBitrus:All they need is a draw against Croatia next week, and they comfortably qualify. |
26-Year-Old Lawyer Dies While Celebrating Ghana World Cup Victory • Scotland Vs Morocco: World Cup 2026 (0 - 1) On 19th June 2026 • Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 • 2 • 3 • 4
2018 FIFA World Cup : Will An African Team Reach Semi-finals For The First Time? • D'Tigress Have Arrived Abuja (video) • AFCON 2025: Osimhen Wins MOTM In Super Eagles’ Dominant Win Over Algeria
Viewing this topic: Bosch10(m), hfaith, topeluvu(m), 9jatriot(m), aboveu(m), trytillmake(m), DelphiOracle(m), DapConsult, Obeysco, Demurray, ipobcannibals, Abujainside, michae1004, olotooto, georgep042(m), shegoon and 15 guest(s)




