Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (248) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (114836 Views)
1 2 3 ... 245 246 247 248 249 250 251 ... 260 Reply (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 11:28pm On Jun 29 |
Omo 🥲 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 11:28pm On Jun 29 |
Omo. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 11:29pm On Jun 29 |
WhiteIverson:Dey want to play pk |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 11:29pm On Jun 29 |
The funniest thing be say Germany go enter extra time now score 2 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 11:30pm On Jun 29 |
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 11:31pm On Jun 29 |
This same Paraguay wey USA flog 4-0 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 11:31pm On Jun 29 |
RollinTNDA:Your mathematics predicted home or away Wetin come happen |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 11:32pm On Jun 29 |
Samueltemi337:I follow play the game with change and see the nonsense dem go play. Them just dey pass ball like who dey win already. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:34pm On Jun 29 |
Samueltemi337:Paraguay go enter them 2 goals... They dey craxy ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 11:42pm On Jun 29 |
WhiteIverson:Obviously, na wrong formula🙄 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 11:45pm On Jun 29 |
The mumu don score |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 11:47pm On Jun 29 |
Samueltemi337:Na so dey always happen. Spoil game for full time come win after. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 11:49pm On Jun 29 |
Petrzoom:Var don remove am Paraguay must win this match |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 11:49pm On Jun 29 |
Samueltemi337:Make dem just hold on until pk shootout Walahi dem go comot Germany |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 11:54pm On Jun 29 |
WhiteIverson:Germany are the only team to have never lost a penalty shoot-out at the world cup. 100% record. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 12:03am On Jun 30 |
DaGC:Na today them go lose |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:11am On Jun 30 |
If no be 1 cut I for don build house |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 12:14am On Jun 30 |
Samueltemi337:That's why it's called football. Anything can happen!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:17am On Jun 30 |
Abegiiiii I need data make person do me sub 😕🙏 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 12:27am On Jun 30 |
See Paraguay sef |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 12:27am On Jun 30 |
Geez!!! I thought Germany record will end now now 🙆🏿. OMG!!! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by DaGC(m): 12:28am On Jun 30 |
Record over. Germany out. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 12:28am On Jun 30 |
Congratulations Paraguay Germany welcome home |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:29am On Jun 30 |
I'm well pleased 😎 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 12:35am On Jun 30 |
thank God they are out useless Germany |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:35am On Jun 30 |
I no know wetin I do this people. Be like I'll go do some sort of spiritual cleansing for myself This thing don dey tirn like say na curse |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 12:36am On Jun 30 |
PlutoPJ:So now na your curse make Germany nor win? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:38am On Jun 30 |
Samueltemi337:Ah no get luck bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:28am On Jun 30 |
Modified |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by seewin(m): 3:37am On Jun 30 |
S2CKFH JUZGJE |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 9:35am On Jun 30 |
It's been long I dey happy 😥 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by fattprince(m): 9:55am On Jun 30 |
MightyThunder:If you haven't found the 11th person. Please I'm available 7083322416 Palmpay Thanks |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Nigerian Naira Or Ghanaian Cedi Which Is Stronger? • Forex Trade Alerts - Season 10 • Anatomy Of An Entrepreneur
Viewing this topic: Manigold247(m)
