England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 - Sports (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 (17023 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 17 Reply (Go Down)
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:29pm On Jul 11 |
Rayjay45: ![]() |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by heartofcity12: 11:30pm On Jul 11 |
obonujoker:Alright, we keep watching |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by WhiteIverson: 11:30pm On Jul 11 |
Finally some dangerous wingers coming on |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by QuantAnalyst: 11:31pm On Jul 11 |
The players are playing under a very hot weather. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by prinsam30: 11:31pm On Jul 11 |
Angelfrost:I don't even no why the coach dropped magwaya and mainoo wey him bring cum sef e no wan use the boy, make we dey watch sha |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:31pm On Jul 11 |
Earlier today, I heard their analysts on Talksports analysing France's weaknesses talking shii about Upamecano as the weak link. Dem forget say Norway won't be anybody's pushovers. Na so Naija do for France 98 too, prepping for Brazil when dem never even play Denmark. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Wotowotoman: 11:34pm On Jul 11 |
I see this match going to penalties ![]() |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:35pm On Jul 11 |
Reece James in, they also need watkins and Rashford...5hrow everything in now otherwise if Norway scores again, that will be it...infact they've look morw likely to score |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:36pm On Jul 11 |
Anderson, best England player on the pitch by a mile. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by solablings(f): 11:36pm On Jul 11 |
Wotowotoman:England is winning |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by GanagiBitrus: 11:37pm On Jul 11*. Modified: 12:03am On Jul 12 |
Rayjay45:But England will not meet France in the S/Final, if they beat Norway. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:37pm On Jul 11 |
5th Corner for Norway... |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by femi4: 11:37pm On Jul 11 |
Eng is playing rubbish today |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by COOL10(m): 11:38pm On Jul 11 |
Bobb, what was that? |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Wotowotoman: 11:38pm On Jul 11 |
Kalulu44:Who’s talking about team achievements? I’m talking about the individuals. E be like say you no dey aware of Haaland’s achievements since he joined Man City. Come on gerrout of here before better konk drop on that bald head ![]() |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:38pm On Jul 11 |
Nusa no be player to play with o |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Hemanwel(m): 11:39pm On Jul 11 |
Who else has noticed that there hasn't been any upset in this year's WC? Brazil vs Norway, to me, wasn't an upset cos we all knew Brazil went into the game with name or past glory, and not form. Almost all the matches have been won by the favorites. Even the WC favorite is looking poised to winning the trophy. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Kalulu44: 11:39pm On Jul 11 |
heartofcity12:Rice wey don gas tey tey |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:39pm On Jul 11 |
GanagiBitrus:Yes, but England and everybody else have put them as the real contender for the cup. England wan win am na, even as this team yeye reach. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by WhiteIverson: 11:39pm On Jul 11 |
These Norwegian giants na die ![]() |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:39pm On Jul 11 |
Nearly a goal again for Norway but denied by the upright...pickford needs to stay on his lines sometimes when he's not sure...he was already beaten but saved by the upright |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:40pm On Jul 11 |
Tuchel dey play with eim job. The black players too. |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by WhiteIverson: 11:41pm On Jul 11 |
Ekaka14:Who is Joe Hart? |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Kalulu44: 11:41pm On Jul 11 |
Ekaka14:And Tuchel had the mind to drop Maguire |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Rayjay45: 11:42pm On Jul 11 |
Message to black players in the England team : Just keep launching the ball to Kane so that when you lose, the werey racists here no go see you target online. ![]() Genius! |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:43pm On Jul 11 |
WhiteIverson:My bad Pickford |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Kalulu44: 11:44pm On Jul 11 |
Wotowotoman:Which achievement you dey talk apart from highest goalscorer wey Kane don win tire. Ogbeni comot for here, na City achievement you dey try to talk about |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Ekaka14: 11:44pm On Jul 11 |
6th Corner....Norway... This whole thing is going their way as it stands |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Kalulu44: 11:45pm On Jul 11 |
Ekaka14:Lolz, Joe Hart or Jordan Pickford |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by WhiteIverson: 11:46pm On Jul 11 |
This Odegaard na rubbish Always delaying the attack England now doing the defending |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Wotowotoman: 11:46pm On Jul 11 |
Kalulu44:How many goals was Kane scoring per season before 25? How many goals has Haaland been scoring per season? Google am and help me give yaself better konk. You just like to argue without facts. I no get time for that BS man ![]() |
| Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by Kalulu44: 11:47pm On Jul 11 |
Norway using their big body structure well against England |
Brazil Vs Norway: World Cup 2026 Round Of 16 (1 - 2) On 5th July 2026 • Ivory Coast Vs Norway: World Cup 2026 Round Of 32 (1 - 2) On 30th June 2026 • Italy vs England: Euro 2020 Final (3 - 2) On Penalties On 11th July 2021 • 2 • 3 • 4
Lewandowski Reaches Bundesliga Goal Milestone • Victor Osimhen Tests Positive For COVID-19 • Kano Pillars Football Club (Masu Gida) Fan Thread


