Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (23300) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (16036784 Views)
1 2 3 ... 23297 23298 23299 23300 23301 23302 23303 ... 23355 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 9:20pm On Jul 14 |
I for just kuku support this Spain instead of Argentina Omo, these boys dey tap ball for small spaces. I can't watch this against Argentina. I know how High Chief Roland17 feels ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bluelines69: 9:20pm On Jul 14 |
France see ball them run ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by patrickmuf(m): 9:20pm On Jul 14 |
I say una go learn new thing today. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ThierryJay: 9:21pm On Jul 14 |
Olmo na baller abeg Omo Barca oro |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 9:21pm On Jul 14 |
France beat Spain ke As how na ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by AirBere: 9:21pm On Jul 14 |
Olmo is having a monstrous tournament. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlackManta(m): 9:21pm On Jul 14 |
It's over for France. There's no coming back from this. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by PDPGuy: 9:21pm On Jul 14 |
Pedro Porto, first Spurs player to score in a WC semi 😮💨😁 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ellexy: 9:21pm On Jul 14 |
Olmo is a brilliant player |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 9:21pm On Jul 14 |
Olmo is balling in this world cup |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Darkseidreloade: 9:21pm On Jul 14 |
Dem dn use mouth dash france final since Them dy play swegbe teams since ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by rooftops: 9:21pm On Jul 14 |
LaCroix no even know where ball dey ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 9:21pm On Jul 14 |
AirBere:No be only monstrous na demonic |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Omoluabi16(m): 9:22pm On Jul 14 |
What is happening na? 🥺 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by A40(m): 9:22pm On Jul 14 |
Oro di Hmmm. Oro pe si je oh |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 9:22pm On Jul 14 |
Omo, what's going on Abasi mi ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 9:22pm On Jul 14 |
Roland17:I think it’s over now my oga Deschamps ti koba yin |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:22pm On Jul 14 |
As Saliba Don commot that CB, I know upper a mechanic and Lacroix go suffer ![]() Good night to tea Pan-Africanism Patrick talk am say France go book their third place ticket this night and it's happening right before our very eyes. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Skimpledawg(m): 9:22pm On Jul 14 |
iamoyindamola:Demons full that midfield ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ebukacute(m): 9:22pm On Jul 14 |
If chelsea make mistake sign this lacrux, wailings go plenty for them. That guy na ode |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ThierryJay: 9:22pm On Jul 14 |
France come be like Morocco against France. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nezzjnr: 9:22pm On Jul 14 |
That was sweet Why offside na |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by A40(m): 9:23pm On Jul 14 |
nateevs:E dey play like corrupt politician wey get all the judges for him pocket |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Thecassanova: 9:23pm On Jul 14 |
Shebi Paraguay dey play rough.. na smooth play we dey witness now Offside |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 9:23pm On Jul 14 |
3-0 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:23pm On Jul 14 |
Offside..yamal |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Darkseidreloade: 9:23pm On Jul 14 |
3 nil yamal Arrh offside |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 9:23pm On Jul 14 |
Spain V Argentina final |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 9:23pm On Jul 14 |
Lamine don score television Goal, but referee judged it offside. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Jamiuokolaa: 9:23pm On Jul 14 |
Omoluabi16:Baba nothing is happening - when a team pass another team, na so e dey be. We overestimated the abilities of this french side...me included |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ThierryJay: 9:23pm On Jul 14 |
What was that Lamine! So unlucky! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by wman(m): 9:23pm On Jul 14 |
France's midfield is dead. |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: MonsieurCoder, Ibunkun1(m) and 20 guest(s)
