BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (69) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (257322 Views)
1 2 3 ... 66 67 68 69 70 71 72 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Lisa001: 11:30am On Jul 31 |
Eeghe:Welcome been waiting for you🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:06pm On Jul 31 |
Temi just carry wahala wey no concern her for head |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:06pm On Jul 31 |
But kayode dey mad sha why you comot camera for interesting convo |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:16pm On Jul 31 |
I appreciate. Akpakomiza2: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:18pm On Jul 31 |
Thanks alot. Biggaboi: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:19pm On Jul 31 |
Wow. I appreciate. thatigboman: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:33pm On Jul 31 |
Na the woman talk we need. Thats the entertainment. Don't know wedar he is intelligent and discipline when it comes to tasks, but was just pointing to their last night conversation which they engaged in for fun. I appreciate. safarigirl: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:37pm On Jul 31 |
I appreciate. eleshin: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Love800(m): 12:40pm On Jul 31 |
I was just thinking out loud though. But my comment was not entirely out of place. Anyway, i appreciate your comment. Nice one. scondy: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:44pm On Jul 31 |
Blue sulking because Barry gave her bottom pot She say she no go chop. Sheba and Chimsom are begging her, she no gree. Chimsom has now taken her on a by force walk, so she can vent She is complaining that housemates are inconsiderate of her needs when cooking. Yesterday, she was happily saying she doesn’t like to cook yesterday, and will be friending who fit cook If you cannot cook Blue, you go beg for food. Sorry dear. Sort yourself out, else dem go too forget you Chimsom is so nice for having her time |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:54pm On Jul 31 |
Eeghe:Our big baby is here, we have missed you o.... Anyone pulling your heart string already on the show.... ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by TheEnforcer: 12:55pm On Jul 31 |
Big brother shoukd just evict all of them on Sunday and bring new housemates.it can still be done.Maybe leave One or two housemates like Mercedes and Ricky |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:56pm On Jul 31 |
Araga and his crush, I hope Goddessa don see wetin she dey find now, Kamsy go take over soon.... ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 1:11pm On Jul 31 |
I don’t know if I said this, but I don’t like this Nomy babe Araga and Kamsy were having a conversation, and she went and sat between them. She just dey do like Ikwikwi Ehen! She went back to sit there again, Kamsy has now moved closer to Araga, so, Nomy can sit at the end…still, why are you even there? Can’t you sit somewhere else? Her energy is just negative, always doing like agadinwanyi na gwo ofe. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 1:11pm On Jul 31 |
fitzmayowa:Abeg o, na Araga be Kamsy crush, no be Araga dey crush on Kamsy |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:12pm On Jul 31 |
safarigirl:That's true.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 1:22pm On Jul 31 |
safarigirl:As in...I found it odd too....like haba....and se didn't even join in or engage them ...sat with straight face looking front...pple dey |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:30pm On Jul 31 |
scondy:She no wan make Kamsy overtake Goddessa |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:33pm On Jul 31 |
Can Chisom quiet about this HOH thing, abi Biggie come be military general.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 1:47pm On Jul 31 |
scondy:Such an odd person You know all those babes that act like bitter leaf because they don’t have male attention, that’s how she behaves, and she swears she’s uninterested in the guys, but she’s always attacking them, from Ricky to Tram, maybe she will soon add Araga to her list. She should stop stronging face, and stop interrupting people in conversations. See as the gist finished moments after she came to sit there by force, no social cues whatsoever. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 1:50pm On Jul 31 |
Shey nah wrapper Flora wan wear throughout the day?? Imisi don cast this strategy, E no fit work this season |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 2:03pm On Jul 31 |
Someone here said Barry has a thing for Godessa seems the person is right |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 2:06pm On Jul 31 |
Ibukzy:I have been saying on Twitter that Barry’s list is 1. Neche 2. Goddessa 3. Temi See as Goddessa dey talk say Barry doesn’t impress her. Barry dey try set P with her apparently, and is mad about her thing with Araga. She said Araga impresses her, cooks for her, keeps food for her, meanwhile Barry never even give her water drink. She said Araga once cooked food for her, tasted it and knew “my Queen cannot eat this thing…”, then he gave it to Sultex and made another food from scratch. So, she say make Barry match up to Araga first, if he wan collect am from the bobo Love it for her. She no dey beg man, make dem show workings |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 2:20pm On Jul 31 |
safarigirl:Do u get ....and I go prefer araga to dey engage with other females other than godessa....I like the crushing Kamsy has over him....it ll bring out his person more.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 2:28pm On Jul 31 |
Neche sleeping on Cassi lap, in front of Risky Ricky |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 2:30pm On Jul 31 |
HoH and Bells, thrashing out their issue |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 2:37pm On Jul 31 |
Even me wey no too send men, e be like this Nomy hate niggas pass me. Not sure she has said a complimentary word towards any guy on this show so far, but she has multiple men she’s slandered, the latest one is Chimsom |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Biggaboi(m): 2:44pm On Jul 31 |
safarigirl:Nothing pisses me off xmore than someone feeling entitled to a favour done to them that they didn't merit or earn! You can't cook yet getting pissed at being given bottom pot! As per sey U bring chef follow enter the house or u paid someone to cook for u? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 2:47pm On Jul 31 |
Araga is currently massaging Goddessa’s foot Tram is with them, and is telling them that he thinks they can f*ck on the show, because they’ve arrived at that point. He says he ans Sheba aren’t on that P, but Goddessa and Araga dey on that lane, he says especially Araga, because Araga is “up there” Tram and Araga are now having a back and forth about how Araga doesn’t go on errands for Tram |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 2:53pm On Jul 31 |
Tram is telling Goddessa and Abi that the girls looked like they didn’t practice for the task. Abi say make he stop dey talk, make Biggie no remember. Goddessa say the loss no dey pain her, Tram say na because she know say dem do nonsense. Tram is now asking them that “so, all the girls wey been dey carry paper up and down, wetin una dey write?” He say na so people go dey carry paper when preparing for exams, only for them to fail after |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Biggaboi(m): 2:54pm On Jul 31 |
Be like the AC in the house this season dey too low cos why Flora go dey tie wrapper all day like this? Which kain strategy be that? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by livelymatilda: 3:16pm On Jul 31 |
bentenny:Who told you it was created last week? You better go and apply for "Jigi Bola".🙄🙄🙄 |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Website For Downloading Korean Movies For Free.., • Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread